Stats: 3,165,651 members, 7,862,000 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 05:25 AM |
Nairaland Forum / Saucekid's Profile / Saucekid's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (of 317 pages)
![]() |
see as ur mind dirty reach, man cow sef dey bear jelly beans and rice |
![]() |
we just start this tin go end with u family condition (9mnths) |
![]() |
that'll be after samplin the power of the KOKO |
![]() |
or you meant to say his own room where you go to visit every nyt |
![]() |
na me and you dey do am |
![]() |
so u and tufe dey do homosexuality! ![]() |
![]() |
no worry na animal control go come give us the damn cow |
![]() |
amen the babe like long tin |
![]() |
@ jay help me tell the babe abi she want make animal control come consficate the cow |
![]() |
gab run enter grave by yaself oooo if i come meet you,grave no go size you |
![]() |
wen u bring am,u will know |
![]() |
na wetin u think be that bring the cow first na |
![]() |
minor wey dey tempt bros abi? come and chop carrot . . . . . abi u wan tell am say u chop? |
![]() |
how u take know say i like jelly bean sef na that one sweet pass |
![]() |
come to my secret chamber you'll not only see it but partake of its blessings |
![]() |
i go eat it for you no worry yaself |
![]() |
see ur grey matter |
![]() |
cow that will soon face the executionist? why should i be jealous . . . .i've got an eagle for a pet |
![]() |
because u no sabi talk am? |
![]() |
mindnever! uhm . . . . . |
![]() |
plain torture wey u dey like na. . . . . no dey code us here |
![]() |
yes na! mo tu ji pada. . . . .mo den bo fun e |
![]() |
see ur lyf . . . . |
![]() |
see love letter ooo! |
![]() |
so u even know as cow dey shyte ![]() |
![]() |
some ppl should be ready to be assasinated! |
![]() |
thats right and imma be there |
![]() |
i dey suspect sammie and cbase |
![]() |
this is utterly insane |
![]() |
i know na |
![]() |
we need ban am be that |
![]() |
saner only for a short while |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (of 317 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |