₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,322 members, 8,449,758 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 10:07 AM

Toggle theme

Shawwal1's Posts

Nairaland ForumShawwal1's ProfileShawwal1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 39 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:46pm On Sep 14, 2015
Ay50:
u don see any nigeria player wey get video clip when he dey small.... Oga na because of football age oh...... Same here... I dey play for under 15 na
If you no get try do as Peak milk do Kanu e no go cost much na 'wanted to be a typical Nairalader no mind me'

Go enjoy urself me also going out much later as guys for area no dy gree comot early



What a solo Goal from Shaw7
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:33pm On Sep 14, 2015
Ay50:
Time to kit..... Senior man want enter area 3 go knock ball..... Who dey abuja here.... Come watch me oh.... Abuja messi, just be say he don tey wey I don score due to NYSC wahala
Local shampion tongue

No pic! no vid! I don't bliv it grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:30pm On Sep 14, 2015
Paulpaulpaul:
Naso you hate me reach?

Make I go choose Bornu or Bauchi ba?

Kwantinu
Hahaha choosing borno is always a plus because you have the chance to auto-redeploy

Me no teach you anything o........choose state you'll spend less while planning for the future Jor
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:28pm On Sep 14, 2015
ademasta:
Una wey wan serve for lagos and abuja... God na una strength o!
For Lagos: U wan resume work by 8am, u must leave home as early as 5am...qeeeew, u be nightguard?!
U finish for work arnd 4pm, u go reach home by 9pm...u see ya lyf?
Na for lagos u go see 13people dey sleep for inside one room...una be sardine?
Anyway me na confirmed Lagos boy#I rep Omole grammar Sch, Agege-Ikeja Lagos. 2003 grad set!
For Abuja: U wan take cab from living room to kitchen, na #700....na frm #Sun to #Pluto?
A self-contained apartment goes for 300k per year...na fairly used golf 3? I taya for una o.... God is your strength.
Cc
Donasere
Xcozee
Hilsocial
Haywire1
Babatawa
2el
Shawwal1
Harinholar mi
Huhuhu thy go hear am when austerity measure catch NYSC from 19k to 10k as allawee shocked

I guess everyone had a plan before selecting any state if you don't especially to Abj and Lag OYO
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:23pm On Sep 14, 2015
Paulpaulpaul:
Choi Choi Choi, pais da lorrr.... Halaluyah!
Make una help me thank God o, baba Gode just sama my life with joyful joy in a joyous manner. I lost hope cos my school refused to correct the error on my name but as I type, the handwriting of that black, ugly, liar - loser Satan had been erased finally.
Ha! God I thank you ooooooooooohhhhhhhh.

The problem now is, where will I serve? I've not been thinking about it. A born, buttered and bread Yoruba boy, who schooled in Hausa land. I have visited
Kwara, Niger, Kebbi, Lagos, FCT, Oyo. Advise me pls....... On my way to the cafe ooo

Cc
Donasere
Xcozee
Hilsocial
Haywire1
Babatawa
2el
Shawwal1
Just close your eye and select any state tongue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 6:43pm On Sep 12, 2015
haywire1:
#

Update loading

#
Here is mine..

State - Katsina

Digit-121
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:36am On Sep 12, 2015
elmisti:
What is there to envy from aa servant of God when I am the only devil of the thread, our lanes different.....but am devlish enuf to know imam no supose dey request kiss nd drag babe....since shawwal don cede ( that guy sef no want powwer ) oya enter mosque and neva lemme see u #puffs grand lucifer weed#
Hahah this guy just dy burn Gaza ass hehehe I dy feel you grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:04am On Sep 12, 2015
Gazaliah:
Ask shawwal1....You know say you be small boi for dis thread..


Na From A15 I be chief imam...If not for the Bleep up in Batch A,I no fit dey here na...Ask Hilsocial sef.Babatawa sef can't deny my chieftaincy...

You dey challenge my authorityhuhBekiafu
No doubt about anything wey you talk lol
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:42pm On Sep 09, 2015
DonPsymon:
Baba o... Maybe they'll just vex and give me my second choice cheesy... But I registered yesterday sha.. So I shld be fine.
Or even the data will get corrupted n you'll find yourself were u least expect grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:19pm On Sep 09, 2015
DonPsymon:
Yeah! Apparently.


Me I don the fear sef.... The rate at which peeps the choose the AKS the scare me... Might have choosed Kaduna instead undecided
It doesn't change anything my guy,you'll enjoy urself there other PCMs can manage other state lol selfish us
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:00pm On Sep 09, 2015
DonPsymon:
Lol broda grin


Seriously wish you choosed Akwa ibom tho cheesy
I for flex you up like no tomoro.
I was only being a rational human,allawee no mch na flight I go carry frm Abj hit A.ibom d money go finish for T.p no b so?

But I bliv we go Jam some day
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:45pm On Sep 09, 2015
DonPsymon:
Nothing dey bruh cheesy

Have you registered?
Yh am done waiting 4 Camp

Mammy Market s waitn 4 u 4 Camp o

Shack 2ur taste
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:03pm On Sep 09, 2015
DonPsymon:
*faints*
Don how far na?anything for your humble boy...

And please no faint
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:54pm On Sep 08, 2015
omitooguns:
u shouldnt av stopped....wen u saw d mix-up all u nid do is switch browser to EXPLORER....

I used two Browsers.. MOZILLA and EXPLORER to complete mine....


Wen u encounter error on a page and u reload and no change,

JUST SWiTCH BROWSER.
Thanx 4 enlightening me man I appreciate

I'll do exactly that Godwilling
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:23pm On Sep 08, 2015
DonPsymon:
Couldn't reply on time... So


Ekeneluvsu

Baba don't mind me.. The green card doesn't have my signature.
The other forms I printed have..
I had to print all my details.


Haywire1
Padi I didn't take note sha... But I signed on a paper... Seems he scanned and sent it + I have the copies. Had to print every page I filled cheesy #TeamNotime


iamauxin
I guess you should be done by now?


Shawwal1
Baba what's up? Are you done?


I think the issue of no signature on green card isn't a problem. Think we'll sign manually in camp.
My guy I never finish o
Page whr I suppos indicate my kit size mixed up with other tins for d page I jst leave ma til tomorrow to continue

How ur own na? Hope you're through
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:41pm On Sep 08, 2015
majidyusuf:
network is not available
Eyya sorry network s prety ok here @ my Syd
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:06pm On Sep 08, 2015
majidyusuf:
I haven't even started nothing
For why na?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:55pm On Sep 08, 2015
majidyusuf:
Shawwal1
How far boss hope you're done with reg?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:53am On Sep 07, 2015
Gazaliah:
Na me wan start with that....

That's a record setting wink wink tongue
Chopping shikin with spoon wht a Record set by my Alfa hippie

OYa shakiti bobo
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:51am On Sep 07, 2015
sholiyz:
Ghost Reader ke, Shawwal1 u don't expect every1 to reply on all comment now. #Wink
Na so that s y you're stil a Ghost reader
tongue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:49am On Sep 07, 2015
Solomonodimegwu:
ghost readers ke! U nor dey see all my comments, u funny ooo!
I never see any comment o

Talk true say I funny

Oya pay me for entertaining you
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:46am On Sep 07, 2015
Shegofams:
Who told you am a ghost reader?
The landlady told me so
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:36pm On Sep 06, 2015
Harinholar:
Good night pals...ghost readers I salute una ooo...2moro is anoda day....Swit drims...
See their names here



Kbs468(m), ibraheematics(m), millerojong, Shegofams(m), lokoloko84(m), Ay50(m), EstyBle, Olami90, DonPsymon(m), Sanchez01, sholiyz, mekstaniac(m), Harinholar(f), Solomonodimegwu(m) and 1 guest(s)

Association of Ghost Readers tongue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:34pm On Sep 06, 2015
DonPsymon:
Lol broda... I no go again o...


And guess what happened? as I decided I won't go again rain stopped after some minutes grin


Na house I dey so
Hahah na so rain use style spoil all you plan for?

Rmember whn I dy sch I dy pray sometimes make rain no drop cos person get package for evening sadly rain go jump d prayer n it will only last few minutes
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:31pm On Sep 06, 2015
DonPsymon:
Lol keke dey o cheesy but we rarely use it...


Donkey huh


Hahhha we don't have o think I saw a donkey 1s and na for zoo
Why u bust my bubble na?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:30pm On Sep 06, 2015
Gazaliah:
You know.say I be butty guy nah

Why don't you put spoon that I.go use chop amhuh cheesy cheesy cheesy
undecided

Ok I'll whenever they start eaten chiken with spoon Wch kind butty you b so? grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:21pm On Sep 06, 2015
Gazaliah:
I don dey tink say na my own.

I still dey wait ooo but I don close my mouth
No worries sadly I didn't get the suya for you

But try manage this one....

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:16pm On Sep 06, 2015
Gazaliah:
No let haywire1 and that boi miccoy hear dis lipsrsealed oooo
No worry I Sabi them all na my people them be area!!! tongue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:14pm On Sep 06, 2015
Gazaliah:
Yes oooooo.I wan chop am both grin
Oya open mouth

Keep the mouth open lemme go buy as this one here s for elmisti

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:08pm On Sep 06, 2015
elmisti:
Bro abeg pass me one chilled water.....buh on a more serious note, I know pple like to protect and hype their hometown nd states...some people just take it too far, am not a lgosian buh for 9ja wey we dey so, most pple will rther die in lagos than their states....and some mumu pple will come online and rant nonsense
The chilled done block too much light but manage put am inside water d ice go melt lol

I understand but lemme point something to

everyone here I swear the kind suprise wey NYSC

go give guys when dy check their call up letter

some will faint while others will cry a word s enuf

I urge you to ignore anything that wil make you write wht you'll regret d next day,keep rolling Man you're the boss here too
for the wise too mch expectations in this thread
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:03pm On Sep 06, 2015
Gazaliah:
You don do ojoro oooo....Give the oda guy option of what you wan give am to make it complete..

cheesy
Hahaha Haba my Holy Alfa as the Oga guy no see this option let d sleepn dog lie na

Any prblm that might arise you'll be on ur own

Or you too wan shop suya or shawarma?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:58pm On Sep 06, 2015
Gazaliah:
why you no put keke napep instead as you know say Donkey no dey Benue
Why Donkey no go dey Benue? That Animal s Farmers best friend I tel you very reliable anytym

Keke no dy available for Benue due to the fact say Benue babes lyk showcase ontop bike ask Donpsymon he'll say more

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 39 pages)