Saintruky's Posts
Nairaland Forum › Saintruky's Profile › Saintruky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 73 pages)
Wizmj4real:Carry am come back which house... God forbid evil... Make he just follow atifku go like that o... Or best make efcc just arrest am, lock am up n throwaway d cell key for lagoon... D governor too wicked... See as delta dey so impoverished... Oil state at that... Tufieeeeeee |
See as okowa sitdown like better person... He don swallow all our state funds... Na nation own he wan go swallow... |
Hezzyluv:Yes, I did... When i watched their first match... I saw d zeal in em... |
Wetin he dey waka find sef? Shuoooo |
Just two transformers n it's making news... From d billions when she dey get for constituent allocation.. When Senator Agege don light up delta central with enough transformers n solar powered street lights... Don empower many youths... Yet he nor make noise... Abegi |
Eto for pluck like 2 of d guy front teeth |
tuoyoojo:Na we for delta dey do ourselves... Governor dey misappropriate funds, everybody lock up... Many goat dey hail am ekueme n road master... Where d roads him do... Present day governors feel say na rd d pipo need... Now when okowayo dey push shetif forward, no be pipo dey clap n dance follow am up n down so... If shetif enter, delta is finished... |
sircatherine45:Thanks brother... Indeed u get ideas surplus.. However i feel it's best to go wit d legal, cos d illegal fit land person some good number of years for okere high college... I like dat barbecue + fruit juice + cocktail joints... I know how much some lounge for area dey make ontop cocktail alone... I like d idea, just that local man no sabi cocktail n d biz go dey capital intensive.. That night pos for my axis go too risky... Many bars get self pos... Then that airBnB... Omo i don reason am wella o... But d crib need to dey above standard... |
fuckingAyaya:I pity dis ur babe kpekus... With this ur strong face, u go scatter d level for her o... Lol.. Abeg na joke o |
afribookorg:Ma bring bucket or drum? |
sircatherine45:Tell me more... |
Ay04z:Available? |
This okowayo ass licker... |
Loca? |
I once worked in Ugep... Was so afraid to buy meat from d market n cook lol... I have a favorite bar at ikpakapi town hall... I enjoyed my stay there tho... E get some surrounding communities there sha, u go see boys dey waka freely with tools... |
Make Germany relax...make dem with Spain go house na... Shuoooo |
Slawomirr:D way u talk am na dey happen so ooo... Wahala |
Slawomirr:U be heavy octopus o... Ur prediction wan take place like this o... |
E get wetin Ayiri dey find... |
Pells:Baba we still dey wait d sliced dick ooo... |
devilmaycry:Hahahaha kolo |
MotorConnectz:Oh sorrow |
Depending on d area? |
tuoyoojo:Na d casting when Wike cast am na make am vomit that tiny 5bn... How many pipo d 5bn wan reach... Two of my friends momsy na retirees too.. one retire since 2015 n d other 2019 abi 2017 sef... Till date no shishi... Even d 5bn when d goat release so, nor go touch either of them hands, cos d disbursement na according to year of retirement... With d massive wealth, our state dey like where them dey rear domestic animals... Pigs, goats, bingo, cows etc... very dirty n undeveloped state... Buhari for kuku use d state take do ranching or direct all herders to go rear their animals for d state... Cos d bush plenty well well when d animals go see eat... Okowayo wicked o... Now imagine if shetif d assistant thief enter... Na finishing for us na... Cos any bill or loan request okowayo carry go dtha, shetif d assistant thief na to approve n sign for am... None he put b4 d house to debate or refuse.. pdp is a curse to delta state o... We need to flush them out else we re doomed... I go just carry my bag face Ghana.. i don tire for d nonsense... Uduaghan say he build flyover, he give contract to useless niger cat company, go see d state of d nonsense flyover, e don dey scatter... Block go fall from up come down... Na God dey make am not to land on vehicles underneath... Yet u dey see pipo dey campaign for d useless pdp at state level... I weak ooo... Keke na almost all men take dey hustle... Some women sef dey use am too.. a whole oil state... Tufieeeeeee |
Isokiscool:Don't use d head to judge d tail... D only two apc candidates from delta central delivered on their campaign promises... Bros is Ebonyi not an APC state? Did d governor perform or not? Can u compare d performance of Ebonyi governor with d little allocation they get from FG to that of delta state governor that earns d highest allocation from d FG? Be sincere... I don't know about u, but I don't belong in any party... Judge right... Again too, rivers and akwa ibom states are both governed by d pdp... Now can u compare d development in these states to that of delta? Know too that Delta's allocation is still higher than that of rivers and akwa ibom states... If u haven't been to d states i cited in d last 6/7yrs then don't answer... I rise!! |
mariahAngel:Xup |
Sunisonflex39:My papa funny die o... E get mouth o... If i dey watch sam loco movies then, i go just dey see my father in sam loco lol... My mama over try o... None of my papa friends get mouth reach am, in fact them dey give am chance lol... But friends must come visit am every blessed day... He's fun to be with.. We inherit am sha ... My friends dey give me chance lol |
Sunisonflex39:Was a very funny man... Till date me n my brothers dey remember d style names n we go burst laugh... Their wives go dey wonder y we dey laugh hard like that... God rest his soul continually... I miss my father ooo |
Iriruaga100:I nearly snap them, but i realize say i no need such foolish pipo photo for my phone at all... I wanted to talk to some of d guys, but i just lock up... Onoyake still better pass shetif... Wetin d DUNCE for maintain d dtha okpe slot dey go like dat, d mumu say he wan be governor... Edevbie sef never fire am finish... More litigations to come... Okowa mumu sha |
tuoyoojo:Hope ur momsy nor dey among pensioners when d horse teeth of a governor dey owe ooo? I dey pity d pensioners... During a call in program on radio concerning dis pension saga, one pensioner called say he has lost his sight.. i felt like crying Na man u be.... One love!! |
tuoyoojo:Scattee Facebook u go see am surely... I see d dude go one okpe village go campaign... Majority of d men n women when follow am go campaign na pure tout... Garage agbero n market agbero... |
Sunisonflex39:Offor without onugbo lol... Nice... Dis ur soup make me remember one hairstyle when my dad dey barb me n my brothers those days, we don too barb d style na we ask am wetin be d name of d style sef... Pman look us na he say d style name na OSLOPOGAS ... Men weak lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 73 pages)

... My friends dey give me chance lol