Sammy99's Posts
Nairaland Forum › Sammy99's Profile › Sammy99's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 22 pages)
disturbedman:Now i see y Atiku had to boycott d presidential debate because u,cos if he had attended it u would av spewed more thrash dan dis #mtchewww. Atikulated already zombies always consoling demselves while atiku keeps giving dem d nightmare dey deserve. |
nonsobaba:see dis one o na who make u inec chairman wey make kano vote reach 7million. U for jst tripple am na since u dey dash numbers of elligible voters. |
lets see who is more stronger in kano between d kwankwassiya group being headed by kwankwaso and Gandollar hiding dollar in his babaringa. |
Zombies will not like dis OBJ has spoken watch zombies come to attack him now especially d afonjas supporting d lifeless one. |
dats a man of vision he may not b d saviour but will definitly set d pace to lift nigeria to a greater level. He will av to undo d havoc what APC had wrecked in nigeria. #letsgetnigeriaworkingtogether. #vote atikuobi. |
Valerie47: |
MajorJeffery:lol,no b small thing o. As in, drinking only garri everyday shared by APC. D most interesting part is dat most of those zombies will still vote for d lifeless one for d sake of one module of garri. |
GEJ,the one and only democratic man from otuoke in bayelsa state. Ur footprint will never b forgotten cos u av choosen d right path in dat u did not allow labour of our great past leader not to b in vain. Watch as haters go come dis thread dey vomit der nonesense now. |
bubu,ur defeat go come like baba go slow for dis election. |
Na d atiku wey all these zombies dey wail say make e go US lol,now as e don go now,shey e don help una? Now,he wan use dat same US take hunt una party pitying d zombies |
Atiku does not need to confuse me whether southeast and south south will vote for him or not cos its already a lock down for him,bubu is jst trying his best. |
lol,when we are telling zombies about south east dem no go understand how e dey go for here all wot dey will wailing is sai baba even in d midst of these small crowds. Make una post d video or give us a clearer view of d whole stadium or is it dat APC did not use drones dis tym around dey knew dey will not pull crowd in d south east jst as dey use der drone in d north. To d wailers,take it or leave it d distance btw ur lifeless president and daura is jst d appearance of failbuhari2019. |
when FG says dis,jst know dat dey mean d opposite. Its until FG say ASUU strike cannot b cancelled, den u can taking dem serious. |
And one governor in d east is busy commending d lifeless one for completing d Zik's mausoleum in his state saying he has done well to d pple of anambran. Na God save am say e dey e second tenure if not,hmmmmm........... |
zombies should come and explain ao buhari wants to win in d north with a landslide. The northerners are already atikulating whether zombies like it or not north and west are already splitted. The east and south south will jst b an easy win for atiku to claim d victory. If u no atikulate,wetin u gain? |
lol,now u can declare him d winner of d senatorial seat. Mtcheww!!!!!! Una think say saraki voters dey make noise? Come to d polling units and see d real voters voting massively for saraki who b oloriegbe sef? Na better customer e b |
SternProphet:stop giving ursef false hope cos dats d truth and u know it but u will not jst wanna accept it. |
hmmm,anambra 2million and above no wonder APC no longer take south east as a joke again,dey no longer use der 5% again cos dey know d northerners votes is shared already so if dey dont also divide d east atiku will seal his victory der. All i know dat atiku is getting d 2million votes in anambra state and d rest can decide to share d remnants |
madridguy:which south east abeg? |
hnmm,and some zomibies will come here and b telling me dat south south and east is a battle ground. Mtcheewww,battleground ko battlefloor ni jst watch as atiku will launch his campaign in d south south and east wen he is done with d north with massive crowd. Buhari even get luck say e meet sompple sef in d stadium. Southsouth and south east are for PDP wailers shud argue with d pictures. |
senatordave1:E pain am o. show us APC campaign video or photo in anambra or bcom a wailer till atiku wins. |
hmmm,op shud pity d wailiers jst like d anambrans had to pity dem by jst attending der lifeless president campaign in der hundred. Even shame dey catch d zombies make dem post d videos and photos sef. |
lol,igbos no even get d lifeless one time. me wey dey my business area dey make money na e i go kon go waste my time for one campaign wey no get life. Upon say dem block d whole onitsha road wey no good na dis group of pple dem still see gather.even d pple wey dey der na to jst give am hope say atleast human beings come for e campaign. I fit count d pple wey dey der cos dey are not more dan 100 sef. |
zombies don clear road finish for d incoming president. Everybody jst dey atikulate since even d northerners. |
And wer is d huge crowd? Or am i d only one not seeing d crowd? . Zombies telling u dat buhari will get more dan 5% votes in anambra is like telling u dat u dat buhari will meet donald trump again |
i think his cows in daura shud b used. |
i thought d APC zombies said it was an empty stadium? Meanwhile,cant wait to see buhari's campaign also in anambra state all am seeing is buhari commissioning d ZIK's mausoleum dat he knew not of. The zombies think d northerners are daft to miss an opportunity of rulling 8 more yrs dan dat of d 4yrs. Whether d zombies like it or not,d northerners are atikulated already wailers can keep wailing till atiku wins d election. |
lol,see wetin okorocha's greediness don turn to now. Dey are now sacking every member of his family from his patriotic party. see as ao confusion dey fall on top der brain like coconut on top tree. |
Buhari or his cabals? Does buhari know wot condolence message means? Even if he knows,can he write one? |
saraki sef no dey panic cos he knows say e go soon retire all dis pple wey dey shout oto o oge for february,he knows dey are irrelevants to his winning. Pple wey dey make saraki win for kwara no dey make too much noise,na for polling units u go hear der noise. Saraki jst dey calm cos he know say kwarans go still vote pesin wey he support as governor. APC can keep trying. |
