₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,051 members, 8,420,068 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 10:37 AM

Toggle theme

Samuel60's Posts

Nairaland ForumSamuel60's ProfileSamuel60's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 10:54pm On May 16, 2019
So all this stupid children never leave this gambling thing. Na una they make alabi reach.

I need one useless pickin to give me update on those two twins. Hope sey dem don rest small. And how far that markudi cultist betpawa aka jixnation?? Hope sey dem never use u count scores..
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 4:59pm On Apr 02, 2019
BETPAWA:
I dey look for that meme wey one Indian police put hand for him under wear and one dog like that for him pant.
Betpawa aka jixnation the most notorious Aye cultist Nairaland has ever seen.. I dey murder temple like this, if you sure say you Na SM, come make we augument.
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 11:35pm On Jan 26, 2019
Chiefheywhy:
Under1.5 so when Roma wins 2-0,he lose everything.

Welldone, good advisor! grin
I thought he played over 1.5 in the match ooo..didn’t know it was home team alone
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 11:13pm On Jan 26, 2019
justwiseass:
Will cash out

Just a 1.72 odds left and they’re offering me 39k...
Under 1.5 is about 5odds on sporty..Get 20k stake on it and have a goodnight sleep..it’s a win win situation....Stay away from bad advisers, not everybody is happy with your winning deep down
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 7:30pm On Jan 26, 2019
Jixnation see gun wey I won use come hunt am down, baba sharply deactivate cheesy..

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 4:54pm On Jan 26, 2019
Percival9:
take am easy guy...
nah d guy want give him for appreciation ...he didnt beg
This looks like begging to me sha embarassed

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 4:38pm On Jan 26, 2019
Jixnation is my prediction coming up so quick huh Abi alabi don collect the little wey you win finish?? .. You just won something meaningful some days back and you don start to dey disturb person mention for 3k. I warned you. Makurdi cultist, Egede Aye Kill you there, I see sey you won start to dey tucking agbada inside trousers abi cheesy grin

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 4:04pm On Jan 26, 2019
Krak:
Cause
Professor Johnbull ..Thank you, corrected

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:44pm On Jan 26, 2019
TissuePaper:
guy easy, I'm dying of laughter here grin grin
Tissue syndication.. I greet you wink
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:38pm On Jan 26, 2019
JixNation:
You type online as if this is the only place you have relevance. I'd love to see how you look, when condemning other people's looks.
You're too unintelligent to be an adult.
JixNation:
You're sounding like a damaged fool, you are. How much be 90k wey I go carry shoulder up for am?
For your information, I am not a guy with pride. Mind how you talk you're not hidden after all. I'm not threaten you.
Live and let live.
I can see Alexistaiwo have done a great job. Your English done dey improve small small. Like I said ealier, alabi don give you mouth to talk anyhow. Na here me and you dey, you go soon come beg for 100 naira staking power.

Markurdi cultist wey no proud but comes to Nairaland to brag how e go take mend person shey dat one Na cultist

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:34pm On Jan 26, 2019
Lhimeet:
Lol.. Funny enough we don't bet heavily like you guys make it seem... I've restricted myself to just weekends and not excluding #500 smiley
Okay Good.. No worry Things go pure for you soon .
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60:
chidiezeh:
After I dun follow stake 2k... You say fear catch u
No worry your money no waste.. alabi go add ur money join the one wey dey him hand use context for house of rep. You are donating to a good cause wink

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:30pm On Jan 26, 2019
JixNation:
Bro. Try and behave your age.

cool

No hard feelings.
cheesy... No worry Na here me and you dey. Shebi u don chop alabi now your shoulder don rise , no worry I dey junction dey wait you when you go come beg 100 Naira funding
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:28pm On Jan 26, 2019
Biscuits:
Calm down sir, you gave good advice but about ruining your wise words with petty shades, he has said it isn't his account, most probably who he staked for is fine with the games, hell it could even be the dude that stakes millions, so let him be undecided
I made my comment before he cleared the air Oga.. No allow me vex chop u like biscuits oo wink
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:27pm On Jan 26, 2019
Onye4live:
you sure say if you see me for real, you go fit open your mouthhuh?

2014 and 2019 no be the same ooo.

I rest my case
Because of say people enter you, you dey deny urself cheesy... If you can’t use your 2019 picture as dp and decide to use 2014, it simply means you are not proud of ur present or better still, ashamed of ur present. People go just look finish lie kindergarten lie.. The picture no even look like 2014 picture sef upon sey u use editing kill am u still be like person wey never chop grin
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:05pm On Jan 26, 2019
TissuePaper:
why not take a break and enjoy your winnings, it seems to me that you're still basking in the euphoria of your past wins...hence the incessant big stakes.

Remember One can only get so lucky... if you continue this way i See you going back to square 1 in no distant time.
If the guy ever come this thread beg eeh Na me go first break him head..He See winning body dey sweeet am. Just see the kind game wey he put 6k on top, I won follow play sef but as I open the game, fear catch me small
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 2:59pm On Jan 26, 2019
Lhimeet:
How do you guys book 47 million slip? huh

Once I start booking like this, I just get tired internally and stop immediately... It seems my body and soul is not into betting anymore...
sad
I am happy you have started realizing gambling isn’t the way buh just a game of luck. Try and engage yourself in other productive things other than gambling. I know sey u still get sense pass your twin so you go understand Wetin I dey talk. Goodluck
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 2:57pm On Jan 26, 2019
JixNation:
I can win 1 338K NGN at betPawa.ng, join now and win with me! https://www.betPawa.ng/ share-ad73625
Challenge I accepted from him.

cool
This life funny oo... So now Na markudi cultist come turn person wey dey stake 6k on top game. See person wey no get 1naira before wey depression hold Like tie wey hold neck ..Am happy for you, sha use sense and no allow alabi collect him money back.
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:32pm On Jan 11, 2019
JixNation:
Ask yourself, as you old reach like this. This thing wey you dey do. E make sense to you?
Makurdi cultist who call you for the matter?? ... Pot calling a kettle black. Make una see the idiot wey dey form aye all over Nairaland Na him dey ask me if Wetin I dey do make sense.

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:22pm On Jan 11, 2019
PenGriffey:
corrrecttt... u just know, i go first start with your mama pant
wink...but he go hard you naa, Na you advise sey mke I apply sense yet you no fit use ur own sense take reason sey your mama, plus sisters own dey closer to you and much easier for you to steal use do ritual first. You know sey your papa sef follow join for the trade so guy act fast before him go steal all the pant for house finish cheesy ... Abeg Enjoy your L in peace I don tire

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 2:51pm On Jan 11, 2019
oddood:
wait! Are they knacking themselves, huh huh
Lol ..Dem are preparing for a beauty parade. Na to apply makeup Na him remain

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 2:34pm On Jan 11, 2019
Ajoanu:
get out Jor.
E pain am

BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Samuel60: 3:15pm On Jan 09, 2019
All this useless boys, una never tire to dey Gamble??

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)