Seyixyz's Posts
Nairaland Forum › Seyixyz's Profile › Seyixyz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Vikki22: All dis Abusite allow us hear word. I've been watchn dis trend bt na so so skul argument. Abeg make una joor ooMadam,we disturb u?Na wetin |
Nikky_fuja: Bros dem tell u say I carry am 4head?see me see stress!na wa 4una O!Lady Gaga,dem tell u say i carry 4 head 2?See me,c wahala o |
mencade5: Dont mind her, i was only teasing her. Well d tin soft o.Na durex paint i c ontop guy mouth o..Abi,na garri wey i smoke dey deceive me? |
Nikky_fuja: Smh for you!keep wishing na!Babe,relax jor..because dem hail u small??Dat swit lips dey market o |
mencade5: Guy, abeg control your mouth. Nobody is discriminating anybody's school here. Wait first, why your blood dey hot u dey chook mouth for something wey no concern you? U check d previous page know wetin happen? Or na with your ear u dey take read? Mtcheew!hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha..Mencade,u no go kil me o..Mbanu |
jamoyakz: bros na past tense!!! Every disappointment happen for reason... I'm happy I went to uniben an found my babe dia..whom I love an cherish dearlyWow..Hw romantic..4 diz ur babe levels,i rep Uniben finish..C correct guy na..Take care of her o..Dats ma boy |
Uchesis: I just sidon dey watch all these ABU graduates (or mayb dey r still studnts) saying their skul is d best, dat dey admit evrybody, dis, dat, bla bla bla... U GUYS SHUD WAKE UP OOH, AND PLS DNT GO 2 CAMP AND DISCRIMINATE NON-ABUSITES OOH. I'm a graduate(4get my skul name).I repeat,evrytin is 4 fun..Natin personal..1LUV |
mencade5: Hahaha...Guy, u na bad guy. My brother Me na on saturday i want land Z town o. I want collect my statement sharperly on monday, then I go from there start movements with those chikitos for Amina Hall for straffing levels na. Atleast I go get one or bite out of them. Hahaha. Make sure say u go with I.d. Card o.U na Messi na..World best..I dey draw inspiration 4rm u oh |
mencade5: Seyi, dnt mind that malam, u no hear him name sef, Malam. Guy, hw parole na?Fyn o..I don dey gbadu u pass anybody 4 diz hauz..Me go enta Zaria on Sunday sha..I won go confuse som ribadu chics b4 i kwalet my kwali 4rm senate |
Ogbeche77: My school better pass your school debate, so childish and embarrassing, u guys have passed through a university system, and you know what it really entails to be a graduatean stooping so low to debates like this is so immature... Any further post on such topic shall be hidden henceforthBoss,its not a debate o..Don't get it wrong..Its jus 4 fun..We all know better na..A Nigerian graduate is a graduate indeed regardless of d sch he went 2..Evrytin here is jus 4 fun..Nobody shud take anytin personal o..Biko nu |
jamoyakz: All these ABU peeps!!! Make we hear word jor... When una skool dey admit aboki wa no knw anytin y una no go dey complainBros,no vex o..Oya com back make we giv u admision..A.B.U but y??Chey |
dmalam: if i catch u pancake abi wetin be dt ur name...u go no say na abu i grad frm...ABU na malam sch, check d name of d malam wey sign ur statement of result n u wl neva say evil again..Mencade,na u dem call PANCAKE?Chey,diz yab enta me o..Chey |
Plateau..Prayer & blessins 4rm d Governor himself |
Ody-Ody:Note dat word 'PLAN'..And if ya govtmt say 'plan'..u kw wetin dey..Mayb na 2017 corpers go bgin c greenlight 1st |
ABUsites,una no answer me o..I say hw many passport una take do clearance?Abi,una want make social center chaw me? |
mencade5: Guy, Holy Ghost Fire for you there. Swap where? #Rivers all d way. HahahaI no see any fire o..Mission accomplished |
mencade5: Breaking news NYSC call up letterU no serious o..So,na me u carry go kebbi abi?No worry,i don already raise white fowl,drink pammy com hala ur name 4 calabash..D swap betwin me & u is perfected already..So,prepare ya mind o |
mencade5: Mrs Holy mary, tank u very much. In as much as we are here to interact doesnt make behave like robots. Sorry, to say, my behaviour here may be awkward, take it as it is. And moreover, whether u comment or u remain mute is nt my business. Remember we are dynamic in dis lyf.Nawa o |
reeeT: . So in essence you are implyin dat they are indirectli paying for jamb rite?If dats the case it means that those that came tru pre sci or predegree didt write jamb initially thats why the ought to get a jamb no.if dats d case,I totali agree n undstnds.Babe,u self kw SBRS na..Nobody enters ABU witout writin Jamb & meetin d cut-off..Jamb jus go misplace or disorganise dia records com dey find who dem go blame..I bet u dat if u write Jamb diz yr,der is dat chances dat ur record wil bcom history as soon as d year xpires..No b money dem dey find?They can jus open dia mouth & say they can't find ur numba jus 2 chaw ur 5k..Prepare 4 anytin..Sch fit do us diz tin o wen we go..Dem no send u oh |
mencade5: Dnt be a fool my friend. Am check my previous writings and u will know why am acting like dis. Check!Jus relax..Why d E.fight na?U don't nid it..Neither does any1 here..Jus play cool bro & ignore any comment dat syms 2 annoy u..1LUV |
mencade5: Guy, if ur eye dey pepper u, abeg make u go use cold water wash am. My friend listen, even if na u start dis room and others come at d eleventh hour, u dnt need to ignore them. It doesnt matter. Make u no tink say we na jur guys for here, say u want form don. We are only trying to make d room busy and interesting. Na turn by turn o brother. As per babies, guy no come form born again here.Guy,relax na..Y are u easily tuned 2 takin tinz personal?Ehizario is jus catchin fun lyk evry1 of us..Pls,stop runnin tinz thru ur head..Me know diz thread say even if person yab me,na 4 fun..So natin personal abeg |
ABUSITES,abeg hw many passport una take do clearance?Me won snap 4 here o cos social centre & d rest sabi chaw person |
lexy4me: 90% of d molatos wei dey come camp wan straf Ooº°˚ ˚°ºo S̶̲̥̅Ơ̴̴͡ d OT Йą 1. Comport ursef as a guy, N☺ dey do gragra cos d tin dey irritate d clean babes except Ɣ☺ΰ wan go for d kpaki 1z 2. Be always clean .aπϑ observant .aπϑ av d air of dominance, 3. N☺ beat around d bush too much make d babe know Ɣ☺ΰ re exposed and make Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥Your̶̲̥̅̊ move wen Ɣ☺ΰ see a positive response!!!!O boy,c COACHIN na..No b small tin..Respect guy |
CuteCara: no offence either, but u sounded so unreasonable. U shld av ignored it since u dnt av anytin to say. Meanwhile, i heard it frm someone. Just felt i shld ask. **Watch it**Lol..Hw funny |
30secs: guys wats wit the pride nd stuffs na... No questn is dumb!! U eida answer or look bush.Wer u half asleep wen u typed diz or wat?Wat has my comment got 2 do wit pride?Pls o,i'm jus statin d obvious bitter truth |
CuteCara: Hey guys, is there any specification as regards passport background (colour)?No offence mearnt but its a dump question |
victorian: The op is confused... Sorry but you are... All women fall into one or two or even three of those categories...op, better stay single...no marryHe is not o..He has stated d obvious bitter truth..Gbam..Infact,i hav taken 2 dis lessons..Its very important cos most of u gurls can ruin a man's lyf |
OC cool: Wats up evryone, long time no see? I really missed u all. Remember in my last comment I said I wasn't mobilised? Well, d gud news is dat wit d release of d new mob. list in my sch (Uniben), I was mobilised, so am back 4 gud. Tnx 2 all those who showed solidarity wit me during my period of temporary grief (Congrat bro..Gud 2 hav u on board again..If God can do it 4 u,he wil also do it 4 us 2..Stil waitin 2 b cleared 4rm error list afta my sch abi na nysc missed d last digit in my jamb numba..Welcom bk bro |
Gaskiya,ogbeche u hav bin of tremendious help 2 us on diz thread..Thank u so much..Dat also goes 2 martoskin,ehizario,sandilurv,yokiti & ordas..Una don try..God bless u al |
Gaskiya,i know myself very well..dat double ration aspect 4 food,i know say i go commit..I can't help it |
. |
Oh! My baby (Uefa Champions League) has given me somtin already on Val eve..d match betwin Madrid vs Man u..Hw romantic..I luv u |

I choosed that skool for 3 consecutive time an I was 1 of the most qualified bou them no admit owing to the fact dat I didn't knw anybody in senate an I was frm kogi state which is nt a core northern... And I want to uniben were merit is placed on the front burner regardless of your state of origin... I graduated with flyin colours!!!! I beg to disagree with u guys sayin ABU is the most diff uni in naija.. Were una put UI,OAU,uniben,unilag etc