Saucekid's Posts
Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 317 pages)
@ cbase ya internet papa. . . . . no picture of old man 4 ya village abi? @ clembabe i miss u too sef.infact,missed call no miss u pass me how u dey na |
lolipop cbase how tins? |
e be like una no like una immunity again |
not who? u see ya ancestor ghost? |
chai! wrinkled boobs ke?na xpired milk go full am be that i'm sure we've not heard the last of this |
who be that wey dey create treason for here? who say make una create new kingdom? i will cut off bilateral trades with una oooo,kuvuki reigns |
now this is getting serious |
@ chioya if i mad,i go enter into ur nomenclature and scatter am with my knife but forget,i no mad jeovy,sank u for compliment |
chai madness don escalate here |
*looks on* lack of adult guidiance dey worry una hails the former peeps. . . . . una too much |
y'all just had to kill urself a short while i'm gone, innit? |
that one na criminal,terrorist,rebel call am anything sef |
corrupt mind come here make i refer you to person wey go show u properly |
if una dey share money just give me ur ATM number and pin,i dey ok with that How are u doing IB? and u sef Studio? make una no fight ooo |
uhm. . . . . . its good to be back this is my freestyle look at me,i'm custom made swifter,better,sharper than blade and if y'all dont need ma help sedate ur brains~put it on the shelf i dont come to battle so netcats~dont with me words ruffle i send hails to ma peeps who've been there~turning up the heat its 9ice that i'm back and if u dont like it, go cut urself some slacks ![]() |
notin fit crash until i give the go-ahead and right now,i no dey in the mood to give that order studio,how u dey jare?i go call u this night ibk babe,sup dear?how r u doing,I LOVE YOU,no mind wetin nlanders wan talk |
and delivered |
see my wife oooo hello dear,how are u doing?i've missed u badly how and wen can u contact me?? |
no even laff at all |
dat one na internal swearing ooo |
he mind dey too corrupt to dey either place |
who dash chimpanzee first wife sef |
he blind. . . simple and short |
na him daily delicacy be that |
see as u dey yarn without control |
shey e get wife b4 sef? |
make dem hear na abi u dey fear? |
who tell u say na dem say? |
abi na u dey follow me |
so nightie don go carry and comot belle? |
shebi na me and you follow do am |
then e be like u be new comer |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 317 pages)
