Samboot's Posts
Nairaland Forum › Samboot's Profile › Samboot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
seydam21: amin oooo bruvna xo... Hope U don go tighten up ur package sha cos me no dey slip for here ooh.. I don recalculate tinx for my side here.. My prayer na make e give beta result |
seyidam, al-hassan, acecube and other, make una no worry, na we go be the next to give testimony.. Prediction @ my peeps, wen the second list go comot?? |
@ my guy erimako, U no fit get self contain the rate of 40K ooh, the least amount is 65-70K.. To we wey neva recieve notification, God go do ours.. Ama look'n forward to the 2nd list, I don go reload my gun, the next bullet na too go kil the pple wey dey do the admission if my name no comot.lolz# |
Acecube: May God do it for us.. 2nd choicersno tell me say they no include U ooh.. padi mi, e go beta, make those guys go dey clear road, we sef go join dem soon.. |
@ all wey don gain admission, make una go dey make the rough way straight for us wey dey come for road.. Even John sef make way for Jesus... U guys are the excort, we're the main crew.. We dey back dey come.. Congrat to ya'll abg.. Make my champagne still dey ground till wen my own go show.. Any finance ASPIRANT AND STUDENT(newly admitted ooh lolz#) via D.E to be specific in the house?? |
oya make all of una do give una testimony finish, make we know those wey remain for the trend.. If they neva give U admission, signify by raise of hand, if U dey expect ur name for 2nd list, holla at me |
where Tajudeen a.k.a alfa Taju and Al- hassan a.k.a d- prof?? |
flaive: oluwa is in control. na agric dem gimmena xo, I strongly believe he's in control.. Congrat bro.. When U dey zoom to Ilroin nah? |
erimakosamuel: am celebrating naw with hot eba and ewedu soup......make una kon join me oooolo.smiles, na xo |
karferguso: Any admitted economics student?broda mi, I saw ur previous post.. Congrat bro.. I applied for finance via D.E but planning to change to econ once I'm offered admission.. Ama still hoping to recieve my own text msg sha |
any body admitted into Finance dept via D.E in the house?? |
flaive: erimako, ekkaberry, samboot, choose4me, omo ush, joscotea and walexina congrats ohsmiles... Tanx bro, though I neva get my own msg ooh, I don dey celebrate am already... Wat course wey U offered? |
erimakosamuel: erimako got admission via a text msg from ilorin.....but he is trying to check from dia site naw......will update u guys in a few seconds.......flaive.....u blood dey hot for me ooooo,na my pady u be na.congrat bro.. Hoping to recieve mine soon.. Jux holla me if U don enta Ilorin |
wizteen99: make una 4low me rejoice o,ai recieved a text dz evenin statin dat i av been admitted.....am vewi hapi oou mean U jux receive the text now?? 08:04pm* |
erimakosamuel: what was the outcome of the meeting held yesterday in p.s.........?u guyz said dere was a meeting,una no give us update on the result the meeting gave out..........its good to have fun,know tinz dat we are going into,but lets not be carried away by the primary aim of this thread..........plz,who can help us out by giving us vital info about the meeting........goodmorning to u all..............my friend samboot don tire,sotey en no wan post anytin for this thread.....to those who are enlightening everyone one the codes n fashion n chicks n hotties n i.d card n football (i dey knock ball well well,cant wait to be d star in unilorin as well) n department n e.t.c......u na try....big gbosa to u alllolz.. Bros, na jux observation tinx for my end here ooh.. Ama really suffering frm wat I tag ''infrucos fratom''.. Hw ur way nah? |
Ibrahymoba: Ameen Hikmat but sometimes I think the word Master should be use instead of Father.Salam alaikhmmmm.. Can't U jux kip watch'n instead of posting?? Mtcheeeeew... Good mor'n to my guys jor@ erinamako, kaferguso and others! Wish'n ya'll a blissful day |
koonbey: Bruv,I'm not insinuating anything. #NeitherTimeNorPlacewateva |
koonbey: Abegii,do you know how many People have been killed in the name of Religion in general and Christianity in particular? Check Google Bro. #FYIwat are U insuniating bro?? |
erimakosamuel: Beware!!!tanx for the awareness bro.. Wassup nah.. |
OmoUSH: Arant nonsense.hmmmmm, END TIME TINX NONI!!!.. Not really suprised though... Saul of Tarsus did more than blaspheming, he even killed, OMOUSH, ur own na still play, U hear?? Ride ON, go ahead and kill those who believe in that God U claim doesn't exist.. HE is like Two edged sword( side of MERCY AND JUDGEMENT)... I prophecy to Ur life that U shall be a front bearer in the army of the LORD!! |
olire: And i chose OAU in my jamb but i changed it 2 dis skul. Had i known i would have stayed wif ife, at least by now i would know my fate.guy, that one na ur personal problem jor... |
OmoUSH: Good mornin. Yes today is the deal.u sure say hang over no still dey disturb U?? |
Herbarium: Bull.shi.tnaxo, let the idiot knw.. |
is the HND form still ON or it has close.. If its still ON, how much is it and where can I get it.. |
Tajudeen40: uniport is more beautiful intimes of infacstructure than ilorin but the only thing u will tell me to acept is the calibre of prof and lecturers and maybe descent dressing but if not uniport was also establish in 1975guy, shout up jor.. Why U dey disturb us with dis ur uniport parol, how e take consern us here?? Uniport don give U admission, good and fine, as nobody hold U down, dey go nah.. No allow me swear for U ooh, cos U're really beginning to irritate me.. |
Phinity318: Lol.....Jambitos,y'all shld jst chill,wah wil b,wil bu no well |
erimakosamuel: wetin be STALITE?........who are dey.....and wats the meaning,cos am lost......answers needed asap plz.bros, lost ke?? Wey I dey here?? Trust me, me no go allow U lost ooh.. Stalite na the return'n students jare |
koonbey: exactly my point.na xo bro.. No be all of us for here back luck dey follow.. E.g me and my guys plus U |
erimakosamuel: UNA WAN KON TELL ME SAY,NOBODY FOR NAIRALAND DON GET ADMISSION?.....mtchew.....bros, no mind them jor, dem be enemies of progress, they want make pple dey recieve their admission letter on hospital bed as tension go don kill dem them B4 the tin actually comes out.. |
OmoUSH: Unilorin always have new and strange way of doing things. Maybe what can happen this time around is that people are going to be admitted secretely till everything is over. That school does cruelly shatter people's hope.no mata how dey wan do am, whether secretly or otherwise, we suppose don see pple wey go don gain admission on dis trend.. No dey give us dat scope jor |
Gbogbolet: I repeat unilorin list is out.... It will never be paste for their wall, all u need is to check your own status.... I repeat unilorin list is outbros na lie, it would be pasted on their homepage wen itx really out jor.. Go sitdown |
