Sheedy407's Posts
Nairaland Forum › Sheedy407's Profile › Sheedy407's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 56 pages)
Its better she drink it so dat evribody will kno dat she drinks beer not lik an Alfa dat will pour Star inside kettle instead of water and drinkin beer while praying. |
Make una allow dis girl rest na and I kno say dis topic go enta front page. |
All of una neva even like and una dey comment. |
Whc part from Uromi,is it uwalor road or garage? |
Obipat: he is doing d right thing. Can ur pastor predict when rain will fall?My pastor doesn't need dose trash just to b heard of.He gives d congregation the words of GOD and not diverting religious matters to football just to seek attention. |
U don see wen carpenter dey predict d duration of julius berger to finish road?Abeg make dat man focus on his congregation. |
Whc transport,plane,boat,okada,ship,car,bus,keke,bicycle,which one? |
Ur point have been noted |
Dear Girls,if u have slept with more than 6 guys,u have no right to call your Reproductive organ private part ,it is Government property How tru is dis? |
Na watin I just want na |
Una well done oh,since I join nairaland 2006,I neva even get one like for my comments,abeg make una help me LIKE this post,I no shakara oh.iusegodbeguna |
At 1st,I tot it was a rumor,later,it was every where,so I have to tell my mum to call a frnd of hers who is close to Dayo Adeneye of Kennis Music which my mum frnd told my mum that she is dead according to Adeneye but he refused disclosing the cause.She died in VI.May her soul rest in peace. |
He is the official artist for Africa |
Dbanj performing in AFCON Final,wow,he took d crowd.
|
Dbanj performing in AFCON Final,wow,he took d crowd.
|
Banky don too chop dis guy money all in d name of wizkid under him,well,i love wizkid and i want him to make money for him self and open his own record label.gudluck. |
So u tink you kno enuf current affairs or things to tackle me with,den ansa this questions and dont forget to add yours...... who was the first guy to push his car in nigeria? Who was the first aboki man to sell suya in Nigeria? who was the first person to use bleaching cream in nigeria? who was the first igbo man to sell okirika at katangura market? who is the first nairalander to use a bb? correct answer pls. |
Pls dnt start up a very nonsense tin again.Get a life plsp |
I tink u dnt kno what to use or how to waste ur free 5mb from mtn abi and u must b a moslem,all dis boko harram people. |
Na wa oh,dis kan tin no fit happen for Nigeria.If heat catch am for 2hrs,no b person go tell am say make he comot library. |
Cos 9ja is still under developing countries.2nd to comment dou |
Buy 2 and get 1free,u gree? |
1st to comment for d 1st time,i pray it makes front page.Aniway,i love GOD |
Even POPE neva drive car witout fuel sef. |
She got dat from her boyfrnd because she burnt d rice on d fire.What is your take on it?
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 56 pages)