Seyixyz's Posts
Nairaland Forum › Seyixyz's Profile › Seyixyz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 14 pages)
Nikky_fuja: I swear down if U try that "dicki I mean nikky" stunt again,U will not find it funny!Is it dicki or nikky?U pple are confusin me o..Na question o..Make nobody start wit me again |
dmalam: which color bros?White na..Abi u b winchy winchy?Lol |
dmalam: i think its white kaftanNo o..Wear tampolin abi na canopy? |
reeeT: . #smiles# Lookin 4ward 2ee u guys in skol come monday.Same here |
Diz 1 na smal tin na..Wey we get over 5000 ghost workers 4 each state..Live & direct in suites,agbada & babariga..No cctv..No natin..Jus dia collectin dia salaries jare |
mencade5: Yeah, am just doing it for fun actually. I dnt copy tins 4rm people. I hate plagiarism. This work is 4rm my archive. But this action wey u talk say u like. If na wetin i dey tink then we are in for a smooth ride. Hahaha. Another work loading...Lol..U are a SINNER..Wetin carry ya mind go dia |
reeeT: . Bros,are we still on dis issue?i tot we were done wit it.NextOk dear..i'm done..I rest my case here on diz..its stops here..@Uche,hav a field day & days 2 com insultin ordas ova somtin dat was neva important.. |
reeeT: . Na dis kind news dey weaken my soul.if na joke,abeg mke nysc stop am.i cnt imagine myself been postd 2kebbi,bauchi,kano or jigawa.hmmmmm.abeg abeg abeg i no fit shout.Babe,if ya leg looooong..Asin,very looooooong..U gat no problem o |
[quote author=Uchesis][/quote]UP UNIBEN..UNIBEN..UNIBEN..Una 2much jor..E no easy.SATISFIED!!Oya,no more insult abeg |
[quote author=Uchesis][/quote]UP UNIBEN..UNIBEN..UNIBEN..SATISFIED!!Oya,no more insult abeg |
. |
Uchesis: I think its about time u get ur backside whipped lyk a disobedient student... U call me ucheshit right? Well, get ready 4 d real shitttty talk, u crazy tart.Uche relax na..No insult abeg..U are makin diz look lyk a quarrel..We are jus playin wif eachorda na..We don't nid diz..Na brodas we be o |
kheart: point of correction maulag nt unilaghahahahahaha..laff won kil me o |
jamoyakz: @seyixyz I have bein watching ur comment on dis thread!!! I use God name beg u ooo!!! No just dey carry your mumu talk reach my side oooo.... Coz I no dey dig children talk at allhahahahaha..typical..Na woman u be? |
Ndababa: The issue of ID card(s) been one of the requirements for Camp entry is still not clear to me. ABU only gives out Statement of Result after one must have submitted his/her ID card. Also, Alumni cards are not ready. What are we gonna use in their stead?we jus hav 2 xplain it 2 nysc d way tinz are..dats jus it..U can even photocopy ur i.d card b4 submisn..Its may help |
Jammy45: @Mencade5: bro, go drink acid if you no like ham. One question? Are u mencade or babiescade.I prefer pancake o..No shenge am |
kishimi8: why all da hate directed at ABUSITES eh. naso e de pain unaAsk Uche o..Na only uche d tin dey pain..We jus dey freestyle wif others |
mencade5: Oya, moneybag, this na wetin u like, make u answer. Smhhahahahahahahaha |
I'm so enjoyin diz thread nw..Evry1 displayin his unique differences..Dats wat i want..Lets appreciate & celebrate our diversities..Der's blessin in it..Som pple lyk..(name witheld) jus want diz hauz 2 play out lyk diz "Mr & Mrs.Maturity" movie..But,diz is maturity pple..Showin ur real self without pretence..ONE LUV |
moneybag4411: Hello everyone...Its just so saddening what some people have turned our dear thread into..i used to enjoy coming up here and posting comments bt it seems arguement,senseless talks are the order of the day..i cant believe it could get to this...Na wa o....Anywayz,carry on oooGuy,loosen up jor..Wat is ur own?We jus want 2 freestyle & hav fun..Nobody is yarnin any 'my sch beta pass ur own' 4 here..Its al 4 fun..I hav stated it ova & ova again..I hav a great moral & intellectual respect 4 evry Nigerian student..So,don't play 'Mr Maturity' here..Kai,pancake sori mencade don initiate me o.. |
Jammy45: Top 5 schools that rock camps bestGBAM! I can see uche smilin..But na 2 of us carry last o |
Uchesis: Jamoyakz u beta tell dem o. All these parasites called abusites tink d rest of us here no get their power. I be one-man-hall4-mopol oya bring it on, u abuse-ites....Guy,undastand wat is goin on b4 u join uche in his glarin childishness..We are jus playin o & d tin jus dey eat d guy up |
Uchesis: And i'm sure d 2nd time u enrol 4 special centre so dat u go fit pass. See olodo. Ur Zarian skul has produced anoda blockhead as graduate.U are a kid |
Uchesis: Na God do make dat ur arabic skul no take am o. If not, he would have been a non-entity lyk u and other ABUsites.Uche,y diz tin dey burn u na?D guy wey i write 2 no even complain..We are havin fun & u ar jus flarin up 4 natin..U hav som growin up 2 do o..Lyk seriously |
gomeek: na onli ribadu,guy reach amina nauIf i get xtra tym,i go voyage go dat place..But Ribadu babes make sense pass.. |
Sonnik212: ABU na nonsense.....its a skol in d forrest....btw, my tailor d post me 4 dat white short ooo, I swear I go carry his machine 2mrw if e no complete amDaddy Showkey,u self apply no get?Ayayayaya..Sori ko |
Guyz,as per diz waist bag tin,y don't u jus sew a white short wit a zip pocket..d pocket pad shud b thick instead of tiein waist bag round ya waist lyk Mama Obiageli |
sandylurv: Ahead of uRex,hw u dey na?Mehn,we jus dey catch fun 4 hia o..Pancake,sori Mencade jus dey lyt up diz place..No feel anytin..Na only dose wey take d tin personel d tin dey chook..We ar jus havin fun mehn.. |
Nikky_fuja: But you know say U be "Puma" sha,U just put mouth 4wetin no concern you!Lady Gaga?Lmao Oga Ade you too funny!!!!!hahahahahaha..I dey feel u babe..Spit d fire out..Na wetin we want b dat..Al join,na 4 fun |
kar'ie:Al diz lazy gurls of 2day self?Always inventin 4ny ways of formin 4 guyz..Even 4 ur husband 2 b..I pity una..U want him 2 act in full husband capacity 4 u while u sit down der & blow grammer..Don't wory o..Don't do d chores & orda women wil gladly declare ur man wanted |
Lasu graduates,congrat on ur convocation o..U all wil continue 2 xperience ocean depth of God's unendin favour,strength & luv..We are happy 4 u..No b smal tin |
Uchesis: Bros if u venture misyarn here eh, i go just disgbangba u, de-centralize u, disallocate u, discredit u, discontinue u, and finally discriminate u. You nonsensical element frm abu (abu means mucus in ibo language)Correct guy,na dis ur english i flex wey make me write WAEC again |
. Bite me 