Samboot's Posts
Nairaland Forum › Samboot's Profile › Samboot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
erimakosamuel: guys u know wat........i no go talk too much,cos sleep still dey my eyes..........blunt_chic......can u naw see all dos wey no go let me n u rest wit beefing fo bbf........no worry,dem go jealous walker enta bbf zoo,forget thier self inside...yes.....olire n seydam21.....lolzthey don get new fellow ooh, SAMBOOT, u go come back and tell us how disappointed U were wen U actually meet with the bluunt chic, lolx#.. Hw U dey nah? |
Gbogbolet: Enemies at work. Oooooooooooo. My clothes did not dry fa Wetin i wan wear to comsit dis morning.. Erimakosamuel, se u get two pant trouser. Abeg it urgent. Secondly when i checked my portal this morning. It wrote am gbagada NOT CLEARED. but dem wise small. Coz dem put. D reason below... Dem say GO AND RE UPLOAD YOUR DIRECT ENTRY RESULT.. Am confused, y must dey say dt.. Nw if u r in my shoe, se na cafe u go first run to or comsit to explain wt dey mean by dtif I were U, i will re-upload the result first b4 going to cosmit cos if U get there, U'll be told same thing that U should go and upload the result... But once U've done all the necessary stuffs, they won't be having any excuse for not clearing U yet.. |
Gbogbolet: On my way to comsit..my guy nawa ooh, going to cosmit lago melo?? Abi na underbridge for post U slip ni, so U wan quickly comot b4 the place dey rousy, LOLX# even those Mumu light for Geri-alimi and Unity no go ON not until after 6:30, I for talk say U wan try catch up with trafic, small small abeg ooh.. |
Ibrahymoba: 28th of Sep.No abuse No comments plsguy U dey fear ni?? Nobody fit beat U for here nah, the worse anyone can do is abuse U |
Sunmax01: common law through postjambi believe the admission issue is settled already all I pray'n to God for, now, is provision.. We shall say thank U God at last bro.. |
Sunmax01: xo which course did u put in for my bro?Finnce thru D.E... U? |
Sunmax01: Amen my brother....Not only u we plenty for here...Good news on it way..am sure of thatWe shall all smiles bro.. |
Weneva the list is ready, I'll be messaged.. My expectation (which is to be offered provisional admission) shall surely turn to manifestation!! |
I have dis conviction that my admission is settled already, jux waiting to recieve my msg.. |
PrinceAdepoju: AMEN...really wish to come toobro, don't tell me U weren't in the program?? |
Sunmax01: planing to go there now too. May God ans our prayer...I'm sure U were really blessed bro, cos I am.. |
realtem: wow, you're going there ? I'm also going there(by the grace of God)yes my brother, I was really blessed and I strongly believe that all my expectations are beginning to turn to Manifestation already, I really give glory to God for the program and for his servant.. |
I jux dey wake up now think'n UNILORIN msg go don dey wait for me in my phone.. Still waiting sha... OMO, Face to Face with the God of Miracle tinx on point... Off for now, till tomorow afternoon |
I dey expect Unilorin msg today, latest tomorow.. So let it be Lord |
erimakosamuel: u are making me angry and yet u make me laff with ur ignorance.......am just gona observe u,and evaluate u with keen interest,so dat wen i eventually see u ...i will xo........,let me rest my case at this point.haw m people dey for here na....expecially samboot.I C U bro.. Still waiting tinx for here |
Today don go be dat.. Lets hope notification go enta my fone tomorow or sunday? |
muhammed bilal: Pls is there any new update about the second batchthe next batch will be released dis week end latest sunday.. |
For those seriously waiting for te second list, I heard frm a confirm source# that its gonna be released today or tomorow and latest on sunday.. Good luck guys.. |
Seriously anticipating to get a msg beep on my fone with recipient UNILORIN.. I heard frm a confirm source# that the list will be out today or tomorow and latest on sunday!! |
seydam21: God na hand i dey oo.....am waitin 4 d exciting & joyful sms now cuz oluwa is fully involved. BBF i dey come ooo.... my phone is fully charged tho!na xo bro.. I heard frm a confirm source* that the secon list will be out dis weekend, dats sunday latest... God go do our own too bro |
seydam21: NOTE THAT PAYMENT FOR ACCEPTANCE FEESna xo my bro.. God will do it for us, I strongly believe dat! |
God, perfect my admission and those of my guys... Good mor'n.. The second list is on it's way from a confirm source, so chilax guys! |
Terye: It has been confirmed this noon on the news at 2pm @89.3unilorinfm... Fresher is 28th i.e sat.. Stalite is on the 5th of Oct... The registrar also said the admission exercise will be completed on or before the resumption date... Confirm.. I heard this with ma ears gbagada ni ooo.. No b fwom any reliable source...bros, na lie, na frm a very reliable source jor, lolx... Na make dem jux give me admission get me now ooh, no be resumption date.. |
jaybel: Minus 1 as how?Do you knw wen it wiil be out@second list?it will be released soonest frm a confrim source |
This is frm a confirm source, my waiting days to become a BBF student is now minus one(1) today, thank u baba God |
erimakosamuel: samboot.........i can remember vividly dat i asked God to give u ur heart desired course,......dis prayer goes out to u all who still awaits to be admitted.......samboot,i hope say u neva chop ur acceptance money because base on my believe u dey fall into p.s as the main man..................i cant wait to walk with u sir.cheers.lolx, tanx man.. I no fit chop the acceptance fee ooh, even if I chop am, I no go vomit am back? Same here ooh, jux look'n forward to wen we gonna meet.. Together we go rock P.S... I was actually in school today, I went to see someone who's gonna help with the admission.. Hw fa with ur reg nah?? |
This is from a confirm source, there will be second list, so for us that are yet to be offered admission, our names dey comot soonest.. Make una jux dey watch the reg process against wen U go do urs... Mor'n to my fellow aspirants and not students! |
PrinceAdepoju: mine too bro!no worry bro.. Na we go be the next to give our testimony |
seydam21: pls i av a problem with my Jamb result....wen i register for jamb, My subject is Eng, Math, chem and biology nd they gave me questn with dis subject. To my surprice wen d result released my subject change to Eng, chem, Math nd physic without doing physics....my questn is that, how do i clear myself in the school...Anybody suld ans me Asap plsbroda, bone jamb jor, jamb na jux formalty.. Jux pray say the school go give U the course wey U want... Cos I don already sight our names on the list but couldn't see the ur course, I only saw mine which is Finance 200lvl and na frm a very sure source ooh |
seyidam, the second list will be out B4 day break frm a confirm and reliable source, lolz# |
the second list is on the way, and my name don dey there.. Frm a confirm* source |