Samboot's Posts
Nairaland Forum › Samboot's Profile › Samboot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Lord seyad: When is convocation?convo don start today and it will last till 23rd.. |
Gbogbolet: Regret coming 2 sch 2day....... Everything is shit! dulling tinz herebros, me no dey enta skul till afta convo ooh.. |
opibycar: Diz guy don tey 4 ilorin.lolx |
Gbogbolet: bluena skye blue fa, not jux blue ooh |
Gbogbolet: One joseph say he dream dt naija won 2 - 1 yesterday. Bravo! Bt hope say no be oracle u checkna jux the score correspond, the scorer no even follow.. U no go forget dis ur omolara ba?? |
Gbogbolet: i don charge am. Bt d worst tin nw is dt i dnt knw hw 188 naira jst vanish withing 5 mins. I hate andriod phone. No amount of mb or crdt. E no go last a day. I wan sell d phone self., if no be say na ojukokoro, wetin gbogbolet dey do wit andriod phone. I for don stick wit my nokia 2626 o.na subscription android needs.. I used am android fone too for abt 2 months... If U really wan enjoy the phone, U go dey subscribe ni |
Gbogbolet: lol no lectures. Want 2 go and sort smtin out wit our LA. Dt course reg dey vex me. If atal lecture go dey i go alert u immediately. Bt i no get book o o. Last tym i hold biro na july 2012hahahaahahaha. I go start my reg tomorow sha.. Lets talk on watsapp abg, abi u neva see the phone charge?? |
Gbogbolet: Abeg wu get 2 longsleeve shirt i fit wear tomoro? Iron jst kissed mine now. Either male or female own.... Shirt na shirt.. Asap.u get lectures tomorow? If lectures dey, make me sef join U tomorwo b dat ooh.. E be like say I get one blue top wey don fade finish |
erimakosamuel: THIS IS MY LAST TYME ON NAIRALAND FOR THIS YEAR..........TILL NEXT YEAH......I LOVE U ALL.....I REP CIS FACULTY,TELCOM SCIENCE DEPT......200L............IF U TINK WE ALL SHOULD MEET IN SKOOL,CONTACT ME ON 07036016987......PLZ NO FLASHIN NO CALL ME BACK,ONLI CALLS N REAL MESSAGES...............I LOVE U ALL .......DROP UR CONTACT OR CALL ME...........ALHASSAN,GBOGOLET,SAMBOOT,FLAIVE,AND ODAS DAT I CANT MENTION....I WANA SEE U GUYS TOMOROW.................AND FOR DOS WHO STILL DEY SEARCH FOR ADMISSION..........THE GOD I SERVE IS NOT SLEEPING,I PRAYED FOR ALHASSAN N SAMBOOT,AND U CAN SEE DIER TESTIMONY IN PREVIOURS PAGES......I PRAY DAT UNA MA GO CALL ME,GIST ME.........I CANT WAIT TO SEE EVERYONE WHO HAS TYPED ONE TIN OR THE ODA IN DIS NAIRALAND.............AM OUT.....BABES JUST TEXT ME UR ADDRESS,U KNOW WAT I MEAN,COS AM D NEW BANGALI OF BETA BY FAR,AND ASPER GUYS...IF UR BABE DEY DO U YAWA,TEXT ME HER NUMBER OR ASK HER TO CALL ME AND INTRODUCE HERSELF............................P.E.S TINZ TILL DAWN........GOODNYTE FWENDZ.nice one thou, but me still dey here dey observe tinx |
flaive: Lol I never enter oh, omo I dey reason after sallahokay nah, jux bring my sallah meat along, or else... |
Abass toheeb: Pls wud dere be more list or nt...yor ans plsno one is sure for now, but I tink there should be.. If U're a DE candidate, I will advise U start looking forward to HND tinx.. But God dey sha!! |
JEHOVAH JIREH, I CALL UPON U, ANSWER ME SPEEDILY!! |
Gbogbolet: guy abeg no vex o. Na phcn dey do us bad here. Phones don off. If no be say i go watch nig vs ethopia match. Na dt place i see my phone charge 4 15 mins. Dt my wtsapp phone. E don die finaly. As i dey write nw dis second phone don dey sing dose nursery rhymes. *battery low* abeg no vex. Nepa go bring light 4 night, i go c am chargeNoted.. Look'n forward to chatting with U at night |
tohirah: owk, I dunno if they allow any other ATM apart frm GTBof course yes, they accept any ATM card as far as it is either verve or master card, but master card is more preferable |
erimakosamuel: am smiling ryte naw,and speechless as well.na wa ooh, wetin make U dey smile and speechless at the same time?? I hope its not wat I'm tink'n sha |
flaive: Congrats to the newly admited candidates,broda, I C U.. Wetin happen nah, ur face jux scarce.. U neva enta Ilorin?? |
gbogbolet, I need to ask U some tinx abt finance nah, where U dey.. I've bin try'n to reach U thru ur line, but its switched off and U no gree drop me msg on watsapp, kilon sele nah? |
Gbogbolet: . U wey i kal . U said u dey do nite virgil. Mak i kal bk. D phone wey i dey use wtsap don off ololz, night vigil indeed.. I neva knew it was U, we were av'n our night family devotion den.. I go call U now |
gbogbolet nawa ooh, U wan dey for James bond for me ba?? I say maKe U send me msg for watsapp so dat we go fit talk, U didn't.. Oda, drop ur numba, I go add U frm here.. Abg, me dey wait ooh |
pristine7: mb;bs u fa?U be hausa guy?? |
God, U dat provided the admission, abg, perfect it all by providing more than the needed money ooh.. Pls prove urself to me as the Jehovah Jireh!! |
gbogbolet, send me msg nah!! So dat I go see ur numba |
erimako, where U dey now?? U neva congratulate mi ooh, lolz.. Adepoju, God will do urs soonest.. Urs dey road already |
Gbogbolet: . Sambooooot!!! Atlast! Am hapy 4 u o!!!o seun gan padi mi.. We be coursemate now ooh.. Finance DE.. abg beep me on wats app thru dis numba 08136438834: so we can talk |
Al-hasan:na xo, I can feel the spirit congrat man.. |
kulz: . Do u receive it tru sms?yes.. |
elgaitan: [color=#000099][/color]Iz d liszt awt :PIz d liszt awtyes ooh.. I've jux bin offered.. And others in person of al-hasan, adepoju, seyidam and co.. Urs too dey come by God's grace |
Supa_Joe: am happy 4 U man.......congrats.I kno exactly hw happy U are!tanx xo much man.. |
help me praise the lord ooh, I've bin offered admission to study finance.. Am so happy.. Gbogbolet, where U dey ooh, we be course mate now.. DE tinx! |
Ama seriously hoping that Unilorin will drop their second list today and I will be admitted.. If otherwise, come monday mor'n, I ..............(lemme be mute for now).. I jux pray am offered admission into my desired dept!! |
F00028: @realtemat U, stop quoting what U don't have knowledge about.. All those tinx U quoted will happen after Jesus had come and gone the second time.. Its those that remain in the world that will partake in the war and the man to wage the war is ANTI-CHRIST and not CHRIST.. So get that straight.. I pray I won't be on earth by then, what about U?? So go back and read the bible very well |
kudos to U bro, U're fight'n the good fight of faith, may God continue to increase ur knowlegde.. To all muslims in the house, Ur religion will not take U to anywhere, dats if U ave the hope of making heaven at last.. The only true way is JESUS (GOD THE SON).. JESUS wasn't a man, he only came to dis world as a man so he could perfectly do wat he came for.. If he had came in a special personality, we would have been afraid of him and the essence of his coming to this world would have not been accomplished.. This world would have been a better place if the religion ISLAM hasn't been in existence, have a turn around and embrace Christ while U still have the opportunity, now is the best time, tomorow may be too late shalom# |
Coz i don dey fear sme pple 4 dis thread. *omolaraparis* where dt gal dey self? We gat a date soon