Samuel051's Posts
Nairaland Forum › Samuel051's Profile › Samuel051's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 102 pages)
olayiwola72:shut up with ur head like vikings logo ![]() |
hysteresis:shut up,with ur head like eiye logo. ![]() |
Holy gram Even old ndi Mkpuru miri desktop charger head See d tramadol mkpuru miri papa head like ÑBM logo Wtf man.. |
Na winch.. blow out its left leg with ur old kala ![]() |
Na like this them delay stipends regularly, sometimes 3months other times almost 4months no payment and many people owe debts,once Dem manage pay(maybe one or two months out of the 3 or 4 months owed) volunteers pay off Debts with almost all d money and are left with little or nothing to save from. But una think say d stipend dey come on time and them dey squander am so majority no fit save. Only those wey already get business,stay family house or northerners wey dey always do farm or into business nai d tin favor because dey already get wetin them dey do.. southerners nai suffer am pass,next time make una dey investigate something if people dey complain before concluding on their behalf. Dey try reason before u dey talk. |
sukar886:if I no know say people dey suffer,u think say I go dey attack those wey been dey attack those wey dey fight for their survival back then but ignorant people like you think say na enjoyment them dey,now wen u don enter u don see wetin Dem dey see..u even get hope say dey go pay u but e go delay, what of those wey dem exit wey no get other means of survival? |
sukar886:wen una dey talk same rubbish,no be Mumu talk o,e don dey happen to una now,na mumu talk..mumu confused Nigerians,still vote APC again o. |
Same una go say u can't make payment till goods come but turn the table around same uno go say I can't send goods till payment is made first. See as Nigerians dey ![]() |
Emperoo:undergraduate,una don see as e dey be,just only 3months stipends una don dey enter book of lamentations,wen una dey yab una predecessors una forget,batch b no see device,their program no complete 2years finish but wen Dem dey complain,una say dem be ungrateful people,free money without working etc,they should leave for u to enter. Una don enter d enjoyment wey una dey fine so una don begin dey read book of lamentations inside book of revelations. Keep quiet there and enjoy the program and also save all your stipend for 44months too with your tab. Ensure u feed,fare,sub,pay rent and other expenses without owing debt o and still save at least 500k for the 44 months monthly because npower payment never exceeds 25th of every month according to u guys b4 u got in Nonsense! ![]() NB: some previous batches are still being owed 6months stipends till tomorrow and nothing is being done about it. |
nairaman66:E pain am ode pangolin |
Decking pull bull say na pop. Oga stop using mkpuru miri. |
Epistasis:Na d 3 months stipends,tab and 44 good,better and best months u dey enjoy so too,so why lamenting.. guy Fem dia and enjoy too like ur predecessors did. Ungrateful people. ![]() NB: mumu I asked if una don see as d payment dey faster and regular,u dey breet from anus ![]() |
Make we no hear peem from una,shey una dey ask wetin batches A and B use their stipends do,shey una don see as d stipend dey come early and regularly. Am even aware dey don pay una January and February just now.. people who live in glass houses shouldn't throw stones anyhow. |
nairaman66:Where my two legs don enter,ur papa richest friend never pass d front door. Mugu, na me be d white man wey ur papa tell una about. Ewu |
nairaman66:And you that can't punctuate properly is what to the jobless society. Your brain must still be functioning on Android 4.4 KitKat |
juniorstar:go effurun, warri,udu,ugbangwe etc u go hail bros..forget those asaba migrants o.. |
nairaman66:without thinking twice,I know this is the person behind d keyboard..ewu
|
nairaman66:dat name sounds like a he goats name, might have heard about it at refinery slaughter... Take and continue bleating..ewu
|
nairaman66:na only tekno, Infinix and itel nko.. gtfoh ewu.. |
nairaman66:idiot I served at aguiyi ironsi cantonment asokoro,so no come here dey bleat like d goat u really are,I later worked with akokemac and associates at mega plaza jabi, aside that I have traveled numerous states due to loading jobs...na really goat u be, mkpuru miri addict. |
nairaman66:na goat u really be.. nobody can take it away from u.. it's ur birthright..ewu |
nairaman66:na goat u be,u school only at abraka or maybe asaba campus u dey argue with who Dem born and bred up from alegbor to pti to jakpa,to osubi to okuororkor to okumagba.. I no even talk of the places I dey waka as a normal guy dey roam around go meet him guys,flex or fine babes waka,not to talk of when I dey do video game things, phones and other gadgets go enerehen junction,Robinson plaza and d one for refinery junction...I don waka obiaruku,Abbi,ogume,ovu,oviorhe and other places.. street don carry me waka sapele,,asaba,agbor and other places..u just schooled in one village and u dey bleat like goat wey chop weed..na warri wey dey optain u korokoro day light and people go dey waka pass like say nothing dey sup u won dey tell me how d lifestyle be.. na small mkpuru miri dey disturb ur brain. |
nairaman66:no be only ghetto,shey effurun,warri and housing complex for ekpan,asaba,abraka and sapele na ghetto the whole place be.. warri wey boys go do kporkpor wey those old woman manage remain for them from Monday to Friday only to use d money buy one shirt and jean on Saturday just to wear, carry those small small ugly dirty girls with smelly armpits to solidas,m&t or caravan plaza.. na me go tell u history guy. |
Holy gram Are delta state girls not among the ugliest in Nigeria,u hardly see a virgin of 14yrs or a non single mother of around 22yrs,they prefer touts and cultists.. you will see like 6 girls within the ages of 14 to 19 fighting over one jobless cultist tout and most cases they have all had a child each for him.. school,they don't attend,book they don't know,the men are lazy,women are doing labourer jobs meant for young guys to feed the men who in turn go after young single girls who also go after jobless cultists and touts. B4 u go see normal girl date for delta,make buhari share d 5k campaign promises. I was born and brought up there. Wtf woman.. |
Holy gram This is so cool Wtf man.. |
Holy gram La click la blast ur left leg with my old kala Wtf man.. |
Holy gram This low budget igwe Wtf man.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 102 pages)
