Samuel60's Posts
Nairaland Forum › Samuel60's Profile › Samuel60's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)
Lhimeet:
|
Krak:Ok thanks... |
Lhimeet:If your father had trained u well before he died, u would perhaps av been able to talk to ur elders responsibly. Krak corrected me like a responsible person that he his and immediately I took to correction hence editing my post. Well I no blame u sha, the money wey ur papa surpose use train u before him die, e don use am gamble with alabi Na y una sef inherit the addiction.
|
Krak:I thought it has to be slot 1, 2,3.. |
Samuel60:Apologies to pfpmoderator and yehmy ..I have been corrected |
![]() |
Pfpmoderator e be like sey work don tire you...see as dat yehmy moniker post several pfp ticket and still get mind put slot 1 for dem, is that not cheating??.. or do I say he wants to play smart on us ?? Oya give dan guy 1year ban now now |
Thrifty247:
|
fuckukoke:Abeg help the brothers,we go appreciate am,at least dem go get something to keep den busy. |
Lhimeet:I can see the tears dropping...We love you buh alabi loves you more ![]()
|
DonPikko:Lhimeet and chiefheywhy right now...
|
DonPikko:I can assure you that if lhimeet and chiefheywhy see person wey go give dem job, I bet u sey dem go reject am cos dey are lazy...Their depends on alabi dey ma him go make dem rich ,Na why dem won die for dis thread morning,afternoon n night, u go see dem here...e sure die |
DonPikko:Brother Na bet 9ja shop dem dis one go end last last, people wey no gree go school or learn work how dem won take work for Glo or be engineer ...na just there mama I pity cos I dey sure sey the woman go dey pray mke God bless her pickin buh d pickin now no won gree learn work or take their life serious... |
DonPikko: If you check am well eeh u go see say dem don use dre shame take stake game for alabi company Na why dem no get shame again ![]()
|
Lhimeet:I for like help you and ur jobless brother buh fear dey catch me, if I comot leave two of una for house, before I come back una fit don sell my property finish dash alabi d money. As una don turn una sef to unrepentant Gamblers wey think Na by gambling una go use make am for life. Lazy Youth
|
DonPikko:My G..we bless God, hustle soft like agege bread ![]() |
DonPikko:No mind dem, at times I dey wonder if dem no get brain at all... How twins wey dey leave for d same house go come Nairaland come dey quote dre self, no be swear be dat?? Go school dem no gree go, work dem no gree work Na gamble dem won use mke am for life ..dre matter just weak me
|
Chiefheywhy:U dey abuse person with vertigo ur mouth dey sweet you, meanwhile if dem call u fatherless gambler now u go begin dey wail like person wey dem swear for.
|
Chiefheywhy:Ur mouth dey sharp now if dem start with you now u go begin cry about how ur papa die come leave you with no choice to gamble ur life away...Una be careful ooo
|
Alll of una mumu wey dey shout tissuepaper dis n dat all Na vanity Abeg if e easy mke una sef go win una own. I remember how all of you abused the dude about hoarding games and all now wey he dey win una dey shout vanity. Even dat thief alexistaiwo wey never win anything for here sef dey talk of how him respect person, yeye boy...You ever ask urself if d person wey u dey respect even respect himself. Nonsense. Tissuepaper Abeg enjoy ur winnings jare, Donpikko ma nigga, I dey hail oo
|
DonPikko:Omo eeh there matter just tire me, ...I just dey ghost mode dey observe, even when season end dem no still free rest frm punting. |
Some people are just naturally full of themselves or do I say foolish?? Alexistaiwo Abeg isn’t it obvious u a failed punter??..I just dey observe u all dis while as u dey fake make mouth, shey u no dey tire of excuses, since last season wey u don dey dis thread u never win any amount for here Na so so almost almost we dey here yet u no go keep quiet. Lhimeet n chiefheywhy Abeg Na just question i won ask shey Una no get job, una dey dis from morning till night for more dan 3yrs now haba. If Na work una dey use time work, una for don mke millions by now. Abeg mke I enter my ghost mode back |


