Samuel051's Posts
Nairaland Forum › Samuel051's Profile › Samuel051's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 102 pages)
Wetin do Islamic section? I never see malam or Alfa dey contribute to church project building committee meeting not to talk of donate zink or money. Abeg make everybody dey their dey.. |
MufasaLion:Go ask men street boys for benin who don die their money pass unto aza man matter,90% of them na esan boys especially uromi guys,very heartless people. One wey still dey drink garri wey never pick anything spend almost 15k wey he borrow just to do us WhatsApp just to go kill person work wey suppose pay that morning,woman wey dey bank do video call,show money and all after she been don send 2 iphone xs max wen e newly come out two weeks before o wen dey sell and everybody flex d money o begin dey wait make loading drop make woman cashout go make payment,next thing we see na YOU SCAMMER, NIGERIAN SCAMMER,I JUST GOT AN ANONYMOUS TIP YOU ARE A SCAMMER. And who get work na him first major breakthrough that deal suppose be..we just know ones say guy dey toilet dey press big spoil..he shall collect,..I no fit type d rest here but him people later beg pay half of d money...that one no be even my own personal experience o,I just happened to dey go d owner of d hk house because we share mutual friend... Abeg I no won even enter their girls own.. |
Uniben graduate...ekosodin and bdpa boys don carry am visit ninja close to river for training..use better military men drill am and make he sign undertaking,if not men go dey ginger and office am and na una go dey suffer am.. |
MufasaLion:kill esan b4 u kill a serpent..avoid them less they stab u right b4 u know or even anticipate a handshake from them. |
This kpokpogri needs to be grilled with slow fire ![]() Always envisioned this each time I sees his name..
|
Holy gram Our dear Jesus is completely finished like he said in the cross.. I am partly Edo but marry benin and esan at ur own peril.. Wtf bros j... |
FahBuLous:yup..u will never regret downloading that movie. |
The Shawshank redemption |
Install new cctv at d bumber.. |
Holy gram One down more to go Wtf man.. |
Trojan8:and did any body force u to like cheap like..no go sit-down for dirty o.mkpuru miri addict. |
I so hate this guy since be became a political ass licker |
iamme1234:I still wonder why d youths in ur community hasn't flogged death outta u for mkpuru miri consumption..u sound not only stupid but like buhari's government..ode goat brain. |
![]()
|
drmorphine:The ode even refuse to take corrections and is still claiming right,who knows the |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 102 pages)

