Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by saucekid(m): 8:40pm On Jun 17, 2008 |
no wonder dem die plenty |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 8:37pm On Jun 17, 2008 |
tell them dear |
|
Jokes Etc › Re: Miggie by saucekid(m): 8:25pm On Jun 17, 2008 |
no need to be get urself a wife |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 8:18pm On Jun 17, 2008 |
@ studio put neck there make the teeth log you out of this life na  |
Jokes Etc › Re: Check Ma Files: by saucekid(m): 8:15pm On Jun 17, 2008 |
ur eyes don too corrupt |
Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by saucekid(m): 8:13pm On Jun 17, 2008 |
free beer dey drown person |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 8:12pm On Jun 17, 2008 |
who dey sel-fish now?? |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid(m): 8:11pm On Jun 17, 2008 |
with bla bla to follow |
Jokes Etc › Re: Check Ma Files: by saucekid(m): 8:03pm On Jun 17, 2008 |
uhm . . . \ holybug don spoil |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 7:59pm On Jun 17, 2008 |
this studio sef see as he record wetin i talk |
|
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 7:51pm On Jun 17, 2008 |
see as dem dey talk bible like say dem dey go church @ ibk how are u doin hun  |
Jokes Etc › Re: Man With A Very Big Cock by saucekid(m): 7:48pm On Jun 17, 2008 |
his perverted mind was at play |
Jokes Etc › Re: gongo aso by saucekid(m): 7:43pm On Jun 17, 2008 |
anywhere u deyy ehhhhhhhhhhh  |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid(m): 7:41pm On Jun 17, 2008 |
na she na why u dey ask?? |
Jokes Etc › Re: Words by saucekid(m): 7:39pm On Jun 17, 2008 |
silently watching |
Romance › Re: Do You Feel Yukky? by saucekid(m): 7:19pm On Jun 15, 2008 |
which kain yukky una dey feel?? |
Romance › Re: Your "love" Beats U Up? Reason Enuff To Leave Or What? by saucekid(m): 7:17pm On Jun 15, 2008 |
@ all why should the man form macho on his wife?? make he go outside na,dem go finish am |
|
|
|
|
|
|
|
Events › Re: Born In September? Find Your Birthmates Here by saucekid(m): 6:46pm On Jun 15, 2008 |
uhm . . . where september 8th dey?? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Happy Birthday, Ufobabe by saucekid(m): 6:42pm On Jun 15, 2008 |
awomen too may u live till you tire  |
Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by saucekid(m): 6:28pm On Jun 15, 2008 |
she pass am in floating colors |
|
Jokes Etc › Re: The Only Problem by saucekid(m): 6:02pm On Jun 15, 2008 |
see as jay dey use stylee dey yab my girl |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid(m): 5:57pm On Jun 15, 2008 |
igbo put you on the spiritual platform to call ya papa a donkey  |