Food › Re: Guys, It's Time To Stop Making "Cooking" A Prerequisite For A Good Wife by Section8(m): 4:23pm On Oct 09, 2015 |
You go marry woman wey no sabi cook ur days go end for buka and other restaurants imagine being the man and the only one who can cook, shey Le Boo go sidown dey watch afmag while u dey slave for kitchen, and I pity the man with a working wife wey go hire maid the day ur wife go dey too busy and the ynash of the maid bcmes VERY ATTRACTIVE....YOYO oo!!! |
Literature › Re: One Night Stand by Section8(m): 3:51pm On Oct 09, 2015 |
boyo123: bro u know say we guys too like football Naso oo ride on bro |
Fashion › Re: Makeup Petition! SEE What A Nigerian Wants President Buhari To Do (photo) by Section8(m): 10:41am On Oct 09, 2015 |
All The ladies wey don comment for this thread are also guilty of this |
Literature › Re: One Night Stand by Section8(m): 10:34am On Oct 09, 2015 |
Ahh!! Na Epl wan finish my nigga career LoL!! |
|
Literature › Re: One Night Stand by Section8(m): 6:38pm On Oct 08, 2015 |
Your storyline is making sense nigga dnt worry about comments a lot of ghost readers on nairaland juz kip updatin soon d commts will be too much to read 3 Likes 2 Shares |
Literature › Re: One Night Stand by Section8(m): 9:44am On Oct 08, 2015 |
That roomate sharp die na my person bdat 1 Like 1 Share |
Literature › Re: One Night Stand by Section8(m): 9:29pm On Oct 07, 2015 |
Hmmm I dey gbadun you jare |
|
Literature › Re: Behind Her Veil by Section8(m): 11:50pm On Oct 05, 2015 |
Wa gba yi mattkent!! 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 0) On 4th October 2015 by Section8(m): 5:50pm On Oct 04, 2015 |
Arsenal sef too stingy una no fit dash us 1 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 0) On 4th October 2015 by Section8(m): 5:44pm On Oct 04, 2015 |
OZAOEKPE: I don't dwell in the past bro then u can't make a fair comparison of the present, sanchez is in his prime now bak wen rooney was in his prime he was BETTER than the present sanchez |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 0) On 4th October 2015 by Section8(m): 5:39pm On Oct 04, 2015 |
OZAOEKPE: Sanchez is better than Rooney anytime any day Na bcuz Rooney don dey old 3-4 seasons ago u no fit try dat statement |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 0) On 4th October 2015 by Section8(m): 5:37pm On Oct 04, 2015 |
Thunda Fire Man U!!! ShIt!!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 0) On 4th October 2015 by Section8(m): 5:32pm On Oct 04, 2015 |
See as my Man U fvck up dey gve arsenal fans mouth tok sh!t I no watch again |
|
Sports › Re: Funny Pic That Mock Chelsea When They Lose Their Match by Section8(m): 11:32am On Oct 04, 2015 |
xamuelotu: when u don't won ibramovich to see u frm his private box so that he won remember to sack u Loooooollll |
|
Computers › Re: How To Use Your Phone As A Mouse With Your Computer by Section8(m): 10:28am On Oct 04, 2015 |
fattbabakay: why disturb masef and ma phone when mouse is just #500?? #300 |
Music/Radio › Re: Am Scared Of Loosing Ma Girl But Dont Knw What To Do. by Section8(m): 10:22am On Oct 04, 2015 |
Get ur paper bro and she aint goin nowhere |
Sports › Re: Funny Pic That Mock Chelsea When They Lose Their Match by Section8(m): 10:16am On Oct 04, 2015 |
Lool chelsea's current form reminds me of United 2 seasons ago dashing out points to every team |
Romance › Re: She Sold Her Virginity For N800,000 by Section8(m): 7:52pm On Sep 30, 2015 |
Good price |
Literature › Re: Behind Her Veil by Section8(m): 10:32am On Sep 28, 2015 |
Hmmm |
Literature › Re: Behind Her Veil by Section8(m): 7:19pm On Sep 24, 2015 |
Mattkent: Welcome jare. Nice to have you here. naso naso keep up the good work |
Literature › Re: Behind Her Veil by Section8(m): 5:39pm On Sep 24, 2015 |
Mattkent: How fa...first time I am seeing ur comment. oga I juz start diz tory 6 days ago IZzzz making mad sense but update dey hunger me 1 Like |
Literature › Re: Behind Her Veil by Section8(m): 1:33pm On Sep 24, 2015 |
I came here looking for updates wey dat mattkent nigga?? 1 Like |
Sports › Re: Finally! David De Gea Signs New Four-year Contract At Manchester United by Section8(m): 9:38pm On Sep 11, 2015 |
blazingkid21: Bad news for chelsea courtois is injured 4 a long period,he sustained d injury during training and he needs to b operated upon at his right knee....it seems like that guy dreams is coming to pass courtois get injury  !!! YEPA!! MY BET!! |
Politics › Re: Fayose, Wike Kick Against Death Penalty For Corrupt Govt Officials by Section8(m): 1:07pm On Sep 11, 2015 |
Na so dem dey catch theif dem don dey tak style confess |
Sports › Re: Finally! David De Gea Signs New Four-year Contract At Manchester United by Section8(m): 12:46pm On Sep 11, 2015 |
As a second keeper ke wu beta pass am for Man U? Mtcheew |
Politics › Re: What Will You Do If Your Sister Dresses Like This To Church??? by Section8(m): 10:57pm On Sep 08, 2015 |
Give me better pankere mak I flog craze commot her body |
|
Politics › Re: Usa: Unclad-Topless Bill Passed In Us. by Section8(m): 6:51pm On Sep 08, 2015 |
In short mak dem Ban clothes for USA mak all of dem dey gather waka naked! |