European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 14th March 2026 by Sccarrr: 10:57pm On Mar 14 |
Mentality fc drop am again😹😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 14th March 2026 by Sccarrr: 10:50pm On Mar 14 |
C'mon boys...we are almost there 😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 14th March 2026 by Sccarrr: 9:42pm On Mar 14 |
Let's do it boys...... mentality fc ppl must chop am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 9:31pm On Mar 14*. Modified: 7:32am On Mar 15 |
Calafiori's Shaolin block should be nominated for the best goal scoring opportunity denied of the season..... .absolutely brilliant💥
another advantage and Power of quality squad depth, everyone of them has played an important role at every point so far, even the 3rd keeper Tommy Setford😹
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 9:15pm On Mar 14 |
Doyou2019: Pesin wey dey find views for eim dry podcast. No be im sha  😹😹 u no lie |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:59pm On Mar 14 |
Where is that idiot Mikel Obi  ...make we give am resounding slaps, shame and pains no go allow am sleep well tonight 😤😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:49pm On Mar 14 |
Kalulu44: Omoh! Una don win league o. To survive that Everton, that's a stuff of champion. I give it to you guys thank u, una own go come in 20years after we dominate enough |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:46pm On Mar 14 |
Arteta deserve to be praised for being bold to remove Egbon Zubi for the wonder boy and go all attack for the last period....this win sweet no be small, last time I felt this emotion was Reis Nelson last minute goal against Bournemouth in 2023😤🤩 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:37pm On Mar 14 |
When you're big you are fucking big... This same Everton with 10 players played woman united man to man even though they were one man down and won.....they played the mighty Gunners and parked train den even put dangote trailer on top and we still took them apart brilliantly 🔥🔥🔥💥💥
Gunners 4life 🔥💥💥 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:34pm On Mar 14 |
Sonofgod1990: Leverkusen wey go give arsenal 5 zero? oga go rest...lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:33pm On Mar 14 |
10points fucking points clear....🔥🔥💥💥 |
Celebrities › Re: Asake Struggling To Touch The Black Stone In Mecca, Saudi Arabia (video) by Sccarrr: 8:30pm On Mar 14 |
Make una leave people alone with their beliefs |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:29pm On Mar 14 |
Dowmaaaan |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:28pm On Mar 14 |
Goooooal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:26pm On Mar 14 |
Kalulu44: Sesko says hi and 3pts 😹😹u dey see am? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:26pm On Mar 14 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:25pm On Mar 14 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:25pm On Mar 14 |
WhiteIverson: Few mins ago the thread was dry Now everyone don come out like lion 😂 na lie, Arsenal thread is always lively |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:23pm On Mar 14 |
Lol...if I hear pim for una mouth....10points fucking clear till City play🔥💥 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:21pm On Mar 14 |
Goooooooal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 8:21pm On Mar 14 |
Shame on haters |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 7:33pm On Mar 14 |
Sonofgod1990: Naso dem go distroy arsenal tonight bro
Las Las arsenal go start falling dis night 🌃 dey play 😹😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 7:27pm On Mar 14 |
Lol..I just remember why mostly na woman united fans wan make Arsenal loose this game....na 10men Everton flogged dem the other day😹😹😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 7:25pm On Mar 14 |
press9jatv: it's not a severe injury, Arteta remove him cos' of champions league and other matches. I don't see the reason why Arteta didn't start Viktor Gyokores today. Arteta do things at times that one will have to be cursing him. What has Havertz played so far in the last 45 minutes u sure u dey watch the game well?😤 ... Gykores sef no really fit do anything for this match, and Havertz being Havert dey do his thing so far which is getting involved more in the build ups and was even denied a penalty earlier , and Everton no dey make am easy by having all players behind the ball, hopefully second half we go create more space to really shoot |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Newcastle (0 - 1) On 14th March 2026 by Sccarrr: 7:18pm On Mar 14 |
Kalulu44: Hey! You no go go face your match abi? lol ...why Woman united play UCL , Eno make sense na😕 |
Education › Re: Nationwide ASUU Strikes In Nigeria Since 1999 by Sccarrr: 7:01pm On Mar 14 |
Bitter ppl go con hate very soon😤 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 6:57pm On Mar 14 |
Sonofgod1990: Because I know arsenal no fit win Everton na just football |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Newcastle (0 - 1) On 14th March 2026 by Sccarrr: 6:53pm On Mar 14 |
Chelshit Sha wan make am easy for Woman united to go UCL... mtchew 😕 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 6:52pm On Mar 14 |
That Calafiori block is 🔥 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 6:51pm On Mar 14 |
Sonofgod1990: If arsenal no draw dis game or lose am make I die haa...better take am easy lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 6:30pm On Mar 14 |
Sonofgod1990: Satan please do it for us Everton 3 vs arsenal 0 now you're talking, but God pass una😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sccarrr: 6:20pm On Mar 14 |
Sonofgod1990: Arsenal 1 vs Everton 3. God please do it for us🤲🙏 lol... even God dey shame for u at this point....u don too call am to bring downfall upon another which ain't his way, hope u don see y he no answer?? better start calling on to Satan 😹 |