₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,996 members, 8,419,858 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 03:29 AM

Toggle theme

Samuel60's Posts

Nairaland ForumSamuel60's ProfileSamuel60's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 12:38pm On Dec 25, 2018
Krak:
Perhaps it might do you some good if you simply ignored them and face your own life. This close-marking is becoming irritating.
Your life must be irritating for quoting me..
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 11:54am On Dec 24, 2018
The crumb twins at it again... This time, both of them came alive when dem hear say person dey share money for group. Their begging Na auto default, Cc Lhimeet , Chiefheywhy

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 11:27pm On Dec 23, 2018
Tissue:
yeah bro, slow and steadily ...bless up smiley
Nice one..As far as sey you no thief person pants, one day one day hustle go pure . Bless up wink
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 11:20pm On Dec 23, 2018
Tissue:
my man how far na
I dey alright my guy how your side??.. Hope the watsapp clients still dey fall in steady cool
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 11:07pm On Dec 23, 2018
babatee2013:
How can I join the group?
Don’t be deceived... baba see about 63 members for group he begin dey jubilate sey December money don show after calculating all members multiplied by 2k. Nobody tell am before him start to dey delete everybody one by one. The last number I saw before leaving was 12 grin . Last last Na him con dey add people back himself .Cc Tissuepaper, Tissue

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 9:50pm On Dec 23, 2018
PenGriffey:
wow you one of the luckiest persons this chrismas, i just checked the games you played . if to say you no quick cashout, your 43k for go kastina

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 9:45pm On Dec 23, 2018
Toyorsih:
If only we will mind our business in this life, maybe some people might still be alive
If you were minding your own business, you wouldn’t notice others aren’t minding their’s. Omo Ase gbese

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 9:13pm On Dec 23, 2018
The mumu boy don go report to him master for group..Tell your master sey him no fit do anything. Stupid pickin Wey won turn him first name to begger by all means. Na to carry plate dey waka everywhere you go Na him remain cheesy. Cc chiefheywhy

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 8:50pm On Dec 23, 2018
One of the twins chiefheywhy doing what they know how to do best.... Chief wey dey beg up and down Abeg is dat one a chief huh

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60:
Xfactor22:
Samue60 IQ is below par compared to Calibrator. Samuel60 that can barely type a sentence without error grin Still, both are grand mumu grin
Kindly stroll back to several posts of mine and highlight where I actually made a grammatical error aside typographical or oversight.

Una go just come online dey disgrace una papa. If your father trained you properly, u won’t come out here spewing thrash all for likes.Bastard son of hoe. Go school una no go gree, all you do is spend your waste your life on Nairaland hoping for alabi to change your poverty stricken life. Omo ale radarada
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 3:39pm On Dec 16, 2018
TissuePaper:
Samuel60 is a very controversial guy, i kinda like his way sha grin

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 3:37pm On Dec 16, 2018
iamsirmichael1:
Na this same person go dey castigate Alwaysonline because he started to ask for money after giving you games that you'll never lose from. This same snake of a person still went ahead to openly call the group admin a scammer while he still benefitted from the group. I'm not supporting Tissue but I just want this thread members to know that you're a snake, an evil man and if you don't change, karma will catch up with you.

Now that the group is no more, are you not out looking for where to get games? After you've bitten the hands that fed you.
Wetin dis mumu dey talk?? Avoid smoking under dis hot sun una no go hear huh

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 3:21pm On Dec 16, 2018
Tissuepaper don come again oo grin.. Na march next year baba plan to drop games steadily buh e don dey ask money down from December grin. Bro Abeg just humble urself come out tell us say Na Christmas money you dey find cheesy

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 1:27pm On Dec 14, 2018
TissuePaper:
ballergi...i don't have your time today...
Bros stay one lane Na shey Na fbi u be now abi experienced punter Abeg no dey attach me with someone else.
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 1:01pm On Dec 14, 2018
Baba never drop game he don dey ask for money cheesy... Una mumu go last. Cc Tissuepaper

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 9:03pm On Dec 12, 2018
alexistaiwo:
I have QUITED scamming.


It REMAINS me of hell fire.
Oga who are you to use beautyfunke picture as meme??... When u come this thread wey u go they golfers like old member, bia be very careful
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 9:57am On Dec 12, 2018
Captainmitch pikko I hail
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 9:57am On Dec 12, 2018
alexistaiwo:
Why the long post?
Only about four people have earned the right to brag about their forecast on this thread like you are presently doing.

Lhimeet
Chiefheywhy
Eduzz
Chewbacca


Who plays your game here?
If not for this rant sef, I swear I don't know that someone with the moniker omotowo usually post games here.

Go and sit down and be humble!
Oga keep shut.. If you don’t play his game oda people do. When u come this thread sef wey u go just dey talk anyhow. The only thing known about you here is your scamming abilities. Aside that,you are no benefit to this thread .
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 2:54pm On Dec 08, 2018
Chiefheywhy:
Hahahahaha, old men? grin grin
Idiot no wonder una believe sey Na gambling una go use make am for life. So u still see urself as a kid right,?? .. Learn work una no won gree learn, go school una say No, Na gambling una won use make am. I just pity una parent seriously
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 2:49pm On Dec 08, 2018
Chiefheywhy:
Hahaha, are you the one buying data for me? grin grin grin

You're a maaaaadman! grin
Instead of going to cry in the watsapp group, why not stop this shameful act. Abeg Na beg we dey beg. For the past 4years now, Na so so beg u n ur twin dey beg even upon the several winning ur twin win still e no won leave dis begging of thing .

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 2:43pm On Dec 08, 2018
Chiefheywhy:
What act?, seems you're brainless. grin
I know you would carry ur shameless self to comment again. I swear Na curse dey follow una buh una no know.
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 2:43pm On Dec 08, 2018
Lhimeet:
Not again... angry
Shut up shameless crumb begger. What annoys me is the fact that ur begging is auto default. Ones u see anybody winning like dis the first thing you and ur brother do is beg after congratulating. At times sef I dey feel sey una no dey even know sey una don beg base on say Na auto default.
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 2:40pm On Dec 08, 2018
john10780:
thosw guys don't have shame... I no fit get those type as brothers..
I swear dem don use dre shame take stake over1.5 so the thing dey double every day by day.
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 2:38pm On Dec 08, 2018
SmilingMary:
This is uncalled for na.... Haba! Show some maturity, and by the way what do u intend to gain from this act...
You must be very stupid for quoting my post. I mention ur name ?? Or why una go like chook mouth for Wetin no consign u. Person come my group dey litter am with begging you come here dey talk nonsense. Una be careful no allow me and you wear same trouser
BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 2:30pm On Dec 08, 2018
Lhimeet and chiefheywhy I hail una.. una begging Na auto default. At first I Been think say Na normal level buh now I don see sey e don dey blood Na hereditary something. Mke person just post winning like dis una go just come out from nowhere with auto default begging. Guy Abeg mke una change

BusinessRe: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Samuel60: 10:07pm On Dec 05, 2018
Calibrator:
Samuel60?
Out of 2millions plus members wey dey Nairaland Na my name u see mention huh

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)