₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,367 members, 8,511,521 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 07:47 PM

Toggle theme

Sima's Posts

Nairaland Forum › Sima's Profile › Sima's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 275 pages)

Jokes Etc › Re: Issssssuessss by sima(op): 10:35pm On Nov 21, 2008
studio43:
come,  were u borrow that bend down and select spec,  if i may ask?
u sure sey nor be the one wey romade dey find u were so undecided
na ur own i steal nw. . see am again cool tongue
Jokes Etc › Re: No Time by sima(f): 10:30pm On Nov 21, 2008
plenty time cheesy
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by sima(f): 10:29pm On Nov 21, 2008
Sam Milla:
are you refering to simcard? or the king himself smiley
he was referrin to u salami. . tongue
everyone knows i'm not a pikin, i'm ya'll royal highness smiley
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by sima(f): 10:27pm On Nov 21, 2008
[quote author=by.dot link=topic=169563.msg3119371#msg3119371 date=1227290789]Una no dey fear, this pikins of nowadays self angry[/quote]abi oO, sammy boi d pikin
hin wahala too much nwadays cool
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by sima(f): 10:25pm On Nov 21, 2008
yes it does. . . grin
Jokes Etc › Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by sima(f): 10:23pm On Nov 21, 2008
studio43:
pepper enter for one of your eye grin
actuallly. . na my yansh pepper enter, i just dey use one eye cover am tongue
Jokes Etc › Re: Lady Next Door by sima(f): 10:22pm On Nov 21, 2008
sylve11:
by. wetin dey make you dey waan sima self, she no gree for you?
aha. . shhhh
close ur mouth
Jokes Etc › Re: Lady Next Door by sima(f): 10:21pm On Nov 21, 2008
[quote author=by.dot link=topic=198402.msg3119386#msg3119386 date=1227291108]*sima, na you them they thank, Tseeew!
*krama, You re most welcome jawe tongue[/quote]see ur yeye eye . . . if dem dey thank anybody, na mi be first on d list tongue
Jokes Etc › Re: Lady Next Door by sima(f): 6:59pm On Nov 21, 2008
wink
Jokes Etc › Re: :::short Jokes::: by sima(f): 6:58pm On Nov 21, 2008
i dont know any witches oO. . . i'm mami water n' i've gat mami water friends tongue
so dey are fyne wink
Jokes Etc › Re: Let's Go With Obama To White House by sima(f): 6:57pm On Nov 21, 2008
dont deny dem nw. . dey are OUR folks grin
remember u introduced mi to dem wink
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by sima(f): 6:55pm On Nov 21, 2008
no. . hin use paper tongue
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by sima(f): 6:55pm On Nov 21, 2008
he said monsters were at d park. . so he's too scared to go tongue
Jokes Etc › Re: Issssssuessss by sima(op): 6:53pm On Nov 21, 2008
tytylayor:
u don old oo grin
i know jare. . life as an adult is kwl Oo cool
Jokes Etc › Re: Issssssuessss by sima(op): 6:53pm On Nov 21, 2008
n' garrie. . grin (d next person must continue)
Jokes Etc › Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by sima(f): 6:51pm On Nov 21, 2008
clemcykul:
@sima
lol o gbadun grin
wink
Jokes Etc › Re: Let's Go With Obama To White House by sima(f): 6:50pm On Nov 21, 2008
dat pix gives mi goosebumps angry
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by sima(f): 6:49pm On Nov 21, 2008
**uses screwdriver to open his mouth**
Jokes Etc › Re: Just Me Today by sima(f): 6:48pm On Nov 21, 2008
my pretty yeye head abi. .  cool tongue
Jokes Etc › Re: :::short Jokes::: by sima(f): 6:47pm On Nov 21, 2008
how is my caramel doin. . wink (in case u dont know, u're my caramel)
Jokes Etc › Re: Lady Next Door by sima(f): 6:46pm On Nov 21, 2008
u're welcome cool
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by sima(f): 6:45pm On Nov 21, 2008
yes. . na u beat mi nw
Jokes Etc › Re: A Conversation Before Marriage: by sima(f): 6:44pm On Nov 21, 2008
**belches noisly**
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by sima(f): 6:42pm On Nov 21, 2008
i no vex before. .
Jokes Etc › Re: :::short Jokes::: by sima(f): 6:42pm On Nov 21, 2008
hahah. . lloll
9ce jokes cheesy
Jokes Etc › Re: Polish Divorce by sima(f): 6:40pm On Nov 21, 2008
something like what. . grin
Jokes Etc › Re: Just Me Today by sima(f): 6:39pm On Nov 21, 2008
**pinches him den tells him yes** kiss grin
Jokes Etc › Re: Up Weeeeeeee by sima(f): 6:33pm On Nov 21, 2008
hehe. . lloll, @topic
Jokes Etc › Re: Chris Rock On Obama ! by sima(f): 6:31pm On Nov 21, 2008
dat na confirmed grin
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by sima(f): 6:29pm On Nov 21, 2008
na my whole body u go meet dia. .
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by sima(f): 6:28pm On Nov 21, 2008
undecided
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by sima(f): 6:27pm On Nov 21, 2008
simcard me and you go put leg for the same trouser soon
no call mi simcard angry
. . . u dey deep ya leg inside d trouser alredi. . angry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 275 pages)