Shegsrules's Posts
Nairaland Forum › Shegsrules's Profile › Shegsrules's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 36 pages)
After two months n d girl sef na wa |
Everyone d call terry G but e go surprise una say those wey d hide do d one wey pass na their case d come out like say dem d pursue dem 4 village. |
C d guy head like orubebe cap, n e fit b bcus e won propose c him girl for fire as na d one wey remain 2 happen make carry coke |
Only a lady woulm snap such n post such on nairaland, only ladies n uti friends go zoom picture d find wetin no dey. bt una c wetin jos weed d do person abi, dem say no smoke but e no gree |
Great but use made in naija bic sign cus those chinese people na only techno n infinix users fit testify(d more u c d less u understand- naija infrastructural deal with dem last year can testify also) |
Y is d heart of man so wicked na, luv ur neighbour as urself but some peopld sleep, eat, bath n discuss with devil only 2 blame him afta dem don do wetin d their heart. |
NB using short cut to enta guiness book of records |
Quack doctors in Honduras |
That's gud but their greed raise to power infinity no go stop dem from inviting d boss for questioning as to why d shortage in national cake sharing |
Nice bt depends on who wear shoe, if na those maiduguri soldier wey no get tym 4 sock i tel u even oxygen mask can not save u |
No be this guy dem kidnap some months back. Guy chill u can't remove her as na only her boss fit remove her |
My active VP the lord is ur strength, from one meeting to another. This guy is a definition of work n let it show 4 u, not those who were missing in action but showing face at executive council meetings after OBJ n ATIKU period. |
She try, no pre birthday but post birthday pictures. Jenifa always smiling in pics |
Wen navy no get work but militants dey do there work why dem no got turn police with accidental discharge. But the guy should be persecuted |
If only she would continue when she grows up cus most of the kids dat act normally ends even before the get to their teen age. Fine pikin from cute mama n papa Fred is more confuse than my ex president ooo n he is missing in action after Ibinabo n Agatha. |
No be by banner ooooooo |
Nice move really |
Hahaha, nothing new again maybe note 6 go be fone with two screen, it looks some how though but samsung fans would always luv samsung |
No be only makossa na awilo. U see nafdac number ontop the drink. No go drink ethanol wey dem suppose use do extraction tink say na gin ooooo. |
When dem d we wear aeobi d dance for villa, but now na back to husband village and njoy d quiet life of once a first lady and president. But why Patience just suddenly get sealed lips na |
Her choice really, I have this feeling not everyone is meant to be married but the problem be say fornication go just be your husband |
Nigerians representing d nation well |
That's good at least we could count how many people him jail or them find guilty. Falana u better be mute or the new mama peace spirit (spirit of quietness) go enter u |
Kudos to the Nigerian army but I hope we won't have a repeat of such again. |
If only dem go hear, cus and ashaw0 me I no c difference oooo. U pay dem obey |
Source - punch Link- none To prove ur not in the association do what's needed.
|
Taraba state, may God help that state ooo. Silent killings and the those doing it think the blood of d innocent go just go like that. Rip to d dead |
We know say goodluck and him padi dem steal naija money to the level wey iphone turn souvenirs for wedding gift( ask any Ghanian dem go gist u like say dem attend d wedding). But the good thing now is change n I hope truly as dem d say dem d return d money on code anoda ole no go the pocket am on code oooo. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 36 pages)