NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:15pm On Feb 06, 2016 |
Fraih: Abou manners Ohh that I went through the pages and I saw where someone said she has been watching all of us blah blah blah that we should respect ourselves and I find it very rude,to her it might have been one of those olamide lines*leave trash for lawma*,then she now dropped the mic like shes one don |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:11pm On Feb 06, 2016 |
Abbeyunique2: you fit propose am to the senate. just say it's gender balance act 2016.  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:07pm On Feb 06, 2016 |
Rukkyola: hu no get manners again? U wey neva solve ur family problem talk of anoda person.Abeg wat do u think abou my friend justified10.d guy bdy just dey hot 4 hea.e wan quick mari.E don tey wey e don dey love u fa! And e get money! Make i tel am say u don gri Na one intruder jare Ehen concerning your boy justified10 abi na 19,the offer sweet o but you know say I don tell you plenty times say I no too get your kind mind to dey cheat......besides why you set no marry am since you talk say sent4trina no dey too give you green light these days |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:01pm On Feb 06, 2016 |
Fraih: Go joor, na the love and Romance talk concine you, you con forget your friend As you don turn comedian now, you no look my side again, baby, you don forget the days of little beginnings.
*** Justified10, hmmm, I wish I can be alright body and mind like you o, I see say you dey catch your fun here no look your friend side again. Me and Shammak kuku dey here, na hin dey take care of me. SC31, why would you say that 
Lol fraih fraih what did I say? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:59pm On Feb 06, 2016 |
sirguy542: I thought there's a law in this city that permits all the women to marry more than one man. Ahan oga which kain law be that na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:55pm On Feb 06, 2016 |
terrymason: This thread too fast! Am always behind! Jumping from old page to d recent one! Mk una dey hold break small!  Lol eya pele |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:49pm On Feb 06, 2016 |
Chai na so I miss my flight we suppose bring me come by 9,anyway thank God say I don land and I no too miss much
Fraiser and rukkyola my marriage counselors how una dey....
Gbogbo golden city citizens how una dey too?
But some people no get manners for this life o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:42pm On Feb 06, 2016 |
justified10: @ boboLIL transformer ke..
but wait o, I wan ask; if anybody hugs transformer, shey d person will die ni or grow fatter? You'll grow fatter |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:12pm On Feb 06, 2016 |
justified10: they are nysc issues..
Lagos marathon has been included as one of d programs in camp..
as for leicester, it has been approved by nysc as one of the cities to b selected during registration.. but strictly for PCMs dat graduated from institutions outside Nigeria..
in reminisce voice *shey o ti ye e* Oti ye me daada |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 5:53pm On Feb 06, 2016 |
 rukkyola and fraiser you guys are just hilarious.....so now we GATS take permission from all thes NTSC addicts who probably enjoy our talk in the confines of their rooms before we post any thing Nawa ooo..... But come ooo how come I still dey see lagos marathon and Leicester for here shey dem son turn to nysc related news?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:51pm On Feb 05, 2016 |
Rukkyola: intruders! Wea ar u al at nw? Na jejejejemi i dey hea o wey person don dey talk romance,romance,romance 4 my ear o.make ina beta cm nw wey they stil hea.me i can't fit alone wen they comot 4 hea LoL if dem like make them come na them saka |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:30pm On Feb 05, 2016 |
CROBBOY: Where are all those people strictly in need of NYSC matters and its ingredients, please ask all your questions now o!
Because if you don't, I am already activating my 'Romantic Mode' now that my Bae is almost falling asleep.
But come to think of it where is mschubby, spinxytinxy, MissOyin, Amodu, and others? I DEY HAIL O! Lol my Mr romantic Rukkyola  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:27pm On Feb 05, 2016 |
CROBBOY: HMMM That was a really interesting joke Lol no be joke kankan o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:25pm On Feb 05, 2016 |
LogoDWhiz: Exactly the way I feel.
The rush isn't there again!
Na dem sabi! Right now I wish I was 30 or proly a PT student, so that I'll just be exempted |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:04pm On Feb 05, 2016 |
[quote author=CROBBOY post=42656478]Oh my bae, this your registration vibe is strange to my ear o!
Can you please explain?[/quotequote
Lol like the registration no too hungry me] |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:39pm On Feb 05, 2016 |
CROBBOY: He trust that I can do a good job since I've once been involved in online registrations for a cafe section I was managing for a Company I was working.
So among the three you've found, have you decided on where to carry out your registration? Ohhh I see Yes I have made up my mind but the registration vibe is no more there jare |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:34pm On Feb 05, 2016 |
OmichaelO: Thank you, I'm hoping I'd see one around yaba or ikorodu. because I don't really know where I'd be on Monday If its yaba just go to yabatech or unilag there are cafes doing it there |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:23pm On Feb 05, 2016 |
OmichaelO: did you find any?? and around where please? Yes I did in mowe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:02pm On Feb 05, 2016 |
CROBBOY: Mine was great too. I went out, met some clients, checked my School's DSA, and even met an old Manager soliciting I help him out with the Registrations...I AM STILL THINKING!
Were you lucky to fine a suitable cafe Lol how would you help him out with registration Yes I Found 3 infact |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 8:59pm On Feb 05, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 8:26pm On Feb 05, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:40pm On Feb 05, 2016 |
LogoDWhiz: I tell you! They are just doing anyhow with the stuff!
How will registration run for 5 weeks? What are we registering? Majority of PCMs will register within the first week! And second week!
Mine too. Have to review mine also Lol oga pressy pls be calm and you too bae(crobboy) Special birthday wishes to my God father amodu may God's mercy,favor and grace be upon you and may you continue to be a source of joy to people |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:32pm On Feb 05, 2016 |
LogoDWhiz: I tell you! They are just doing anyhow with the stuff!
How will registration run for 5 weeks? What are we registering? Majority of PCMs will register within the first week! And second week!
Lol presidio pls be calm,you too bae(crobboy)
Special birthday wishes to my God father amodu,may God's mercy,favor and grace continue to be upon you,you shall continue to be a source of joy to people around you
Mine too. Have to review mine also |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:13pm On Feb 05, 2016 |
Abbeyunique2: Are u in bed with oga abi what is hmmming you? Lol you know say we no suppose to dey talk about things like that as e dey pinch our OVAs at the top for body...... Anyway na everything wey happen since morning for this place I dey hmmm for include the bomb by nysc |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:05pm On Feb 05, 2016 |
 hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:30pm On Feb 04, 2016 |
Oyehomie: no worry..he go change..jst dey let am kno say u stl love am...biko... Okay I go try |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:29pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: e don pass d level 4 my eye o.Just kil him and 4get about him.He doesn't love u kankan If he no love Me again I go leave am instead of to kill am  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:25pm On Feb 04, 2016 |
Oyehomie: u suppose understand nah....Shey make e no find wetn go put food for una 2 table again? u suppose dey encourage am self ni..no let some1 like fraiser dey gv u advice o....e no look nice o I dey encourage am na,give am all the support way e need.......but himself no dey try e go just leave house for 2 days no call,e no good na why I dey seek solace outside from the likes of fraiser and rukkyola |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:17pm On Feb 04, 2016 |
Oyehomie: Our wife, e don reach dat level? Wettn crobboy du u reach? abeg nah ma padi o... Politics have taken him away from me,I now ahre him with international clients  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:14pm On Feb 04, 2016 |
Fraiser: dont mind crobboy, hin no b man enough dat is why hin no fit balance politics wit home affairs. We shall see some ministerial nominee dat still dey do well for house **inside my mind** dont let me mention my name so dat e no go b lyk say i dey praise my self Thanks for the consolation  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:13pm On Feb 04, 2016 |
Sent4rina: Abeg no dey blackmail my queen, na natural love dey shark me like ogogoro. Chai dey there make she dey rub your head, natural love kor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:11pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola: oya take *gives her juju tied in black and red cloth* u go just put am 4 under pillow 4 am if wan slip dis nyt.B4 2moro u go c say e don already die.Na 2 dey joli ur life na im go remain 4 u Ahan which kain thing be that na,I still love my baby well well e never reach that level |