Seselez's Posts
Nairaland Forum › Seselez's Profile › Seselez's Posts
Benny247: Hey Mr. Man the last time i checked, this thread does not in anyway belong to you in anyway...abi na ur family get nairaland? guy park well make i nor talk Ooo, which meaningful contribution have you brut to this table, apart from telling us your name is on the list already? since your name is there why dont you keep shut and wait for the award letter, or even go collect ur own from the M.D instead of refreshing this page every 30secs.lol, hahaahahahahaaaaaaa, NDDC, una c wetin wey una dey cause for here oooo. Pple don dey quarrel. Sorry oooo, no mind am. Him no no say all these tins na ways of reducing tension. No worry, wen i dey go UK 2moro, i go carry u go as my hand luggage, so dat e bad as e bad, u must enter UK. hahahahhaahhaahahahaaaaa, no mind me oooo, na joke i dey ooooooooooo |
Benny247: My friend your internet IP address dey show Nigeria....UK ko Uk ni...LOLsee u, i tell u say i don go uk? U say wer everybody, i ans u say dem don go UK, i tell u say na me go UK? Anyway, i dey go tomorrow, lol |
Benny247: hahahahahahaha....nor be only U.K and K.U....lol, UK ie United kingdom, na only u remain oooooo |
kurma: Gudmorning Evryone. Those who bookd for TB test...my own date don reach o. Na to gada mind go do d test or ild just keep rebooking...if you sure say ur name dey for d list, my guy go do d test, but if u no sure and u get faith go do am too. If u no sure and u no get faith, hmmmmm, my dear, no waste ur moni oooo, just rebook again. |
![]() Benny247: Good morning all, where is everybody?Dem don go uk, lol |
cabaye: I had this funny dream that the scholarship letters were ready but the one of the persons in charge of contacting successful scholars through SMS gave me the excuse that the m.d has not yet approved funds for recharge cards.its just a dreamhmmmmmmm, NDDC u c wetin wey una don cause. D tin don reach dream now oooooo of mtn, glo and airtel. E don turn pple to Joseph ooooo. Abeg make una do fast so dat e no go turn to nightmare oooooo |
Benny247: We should be asking you Oooo, you should be at the briefing right now...18th August 2014.#Rememberlol, hahahahahahahahahahahaaaa. My dear, don't mind me. I will be there very soon. |
Hellllloooo everybody. Any better? |
smo3: Are you new in town?. Lolebolla no dey fear. Greater is he that is in me than the ebolla dat is in d world. |
GlobalCareers: What time did you receive the invitation?this afternoon |
smo3: Seselez lol. When you go kaput people naim you go know say we are very tensed o. Anyway in anticipation, I 'Ve booked for the TB test. I have been scheduled for 29th Aug. in FCTlol, y everybody dey go abuja, y not lagos? |
GlobalCareers: There is Godyes ooooo. Na only God fit help us. |
linton99: so NDDC sent u d message ehhlol, all na msg ooooo |
GlobalCareers: Was the ebolla screening text from NDDC? Were u truly invited by nddc for a briefing?haahahahhahahahahahahhaahahaaaaaaa. Don't be tensed. I received a msg on ebolla screening and health tips. All join sha. Abi no be msg wey we dey expect? Lol. A very good way to ease tension |
linton99: hey u should stop this if it ain't true,no time 4 jokes plsstop gini? Don't be tensed. Am nt joking ooo. I saw ebolla screening msg and health tips on my phone |
smo3: Seselez Seselez Seselez, how many times did I call you? Are you for real?. 3times. Yes na. Screening for ebolla and health tips, lol |
TheFavoredOne: I beg your pardon @seselez but you sound so insensitive. Such Jokes arent even needed at this time, let alone ur boldness to crack them. Sigh. Let me not get rude. Pissed!u don't need to be rude. No need to be tensed. Who says i am joking, lol. |
cynthiababe: Hmm Dear Scholar indeed.stay there na. Me i be scholar, i don't know about you. |
GlobalCareers: Are you serious? pls let us knowYes na. Abi u no know say u go do screening? |
scientist235: THANKS NO MORE DOUBTING THOMASINVITATION FOR NDDC BRIEFING: Dear scholar, congratulations on your interview with NDDC. You are hereby invited for briefing on 18th August 2014. Time 8.00am, venue Hotel presidential. Pls come along with your credentials (originals and photocopies). Before you come, please be informed that you will be screened for EBOLA VIRUS DISEASE. Contact with blood,sweat,urine &semen of infected persons/bats/monkeys transmits Ebola. Symptoms: fever,vomiting,diarrhea &bleeding. Wash hands always &stay alert. Make una dey informed ooo, as una dey wait for NDDC oooooo. |
scientist235: EMMA BC you have confirmed the list is ready , at least for doubting thomases lol.I can authoratively confirm finance for the scholarship is ready and no postponment A BIG CONGRATULATIONhmmmmm , dats gud news oooo for everyone |
crazyinlove: lol.... No, its nollywood.Hahahhahahahaahahahahahahaaaaa. Nollywood suspense no dey kill na, u go even know d end of d film from d beginning, lol |
crazyinlove: Am telling you...They should just release the list so that people will know their fate and plan their lives accordingly!If i say i neva tire for nddc, dat one na lie i talk. Their own don bad pass india film |
4mula22: Today is my birthday peepsHappy belated birthday. May God give u good speed to overtake ur equals and seniors in every area of your life, Amen. I for don send am since but i bin dey purge since yesterday, infact na toilet i dey now dey write am, all because of NDDC,. Anyway sha, d cake go still remain, i nid mine, lol. |
rajrascal: Bros e be like say you don peep inside NDDC "book of life",see say ur name appear for there oo!lol, him get faith na. U no no say him na senior arch bishop |
scientist235: Yes i have booked ,its a requirement for those travelling to uk and staying for more than 6 monthsabeg how dem dey take book for d tb test. Pls tel me, make i book my own, tanx |
rajrascal: seselez na major prophet o!..doubt her at ur own perilinfact u are blessed already. Latest by Monday everybody go know where him dey stand concerning dis nddc stuff. Just believe. |
GlobalCareers: Are you very sure we are receiving sms today? Is it from the horse's mouth?hahahahahahhahahahaahaaaaa, na from my own mouth ooo. Na me be d horse, lol, watch n c |
Jiznel:Before the end of today |
Benny247: I am thinking they will give us the award letter during the briefing to save time....so just a single call. #TeamOptimistic.hmmmmmmmm, ok oooooo. I go dey watch from corner. |
EMMABC1: yes they are in partnership wt about 12 UK varsities whose tuition fees and cost of living are in tandem with nddc award money.abeg make una no vex ooooo for dis question. Una sure say nddc go give scholarship dis year? Dis one wey till now dem neva even do briefing. Wen dem go come begin give letters make person begin dey find visa? |
[quote author=spikesC]Yes, you can use your dad's account. But it you'll have to provide your birth certificate which should have your dad's name and your name, then provide a written and signed letter of sponsorship from your dad. Also, no matter whose account you use, the money must be there for a minimum consecutive 28 days. Thank u. What if d money has always been there in d bank? |

Come u better be careful oo..or...!
Hello in the house..... Pls can I get to know more about the date this scholarship coming out again?