₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,118 members, 8,425,043 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 03:25 AM

Toggle theme

Saremy's Posts

Nairaland ForumSaremy's ProfileSaremy's Posts

1 2 3 4 (of 4 pages)

Jokes EtcRe: Are You Crazy? by saremy(m): 3:26pm On Jun 11, 2011
olawalebab:
na your type dey fail jamb simple question deserve simple answer not this long story wey you dey write
wetin com bring jamb here abeg go tak tablet 4 dat fever wai dey worry mschehhh
RomanceRe: My Fiancee Is hiv Positive, should I Go On with The wedding? by saremy(m): 11:29am On Jun 11, 2011
gbengress1:
With Florence Amagiya
Janet and I have being
courting for almost nine
months now. We dated for
about two years before we
started making plans for
marriage. And in those two
years and nine months, we
made love like every other
couple without protection.
We started attending this
marriage counseling class at
my fiancée ’s renowned
church and we were told to
know our HIV status, Janet
did hers before I even
thought of mine.
She came to my house
crying just the other day, that
she is HIV positive and l
dropped all l was doing
because l was truly shocked
and scared. I have gone to
run mine and the result says
negative …
How u do no dat u are negative?
Jokes EtcRe: Blue Movie And Tragedy Movie by saremy(m): 11:25am On Jun 11, 2011
is lik u are addicted to it abi nonsense question?
Jokes EtcRe: Are You Crazy? by saremy(m): 11:21am On Jun 11, 2011
wetin na who u dey ask 4 here abi u don dey crase?
e b lik say fever dey worry u abi? Guys abeg mak una help mak we carry am go health forum. mak evn use my car sef voomooooooooo
RomanceRe: 26 Year Old Virgin by saremy(m): 11:13am On Jun 11, 2011
upendo 98:
embarassed Thank u 4 correction
notin do u i dey feel u 4 nt feelin bad.
RomanceRe: Do U Know by saremy(m): 11:07am On Jun 11, 2011
Ms. Potato:
But God told us to have sex ooo sad
d sex God mean is d 2 giv birth 2 children nt d 1 of fornication pls mak sense 2 us pls
FamilyRe: Which Way To Go? by saremy(m): 10:59am On Jun 11, 2011
mschewwwwwwwwwwwwwwwwwwwww
HealthRe: I Drink Everyday, Any Harm Doing That? by saremy(m): 10:50am On Jun 11, 2011
iz2much:
Some says its dangerous but i dont think so.i drink everyday KINI big deal?
u no dat song sang by Lucky Dube (SLAVE)? jus play & listen 2 it very wel.
RomanceRe: Every Day by saremy(op): 10:46am On Jun 11, 2011
kokoye:
what the heck happened to burantashi huh
burantashi u said guy u wicked i dey u run out push me back na wao
RomanceRe: Do U Know by saremy(m): 10:41am On Jun 11, 2011
M M M:
People talk about love with their mind on sex.

Sex is not love.

You only need to be animal to have sex.

You need to have the image of GOD to show love.

Cheers! smiley
go 2 religion forum pls

Yeh bro preach it loud cool
[quote][/quote]choir mistress i no d word dey sweet u die?
RomanceRe: 26 Year Old Virgin by saremy(m): 10:36am On Jun 11, 2011
virgin indeed na type of una dey garva nonsense comot 4 gal ass abeg ladies giv am 27 yard gap d guy na garva.
RomanceRe: See Me See Trouble O by saremy(m): 10:33am On Jun 11, 2011
Dyt:
She jst wanna b free wit him
can u do dat pls
RomanceRe: She Need It Badly. by saremy(m): 10:27am On Jun 11, 2011
lexodus:
we met @ an exibition early this yr,she's married withou kids nw and her hobby is nt based in 9ija.
she need wat badly?

may b ur dick, kidney or money mak ur story udastandble pls @poster.
PoliticsRe: Bankole Seeks Bail On Self Recognition by saremy(m): 4:37pm On Jun 10, 2011
Toonice:
Bankole Bankole Bankole r many times i can u? U dey CRAZY 4 your Medula Obloganta

No make me fess o okay
see tel am 4 me abeg
FoodRe: 24 Ways To Annoy The Pizza Guy by saremy(m): 4:24pm On Jun 10, 2011
NnamdiN:
Bulllllshiiit
real bullssshhhhiiiiitttt
Jokes EtcRe: What D Hell? by saremy(op): 3:47pm On Jun 10, 2011
angelz:
dont even think about it.
Av got a boy as a 1st child and l know what became of me.
When l had the 2nd boy, its as if all hell were let loose.
Kids are interesting n am happy to have them, but they can also be a handful.
Imagine 1 having 4 at the same time.
its WHAT THE HELL?
u will nt lik 2 remba d past abi?
HealthRe: I Over Do It by saremy(op): 3:45pm On Jun 10, 2011
fali:
u can contact me on 07028346313
is nt connectin aboki
RomanceRe: I Love Her But She's Older Than Me by saremy(op): 3:43pm On Jun 10, 2011
iice:
[color=#9900ff]And una dey wonder why una life and sense dey scatter anyhow.  [/color]
ds one na insult abi na d one wa dey follow 4 back?
RomanceRe: I Love Her But She's Older Than Me by saremy(op): 3:42pm On Jun 10, 2011
runsgirl:
@ Poster,

Stop complaining and get one of this, don't be a weakling!


Let me know if you want one.
yes i need
HealthRe: I Over Do It by saremy(op): 1:26pm On Jun 10, 2011
@Fali
can u tel me pls
Jokes EtcRe: What D Hell? by saremy(op): 1:14pm On Jun 10, 2011
is gud 2 luv children because they mak house lively, i luv twin also bt i dont know 4 my wife.
Jokes EtcRe: What D Hell? by saremy(op): 11:57am On Jun 10, 2011
really hw stressful it is
RomanceRe: I Love Her But She's Older Than Me by saremy(op): 11:25am On Jun 10, 2011
hmmmmmmmmmmmmmmmmm speachles
FamilyRe: Surprise To Me by saremy(op): 10:50am On Jun 10, 2011
funny

Jokes EtcWhat D Hell? by saremy(op): 10:48am On Jun 10, 2011
jus view

FamilySurprise To Me by saremy(op): 10:39am On Jun 10, 2011
can u imagine ds relly happen in life shocked shocked shocked shocked shocked shocked

RomanceI Love Her But She's Older Than Me by saremy(op): 10:26am On Jun 10, 2011
there ds gal dat always come 2 my room bt shall we in d same compound, ds gal she is so beautiful dat evn i mysef evn admire her. so i mak her as a friend guys ds lady she very huge( i mean mature) guys 1 day she jus enta my room i was shock 2 see her my room i welcom her normal u no wat i meant by d word normal buy drink, she startd comin time 2 time. a day comes which i ask her 2 giv me d tin u no wat i mean pls she gave me wit no coment. we b 4 six months now she is askin if i can marry her, guys do u no wat? she age me 4 yrs. bt i neva tel her no yet because am afraid of her. pls tel me hw am goin 2 avoid her 2 stay away 4rm me.
FamilyRe: You Must Marry! by saremy(op): 5:59pm On Jun 09, 2011
tank u all very much 4 dat. cheesy kiss

am happy now
RomanceRe: Every Day by saremy(op): 5:55pm On Jun 09, 2011
me b naija guy




punny u said dats real funny so u luv it




na wao 4 una i tired abeg mak una tel wetin i go do una dey here dey cal am blessin i wish una d same.
HealthRe: I Over Do It by saremy(op): 3:35pm On Jun 09, 2011
angry angry angry angry angry wetin i do way u dey say clap 4 ur sef?

1 2 3 4 (of 4 pages)