Section8's Posts
Nairaland Forum › Section8's Profile › Section8's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 23 pages)
Asin my babe go say "say something" "get mad at me but pls tok na" "I don't like this" "I hate u" 15mins later "Baby am sorry na". Asin he swit die and am a pro at it. |
That nigga is DEAD!! I mean DEAAADDDD!! |
Like A Boss!! Man, for a lady to take courage and ask u out especially beautiful ones u for knw say the thing don chop her die! Anyway this ish usually happens to introverts. |
What sort of question is this? Op receive sense!! |
Okokobioko odikwa serious!! |
Shey this one na beauty pageant abi river pageant chai for their mind dem think say dem fly so |
3hrs on a good day 3hrs 30min out of 24hrs...CHANGE!! |
Dey deir dey runs about at least he get job dey spend hin cash shey u get job? |
I remember da year on this nairaland I dey support this cattle brain like fool... NEVER AGAIN!! |
Calling unilorin a nigerian harvard in the making is an insult to harvard itself. So because u came back after 5 years to see a lot of new structures meant to make the life of lecturers easier u tink say u don see sh!t, guy just reapply and let them torment ur life for 1 semester and then come and tell me about ur new harvard mentality |
I have seen primary 2 boys defend better than eagles |
I recently download a software called minitool partition wizard to try to solve bootin issues. However afta using the tool to try and recover some boot deleted partitions it overlapped my main 200GB drive so when I tried to reboot the system all it showed was a blinking cursor so I donwloaded another software "Hiren's Boot CD" to remount my main 200GB partition onto the drive now its saying "BootMGR" is missing abeg tech guru's make una help abeg important files dey the system abeg. |
Brandnew2:I swear u foolish die!! Since boko haram don dey murder people for hia, shey FB done ever introduce profile pic to support us ode!! |
Baba God dash the uneducated idiot wey open diz thread sense abeg!!! Amen! |
Shebi na the Idiot nta her friendzone sharp niggas no dey nta friendzone if you no do go to HELL!!! |
Still making more and madd sense |
I still dey gbadun OP |
Oboy |
Hmmm |
Still following, still enjoyin diz Op |
This OP no lie at all |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 23 pages)