ShadWalker912's Posts
Nairaland Forum › ShadWalker912's Profile › ShadWalker912's Posts
1 (of 1 pages)
So that naija so called coach sold the match to his In-laws bcoz his wife she from Madagascar so make him 4 nor blow empty tonight!!! |
The only thing PDP members/politician know how to do this day's
is 2 twit instead of winning election. na so una wan take win for 2019 |
una supporters? abeg how security operative take dey know PDP supporters abi dem dey write am 4 head, PDP always playing the victim card |
Nice one, but what happened 2 his first and second kids baba don disown them bcoz lately it's been 3rd baby mama only!!! |
1 (of 1 pages)