Seyixyz's Posts
Nairaland Forum › Seyixyz's Profile › Seyixyz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 14 pages)
Zamfara! Chey,i must b dreamin..Dis is not happenin 2 me..Na me b diz? |
Justiceotuya: guys and ladies in ABU.. is the list out yetd list is out |
donted: Men, dem post me go kano o! 4 dose that have'nt pay dat 4, 600, dey wil have 2 pay first.Is it dose on error list dat paid or dose seekin jamb regularisatn? |
dmalam: reeT n onyiiP una don reach Zaria?No news yet |
MrSim: Is it possible for you to be mobilized for this batch A and you are not aware of it? Please urgent response.Yes it is..Sori,No..I mean Yes..No rather..Wich kind questn b diz self?Me don kwanfuse o |
But ABUsite plenty 4 diz hauz o..Una don colonise diz thread.. |
dmalam: this one dt u n plankton r beginng to speak in foreign langs hope nysc wl hear n ease our tensions....Guy,make ribadu park well o..Na unto call-up tinz 4 ma mind nw..Jus leave diz nysc pple o..We go soon use swahili swear 4 dem |
seyimama: Call-up letters just arrived. DSA said it wd b distributed by various departments... Congratulations to all 13A. I will update u on where am posted to soon. A big thanks to nairaland it has helped minimise tension tru d waitin period...Wow,finally ma name sake..Babe,make we relate |
reeeT: Mornin house.the waitin continues but 4me,am enterin zaria dis mrnin prayin 4journey mercies.All my ABU peeps,we go jam.God's safety rest upon u..Safe gurl |
Sawubona..Unjani..Belinja usuku lakho..Greetin evry1 of u in Zulu diz mornin |
manny4u: NYSC and ABU , u guys knw by nw dt am a man of few words. So ds is wat i hv to say is either i get dt call up leta today, or we wud 4get ds whole service tin all 2gada....... Lolz!!!!Mornin bro..God's wilin,gud tidins wil b song d of our mouth 2day..Al d best 2 us al |
Ogbeche77: @seyixyz and manny4u, i have unbanned you, you were both wrongfully banned by the antispam botI no even kw say una ban me..Anyway,thanks |
adedoyinea: Your surname will determine your Place of servix,posting will be done according to your First alphabeth of your surname........ .. NYSC tinx on pointWho is diz clown again? |
deemalam: bros whr u fr c am....error list, kai kai no, haba nysc, y nah !!!!!Dmalam,diz guys ar jus lyin o..Notin has bin pasted..I jus left d main gate nw |
mencade5: seyi where u dey?I'm @ d main gate nw..D list is not yet out pls |
mencade5: seyi where u dey?I'm on ma way 2 main gate nw..Wil get bk 2 u in 30mins tym |
deemalam: reeT, onyiiP, Seyixiz anynews..No news yet bro..We ar stil waitin o |
No news 4rm A.B.U Zaria yet..Stil waitin |
mencade5: Sexi, okay. Guy na hw ur parole wit samaru babies na?Mehn,d tin go officially start diz nyt..Since i don kwalet my kwali..I won navigate go ribadu smal..Make i go kwanfuse sam chics wey dey find tutorial |
reeeT: okay,congratz.fine ooo.wil enta zx thursday by God's grace!!Safe gurl..U've bin of gr8 help in here.. |
reeeT: . Eya fa!! Dats senate 4u sha,always dullin peple bt am glad u they found d file afta all.any news abt d callup weda e don reach skol?@ Mencade pls..Fyn o..Me don kwalet statement..Was'nt rili hard 2 do..Hw ya syd na?..I make mistake go quote 4 wrong pg |
reeeT: Errors appeared in diff sections,is either ones name ws spelt wrongli or jamb no is incomplete and most cases,the jamb no ws correct bt d names accidentli fell in d list.If BUK n oda university decides dat dos who hv errors are nt 2make d list,it means if ur name ws ws spelt wrongly be4,it wil also appear dat way 2.In essence,nysc didt accept d correction made by des various skols den.Abiii?2me,i tink if ur skols didt send d correctd copy,it means dat nysc are nt at fault.But if u are fr ABU,no shaking cos urs ws sent n ws rectified be4 it ws taken 2nysc secretariat.Dis am sure of.My dear,afta God,na u dey giv me hope walahi..I jus hope ABU hav done dia part in al diz |
Day 2:Finger crossed..Awaitin Senate/NYSC..God in control |
reeeT: [b][/b]. My mates?abi our mates?see me see wahala ooo.Am stil in jos,am waitin 4d letter 2be out n den i go land zx.i no fit strt d suffer naw abeg,Babe,so na jtown gurl u b..Na em u no talk since make we relate? |
Uchesis: Pple dey run around 4 dia call up, u dey luk chics of all kinds. Anyway, we wish u gudluck jonathanGuy,na dose babies dey kip mi goin o..I fit fall sick if i waka 4 5mins witout seein babes..I mean classic & updated chics |
ger_gemam: FUTA NYSC UPDATE::: Error List 13A corps are paying #6,600 (#5000= Jamb Regularisation, #1000= ID Card+Sundry fee, #300 in two places for commission on e-transact) while non-error list 13A corps #1,600 at FIRST Bank(E-transact) things.Awon babanla OLE! |
dmalam: hmmmm....e be like say u wan serve fr ribadu ko....guy seek he fst ur statement of reslt then evry oda babe shal be added unto u....U sure?Cos mehn,diz babes wey i c 2day fit important pass d whole nysc tin o |
mencade6: Guy hw far? Where u dey make i come meet you. I dey watch match for suleiman common room.Na dat dead smal tv 4 F common rm u dey watch match?Anyway,me dey off-k..Go show leta sha |
Justiceotuya: abeg oh is there any news cause my name dey error list and i don do the whole process. Abusites whats going on in the schoolNo news yet o..Guyz jus dey senate dey bombard Rm 305 wif clearance..Me enta Rm 131 & d man say make we jus dey positiv abt d error list..God's wilin,we go make am..Meanwhile,chics of different shapes,color,size,curves jus full our sch o..Name ya taste..Dem dey..My eyez don c enugh 2day |
gomeek: wia u enta b4?Babe,diz is not ABU again..Tinz don change badly..Weda na 100L Chics,me no sabi o..I jus sitdon 4 luv garden dey scan left & ryt..Com 4get say i neva kwalet statement fa |
Chey,c fyn babes 4 ABU oh..Wer una dey al diz while? |
Uchesis: Ogbeche77, oya clap 4 urself.God i thank u..My enemy is gone..U said it..U hav done it again..I'm vindicated..Yeeeppeee..Jus kiddin..But Uche,y naw?We nid u..U don't hav 2 allow tinz lyk diz 2 get in2 u..Jus make dem fictions in ur lyf..Dats jus it..Natin personal lyk i wil always say |