NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 6:30pm On Jul 17, 2015 |
ademasta: Hmmm... Bribing with meat! Well, where e dey? Go check front page you go see that well decorated ram,cut any part wey do u n eat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:30pm On Jul 17, 2015 |
ademasta: Goaaaaaal!!! Haaa... For where? Na you be the driver, me na ur conductor. But dnt forget that wise conductors do cheat their bosses. You know that kind thing... Lol exactly why I go put eye on top ur matter so as to b on a safe side U chop meat so?if not come collect Kollecting things Yo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:30pm On Jul 17, 2015 |
ademasta: Abeg where dem dey sell nysc khaki materials? I need to arrange am, carry am go give tailor...btw, any tailor for here? Haywire1, majidyusuf, 2el, xcozee, aare2050, shawwal, kbs468(may God win the stone heart of whizqueen for you), hilsocial, foxxynik, gazaliah(this one na quranworm, but till admiring zeeenas sha), stancity, elmisti, harinhorla, babatawa(how dis one go even sabi sew cloth wen be say na dem goldenone, jemimaa01, beamborla, allsmyles, rmfunky, deracathy and co naim em go dey chase all about with em long stick)...hmmm anybody again? So none of you sabi sew cloth! Common cloth?!! Oga o... Na wah o... Ok make i ask the ladies. Shioor! Hw dem ladies self wan sabi sewing wen be say dem babatawa, kbs468 and co no go allow dem rest. Well in the absence of any, i will still have to visit my tailor's shop make e help me sew my nysc khaki make e look like general buhari own. Make e put enof 'star symbols', 5 eagle symbols, aso rock symbol and some other ceremonial tags... Yes, so that when i get to camp, na me go dey give soldiers instructions. I go say make them no allow any of them hilsocial, xcozee, 2el, babatawa, shawwal1 to shake or talk to any girl during both the camping and the course of nysc program. Yes, na me dey talk! And anybody wey sabi Hadassaheke make e help me tell her say na her die i dey die o... Na because of her i dey do all dis o. I know say she nor get the strenght to satisfy my want, so make she just born me the 7 boys. I go look for another lady(probably any of allsmyles and deracathy, or both) wey go born me the remaining 5girls. That's all. Cc Engr Ademasta. This guy ehn may God no join me wit u 4 Camp Cos u go outshine me n park all d parkables keep for urself I don already tag u as party spoiler |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:25pm On Jul 17, 2015 |
Zeeenas: no too vex. Na where i go pack plates na dere sleep catch me o. Sleep ko? Kontinu Hope d food no burn seems sleep s more prefered |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:10pm On Jul 17, 2015 |
Stancity: [size=30]Happy Enjoyment to you all[/size]
Babatawa Jemimaa01 majidyusuf Shawwal1 Kbs468 Zeeenas Haliluck Shawwal1 Idee91 Gazaliah Majidyusuf Burantashii kunlesufyan muhyideenabdul noordean Thanks a lot for the mention Mr Stan |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 1:58pm On Jul 17, 2015 |
foxxynik: #FACTS . . There's no man more faithful than a reformed playboy.
They make far better husbands than men who haven't had time to sow their wild oats before they finally marry. You have my blessing to continue posting this facts Atleast the thread will be busy before NYSC do the needful |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 1:55pm On Jul 17, 2015 |
Xcozee:
[size=15pt]where is dat Bday boi! [/size]
[size=15pt]where ma cake na! Shuu! [/size]
[size=15pt]*best wishes* cc: shawwal1 [/size] I don chop the cake during my 1st birthday April 28 (Solar Month) While Today's is for the lunar month and Dabino is what am sharing Come chop Dabino, Dabino sweet well Join come with kwakwa make we eat 2geda
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 1:44pm On Jul 17, 2015 |
Zeeenas boys are hungry here o
Yau take sallah
ba Rowa,we r waiting plss |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 1:38pm On Jul 17, 2015 |
Xcozee:
[size=15pt]OYA IF U HEAR UR NAME COMEOUT [/size]
[size=15pt]AND GIVE ME MA GORO SALLAH! [/size]
Babatawa Jemimaa01 majidyusuf Shawwal1 Kbs468 Zeeenas Haliluck Shawwal1 Idee91 Gazaliah Majidyusuf Burantashii kunlesufyan muhyideenabdul noordean Don't worry when I get change I go send your own I need new N20 notes any one around with it? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 1:36pm On Jul 17, 2015 |
Kbs468: sent already but may b its been diverted 4 other use as e b say today naa sallah Hahaha I swear they should be ready for court appearance latest Wednesday Make them no try any shit,meat wey u send no b public meat bt private meat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 1:19pm On Jul 17, 2015 |
Kbs468: I trust you. Alhamdullilah and how ar you preparing 4 jummat prayer? Alhmdulilah aswell Waiting for sallah meat o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 1:17pm On Jul 17, 2015 |
Xcozee:
[size=15pt]where e dey na? Waiting [/size] The DHL dude is on his way no worries man I heard wit one ear say ur stomach they complain bout much meat eat wit calm na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:40pm On Jul 17, 2015 |
Kbs468: I remain loyal man. Lol pls no dey stingy like Babatawa oo because urs is a double celebration in Sallah and Birthday Hahahaha you no go kill me with lafter I no go stingy especially when it involves you How sallah they go for ur side? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:27am On Jul 17, 2015 |
majidyusuf: i go pray my own with jumma'ah Na correct guy u b May God accept our ibadah |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:23am On Jul 17, 2015 |
[quote author=majidyusuf post=35961200][/quote]You go pray so? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:09am On Jul 17, 2015 |
Eid mubarak from Shawwal1
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:15am On Jul 17, 2015 |
theSpark: Barka da Allah abokanai na.
shawwal1 majidyisuf idee91 babatawa kbs468 benebaby Aare2050 Gazaliah
haliluck jemimaa1 zeenas
I'm wondering how I'll share the celebration with you guys. Maybe I'll upload pix. Barka da sallah Mr spark Sadly u no dy Mx we could have chop plenty food for my Syd N no forget share pics o,me also go try share some to celebrate with everyone |
NYSC › Re: How I Sneaked Out Of NYSC Camp For A Bank Interview by shawwal1(m): 9:21am On Jul 17, 2015 |
hilsocial: Omo the name of that sch funny me after d stress. CC :Shawwal1, sambest2, gazaliah,allsmyles,aare2050, rmfuncky,ayima, hadassaheke,deracathy Lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:08am On Jul 17, 2015 |
Gazaliah: Hahahahahahahahahaha
You must be joking...Which Cloth
Am more than that na....Na babatawa and majidyusuf still dey wait for their popsy to buy Dem new cloth for sallah...
No tell Dem say I tell you oooo
Beside,it remain 6 more fasting for your Month ooooooo...Na wen you o start yours
Mine is starting on Tuesday,Insha Allah Hahaha I no go tel them but if them hear no b me talk Not sure when I'll b starting mine,but am sure soon I don't waste time observing my own fast,if I no do d fast who will? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:54am On Jul 17, 2015 |
Gazaliah: Taqobal minna wa minkum
I don send the meat try DHL......Make sure you sign after delivery
EID MUBARAK Oboy DHL too slow na Hope the meat no go spoil b4 e arrive destination Oya send pic of ur new cloth wey popsi do you |
Politics › Re: Former NSA Sambo Dansuki Arrested!!! by shawwal1(m): 7:52am On Jul 17, 2015 |
Buhari is Arresting His brothers and some people are complaining
What is wrong with you people for God sake?
Lamido na brother,Dasuki na brother when did Some you develop love for Northerners?
Better park well Jor
Making sentiment from anything associated with PMB |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:25am On Jul 17, 2015 |
Takaballahu minna wa minkum Eidukum mubarak everyone Gazaliah show me the meat  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:22am On Jul 17, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:20am On Jul 17, 2015 |
Kbs468: emm ok Babatawa
Many PCM's missin in akshion but mysteriously Aare2050 too went missin
Ayima's babe finally saw her monthly period. Left with HIV nd STD test
I av a new neighbor by name Whizqueen but she dont want ppl 2 discover her address claimin she is somewhere on earth
Friedplantain came calling on d goldenone but she suspend everytin 2 ur return so dat he can face u man 2 man
Xcozee d 'weak link' callin on my LOVE Zeeenas 2 cum nd deny me publicly b4 all PCMs
Hilsocial d umpire an points awarder also thinkin about Deracathy
Xcozee always settin LOVE equations and as a mathematician I always provide answers 2 dem
foxxynik uses his quiet time 2 create nd put forward facts, opinions, advice, tips etc
As usual new comers intro
ademasta d engineer and contractor handlin project in d left mansion dat wil soon b an estate as I av stake dia now 2
Rmfunky 2 missin in akshion but stancity gave us his word dat she is beautifully well and good
majidyusuf learning more about grammatical concord
zaFurer *hope its correct oo* introducing himself as ur rummate in ABU
as usual, questions about date 4 NYSC registration
physika, Gazaliah, shawwal1, hadassaheke, iykebest1, Allsmyles, Donpsymon,heywire1, 2el, et al not left out of d akshion
emm since you said summary naa, let me stop there. You be the real Keyboard warrior lol happy sallah free chicken for my side |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:08pm On Jul 16, 2015 |
majidyusuf: Ramadan never finish person don dey plan press breast, shawwal1 I am happy sad, let Allah help us see the next and help us retain the good we learnt, and let us not go back to the bad we dropped along the way That's the truth of the matter hope we maintain what we learn, sadly until another year if God permit us to stay that long |
NYSC › Re: How I Sneaked Out Of NYSC Camp For A Bank Interview by shawwal1(m): 11:06pm On Jul 16, 2015 |
majidyusuf: His name is shawwal1 wouldn't have been possible without your assistance |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:39pm On Jul 16, 2015 |
Xcozee:
[size=15pt]kai! Walahi babu fa! [/size]
[size=15pt]tot ama get ma alawee dis week [/size]
[size=15pt]kuma ka san, baa kudi, baa [/size]
[size=15pt]jin dadi [/size] Gaskya kam I go send u Goran sallah kenan to help u out how u see am? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:37pm On Jul 16, 2015 |
babatawa: How Nice.. Congrats and happi buttdae in advance
Night bro.. Night man |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:28pm On Jul 16, 2015 |
Gazaliah can you come out from hibernation
Ramadan is gone sadly
Xcozee how far na any happening tomorrow Kuwa?
Majidyusuf just they happy Ramadan is gone,but I knw u've changed for good |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:26pm On Jul 16, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:18pm On Jul 16, 2015 |
muhyideenabdul: Gud evening, Khaifal-al-hair, Bônjsure, E kale o, Ina wuni, Walijam, Kedu! Hehehe na multi-lingua i be but Oduduwa descendant. How your brain they cope with all this languages?tk am slow my guy Ni Hao |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:04am On Jul 16, 2015 |
Zeeenas: Reasons to b here; Alone i can 'say' bt 2geda we can 'talk'.Alone i can 'enjoy' bt 2geda we can 'celebrate'. Alone i can'smile' bt 2geda we can laff. Dats d beauty of human relations. We're notyn witout each oda. 2 dos yet 2 do intro, join d family nd dnt miss out on d fun. Cc: 2el,xcozee,babatawa,Kbs468,Hilsocial,Haywire, physika,Iykebest1,Stancity, Aare2050,Donpsymon, Armynu,Ademasta,Haliluck, Jemimaa01,Allsmyles, Hadassaheke,Majidyusuf, Gazaliah,Sambest2,Kunlesufyan,Starlight101,Elmisti,Chikaodili345,Harinhorla,rmfunky,Shawwal1,Sydneyboss,deracathy,goldenone,theSpark,Whizqueen,Idee91,Ayima, Beamborla, sugarcoatted nd any1 i blindly omited. U guys make dis house an addiction. Aww short of words thanks a lot though |