European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Brom Vs Chelsea (3 - 0) On 18th May 2015 by Section8(m): 9:28pm On May 18, 2015 |
THunda Fire chelsea una don spoil market!! |
|
Politics › Re: Lady Trekking To Otuoke For GEJ Is Back On The Mission (photos) by Section8(m): 9:26pm On May 10, 2015 |
These trekkers dem no knw say na poverty nd lack of anythin beta to do make the first guy trek, if you are a working citizen abeg shey u go leave job go trek  |
Sports › Re: NPFL: Sunshine Stars Vs Shooting Stars (2 - 0) On 10th May 2015 by Section8(m): 4:43pm On May 10, 2015 |
Na wetin bdis >: |
Nairaland General › Re: Vote not fight miss nairaland no be war by Section8(m): 9:33am On May 10, 2015 |
All dese people neva ready to win miss Nl una dey use mouth campaign una no drop something abi  |
Education › Re: Unilorin Ban Night Class Reading by Section8(m): 11:58pm On May 09, 2015 |
Ladies sef no dey help matters for the skul, if u see the provocative shit some wear to nite class. Dnt knw about the rape, but on the matter of nite class being banned... Shit aint true. |
Jokes Etc › Re: Hilarious Picture Of Gen Buhari Inspecting Nigeria National Treasury Vault. by Section8(m): 11:34pm On May 09, 2015 |
Twaci: Hmmmm
Kindly vote me for Miss. Nairaland 2015. Thanks . . ELlo Bae |
Sports › Re: Ronaldo Does Not Look Concerned About Bale"s Injury by Section8(m): 4:01pm On Apr 19, 2015 |
Op u sef suppse learn aw to speak english in a less confusing manner |
|
Sports › Re: Picture: Messi Now Has A Tattoo. A Role Model To Our Kids Indeed. by Section8(m): 3:53pm On Apr 19, 2015 |
Even if its real so what?! He did not ask to be a role model to ur kids, let the guy live his life |
Romance › Re: Yoruba Girls Are The Sexiest In Nigeria! by Section8(m): 3:27pm On Apr 19, 2015 |
Op na Calabar gals oo |
Romance › Re: 7 Kind Of Guys Women Love,different Strokes For Different Folks. by Section8(m): 3:23pm On Apr 19, 2015 |
No.1 should be the rich guy!! This Op left his head behind and no.3 |
Romance › Re: If She Is Your Secretary by Section8(m): 3:18pm On Apr 19, 2015 |
Sack ke na diz kind secretary I want gan |
Jokes Etc › Re: Jesus!!!help Him, "He Was Luking At Rokiatu Ass And Farano bosom In The Church. by Section8(m): 2:04pm On Apr 19, 2015 |
Op ya Head no dey deir at all!! |
Romance › Re: If You Were To Marry A Nigerian by Section8(m): 1:56pm On Apr 19, 2015 |
Don't marry Calabar oo if u don't av adequate stamina |
Celebrities › Re: Meet Chef Rukky Sanda - Cooking Never Looked This Sexy! by Section8(m): 1:33pm On Apr 19, 2015 |
So afta the Chef prepared the meal, the gal dressed up and went to the kitchen for a selfie to try and decieve us abi. Mention one woman who dresses like that with make up and everytin to go and cook in the kitchen?? |
Politics › Re: Jonathan Demands N2trn Election Funds Refund, Audit by Section8(m): 1:29pm On Apr 19, 2015 |
Person use 2Trn campaign!!! When men dey Hunger for Hia |
Education › Re: See How Lazy Students Reason In Picture by Section8(m): 12:58pm On Apr 18, 2015 |
Op u stupid gan but that is student is right walahi!! Dem no fit kill us ontop book |
Celebrities › Re: Peepz Will U Burn Ur B.sc Certificate For 50million Dollars (over 8billion Nair by Section8(m): 9:10pm On Apr 12, 2015 |
They no go even ask me sef b4 I burn am |
Romance › Re: Big Delima: She Caught Me With Her Friend In Bed But.....(help) by Section8(m): 4:55pm On Apr 07, 2015 |
I Fear for You... Tha ur Bae na like Time Bomb nw |
Education › Re: "Only In Unillorin" - See What An Angry Unillorin Student Wrote About Her School by Section8(m): 4:26pm On Apr 07, 2015 |
Wadraj: You're wrong! I'm in school and these things are not happening here.
If you school in france, you'd know what I'm saying.  . So why you come dey tell us for hia  |
Romance › Re: Am Shy And Likes A Girl What Do I Do. by Section8(m): 9:31am On Apr 07, 2015 |
Lesson No.1: learn how to speak proper English lesson No.2: stop being a b***h nigga... And DatZ ALL!!! |
Gaming › Re: What Is The Hardest Mission Game You Ever Played? by Section8(m): 9:19am On Apr 07, 2015 |
Metal Gear solid abeg, that game wan mak me run mad tha year |
Politics › Re: Elombah.com Claims That Senator David Mark Lost His Seat by Section8(m): 9:26am On Mar 29, 2015 |
Wa Gba Yi!! Make we dey commot dem small small CHANGE!! |
Politics › Re: What Will Become Of FFK And Co If GMB Is Eventually Decleared Winner by Section8(m): 9:23am On Mar 29, 2015 |
U don see lizard dey run before? The way FFK tail go shoot up behind am usian bolt no go see hin shadow for road again |
Politics › Re: Muhammadu Buhari's Polling Unit Result by Section8(m): 2:15am On Mar 29, 2015 |
Shot!! HanDs Down!!! |
Romance › Re: Why Is She Always Trying To Give Me Money? by Section8(m): 6:36pm On Mar 25, 2015 |
Abeg send me the baby number be like say u no wan see road |
Romance › Re: Is It A Must For Guys To Pay T-fare If A Lady Comes Visiting? by Section8(m): 12:19pm On Mar 22, 2015 |
As long as u didn't invite her it is not an obligation, mak she carry her carcass dey go auz but if u did... Don't be stingy pay d damn fare |
Celebrities › Re: Photo Of Don Jazzy Eating Pounded Yam And Plantain by Section8(m): 8:49pm On Mar 21, 2015 |
Na which village Don jazzy come from wey dem dey chop pounded yam with plantain abeg |
Sports › Re: NFF Proposes N524m For Canada 2015 by Section8(m): 2:51pm On Mar 21, 2015 |
For wetn?? On top say dey no go win am fa |
|
TV/Movies › Re: What Do You Think About Fifty Shades Of Grey by Section8(m): 8:43am On Mar 13, 2015 |
Watched it recently that movie iz OVERHYPED!! |