Samuel051's Posts
Nairaland Forum › Samuel051's Profile › Samuel051's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 102 pages)
Holy gram Nice one, Buhari should be given same treatment come 2023 Wtf man.. |
Holy gram The guy full don cup Wtf man.. |
MaestroID:Looking at ur motor history,I can imagine ur family history judging from ur guragura,it shows your entire generation health percentage,very soon una legs go dey pull off as una dey waka..very very dead family..bunch of pangolins ![]() |
MaestroID:Ur pa dead body wey resemble 6days eba wey rain beat..may his dead life be like the engine of this motor u are selling..na mechanic go dey repair him sickness las las.. |
SkyFlyGang:he is right,wema will send otp to both phone number and email he use to open the account,but will place a restriction on it till he verifies the account with an identity card which can easily be created. Bro u are in for a long thing.. |
Ur father deadbody go ugly well well becos he look like D back of d motor ![]() |
MaestroID:Looking at the front and back of the motor,I can understand how both ur parents look like ![]() |
nobody go buy ur Jerry can for 800k poverty stricken idiot.. come make I give u 2h take eat beans and pap..failed 6th hand scrap MaestroID:Collector |
I sure say ur papa burial still dey pending that's why u won use another person skateboard wey no fit from sagamu reach ota wey dem ask u to sell as scrap wey u borrow grooming go flit say u spray am,carry ur generational poverty press am..only ur poverty u put alone go dey make both front and back legs pull every 2 electric poles d Moto waka reach.sell mechanic join d motor too o because ur family problem don transfer enter d motor Mumu |
MaestroID:Idiot..carry ur grandparents generational poverty put ontop the poor over millaged trolley,na there ur Christmas expenses dey because it's very obvious..I must say anything because efcc say "see something say something" you should be arrested at 2am by efcc for this gross wickedness and greed. Nonsense ![]() |
Truth is those telling u to do biz,them or their family members are into yahoo but will never admit.guy go do yahoo, nothing like consequences except u shed blood.life no be Nollywood,if obasanjo and other military men wey don kill to attain power still dey alive then forget dat tin. Men don build estates,business and big up.business is not for everyone,what if d business flops,then u start saving from crumbs again. Nobody holy pass. Na u Sabi if u like form good boy,wen u reach to marry I go know wetin u go use take care of ur expenses. |
shiki:I taya o..my own wey don be 1year old wey sun dey beat daily still new pass this one 10 times,this one don pass 3years.. nairalanders and lies be like olosho and std. |
Go to trucklcare.. |
750k I no go buy this lawman certified motor. |
Holy gram Ndi Mkpuru miri desktop charger head trying to take out another ndi Mkpuru miri desktop charger head so that he can become d mkpuru miri baron in that vicinity. Wtf man.. |
Holy gram Because of your kpomo lips Wtf man.. |
Yansh sucker Alex= arse less |
Holy gram That's real meat but I ain't eating Wtf man.. |
MaestroID:shut up,won't u disown ur father if he even start pricing this waferstix for 300k..see no just let me naked swear for u o.. Wtf man.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 102 pages)