Samboot's Posts
Nairaland Forum › Samboot's Profile › Samboot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
OmoUSH: I mean it! I don't even knw what is happenin cos the list is not officially announced yet.bro I dey ur back, if the list is officially out, it would have been announced on their site.. Me no wan dey undersatnd wetin dey happen again sef |
Gbogbolet: haaaaaa see this mumu oooo, unilorin don released list jare, although me neva see o bt one girl from lagos jst cald me now that she don see eye witness oo, and immediately i browsed google, many sites don testified that the list is out today some hours agona U be the mumu urself, how the school go release list and they no go put am for the NEWS area on their school site... U're a big fool for calling him mumu |
emuyi: bro just a question, u dy all right?naxo, oya make he answer |
m4sure: I fink d list is really out coz I cn c "check ur admission status" on unilorin site wch is nt dere b4...anyway, I don check mine nd it says "u re nt yet recommended 4 admission" my heart is now beating more Dan 100times/minute.....cn u guyz check urs nd tell us ow far wiv itbros, go sit down for somewhere, U're outdated abg |
make all of una go sempe, na lie jor.. The guy jux want comot my heart frm my body.. Wen I called him back to ask him if it was true, you need to see the way he was laff'n... Where ella dey nah?? |
make all of una come ooh, I jux recieved a call frm my guy that the list has jux bin released and wen I checked my portal na still same tin dey there say not yet recommended.. Make una go check urs too ooh make we know hw fa... Ama not joking pls |
Abass toheeb: Pls pple who said d V.C is nt present in Nigeria,n also to sign d admision list wen he came back...is dat a real in4matn or what?guy calm ur nerve, the VC is actually outside nigeria, but I don't tink that's wat is really hold'n back the list.. No one knows if he's actually to sign anytin, but I doubt if the list will be released without his approval |
Ellaberry5050: all join oooo,.....unto SPS nd jambite leveldats good.. Lets chat on watsapp if U don't mind |
ella sweetie, are U a stalite or an aspirant as well?? |
Ellaberry5050: Chai samboot oooo lwtmb.....u no go kill person wit laftaella sweetie, small small ooh, cos if that belle turn too much enh, the tin fit vex shoot out like 7 months pregnant woman own ooh |
victormini: Abeg halt this fake info, now my heart is cutting small small............ don't kill me for my parents o.na if U wan die ooh, cos nobody fit kill U with info.. Even was I was called to be told that Obama fell frm three stories building I no die not to talk of say person jux tell U say admission list don comot |
Lord seyad: what ar u insinuating sir, u mean na dat time vc go sign d list?guy nawa ooh, see as U serious like person wey still get 25 questions in unilorin post utme and has jux 5 mins left.. Guy calm ur nerves, the list will be out dis week wey we dey enta.. |
i jux need dis pple to release the list in time make I knw my next move, whether e go be 5K for acceptance fees or 5K for HND form |
Chrylich: for your mind.. if den never play dr usual politicswhether na babe U be or guy, go settle ur mind, no one has bin offered admission except U've bin offered and U don't wanna talk abt it |
Lord seyad: OCTOMBER WHAT?na end of OCT ooh, 29th to be precise |
erimakosamuel: Johnnoah1st:,kerfaguso,haben1........u three are born to be in the cage............do u know God can purnish u if u kill person with heart attack......earli morning like dis,u na wan distroy person mind and day.......samboot,leave dem jare,ambali still dey china,so no bother urself to go check.........lolz.naxo bro.. Make all of una go sempe, na oct 4th the man go ball in back to naija, so Una waiting jux dey start.. Me don tire for here broda I no go lie U |
koonbey: Peepz,check your admission status,just checked mine and its still "not recommended" thono allow the guy give U HBP ooh.. Na lie, though I avn't checked mine.. Lemme go and check first |
karferguso: U̶̲̥̅̊ don miss way,wetin concern us wit ♈ōϋя ill gotten story?guy, na by force make U say sometin?? Jux dey look wetin dey happen for her nah... |
erimakosamuel: samboot.......dis kerfaguso of a guy no like us at all,after reading my story,en kon dey talk say na ill gotten,haw did u know it is ill gotten if u havnt read n absorbd the story.........u na real bad belle,..........get away jare,me just want make list comot,and u no go see my break light again,u dis ill gotten kerfaguso.......see name self,ill gotten name.my guy, U dey mind him?? The guy na wrong fellow.. I dey follow ur trails bro.. Jux bone him |
oya oya, make una begin dey ask questions?.. Ama ready to reply |
FINALLY FINALLY!! THE STUFF IS READY, I JUX CHECKED MY ADMISSION STATUS AND WAT I SAW WAS SO AMAZING, U HAVE NO IDEA HW HAPPY I AM RIGHT AWAY.. GUYS AMA WAITING FOR UR TESTIMONY.. ACCEPTANCE TINX ON POINT NONI |
hmmmm, the way this place dey speed, nawa ooh.. I wonder wat will happen wen the stuff is eventually ready |
emuyi: Dem talk say your VC wey go sign the admission list don travel... Lobatanhahahahahahahahahahahahahahahaha.. Dat word ''LOBATAN'' sounds xo funny to me.. Its sounded as if am hearing dat for the first time.. Can't stop laff'n.. U're right bro.. I was told the VC has traveled out of the country, so na until em come back b4 they go release the list gan.. I pray make the man spent reach one month for India wey e go.. Hw many AMEN to the prayer.. Lolzzz |
opibycar: rock 5.0wetin make U talk am.. First class na first class whether 4.5 or 5.0.. So forget me and my guy go rock first class..kk?? |
karferguso: Where is Samboot oooo.....is ♈ōϋя 2day nt yet gone?U're a twasakwumokun for ask'n after me, we know each other?? No dey ask after me next time ooh |
koonbey: please free the guy,his prediction has been the most on point so far.tanx man, no mind dat kaferguso of a guy jor.. As we don see the check admission status nah, they don give us hope say they no forget us be dat ooh, say make we dey prep small small.. Where U dey gan sef?? |
erimakosamuel: u want make i fight u ney......samboot said list go comot,and den b4 d day end we saw admission status......are u not hapi dat dat is a step,instead u dey run ur mouth like ashewo wey no get break.....kai,beta tin show,u wan cause trouble........na who u be self......i tank God for counting me and every1 worthy to see this beautiful day................goodmorning to u all,and karferguso,try and apreciate,ok,dont be a menace.............i love u all..........samboot,me n u go rock bbf with 5.0,and with all those with good intentions....hehehehehehehehehehehehe,if u know wat i mean..........lata guyz,see u in the evening,work beckons.ciao.brov, no mind dat guy jor, wetin em know, I don dey follow em on dis thrend, na xo so he go jux dey open mouth dey voice anytin wey comot.. My broda, we go flex bbf socially and still flex am with 5.0, we go dey talk lata on whatsapp nah.. Mor'n to ya'll |
who dem don even offer admission sef, talk if U're there |
Fiilosofer: . lolzz..bros, I bin tink say na only me the tin dey funny too ooh |
Lord seyad: I think they are abt to start uploading am cos ADMISSION STATUS don land 4 d site o...God will help us .AMENur own na play.. Pple like U go sabi miss flight time ooh.. Na now U jux dey see say they don add that one? |
ayawori: Take it easy o. This one wey una dey follow portal load n crash. I understand u r tired bt Unilorin ain't worth d hypertension cuz there's enough stress ahead.guy, shout up and stop tell'n us wat we know.. Tell us sometin we don't like wen exactly we'l be ablo to check the list.. By the way, don't tink its everyone on this forum that are jambito ooh, some of ue don spend 2 years for poly and 3 years for coed, kk?? Two years wey I spend for poly no be play ooh |
see life abeg, jux because I wan check list, my PC and Phone dey connected... Me no dey laff for here ooh, anytime they drop am, na me and dem |
