Simplestone's Posts
Nairaland Forum › Simplestone's Profile › Simplestone's Posts
She is gorgeous in dis pics,,gat to admit that. |
Too childish,Nigerian musicians dragging songs content and lyrics, since 1211...D fact is there is only 3 musicians in Nigeria.ASA,2face and others...Dammy krane, Abi na Dummy cane...ur music is lame.. |
wow congrats to them,,,abeg I no wan hear anybody say end time host ooooo. |
wow big fat Joe don turn semi slim Joe....nice Shorty wife u've got...carry go..end time ekebe |
saint west........why ona no name am saint obi |
Everything na news sef....Yeye dey smell |
end time influencer |
Yeye Amori,what is he thanking God for,when His own home town Mosogar in ethipoe west local govt area no get light for 8months now... thief...ole. |
End time gossip |
Marriage Don lose value, na our papa and mama time na marriage be marriage, that time respect and forgiveness plenty inside d Union wen den dey call marriage, abeg my brother, my sis, it is better late than being married and still single. Marriage nowadays be like mtn sim, wen people fit just enter one shop buy and register another, den dump d old one, fellow single naira landers make ona shine ona eye well well, ANYTHING IS NOT BETTER THAN NOTHING, No enter into marriage because all ur friends Don marry, or because d guy or babe make sense,,,,,,, make all of us try to cook our own soup, wen the soup Don ready, den we fit chop am ,, Sometimes God go wreck our plans, when that plan is about to wreck us.... |
Wow, nice, she resides in my village with her hubby who is a pastor, pastor ameyie,, she is indeed very simple..,,Pls move dis to FP for my sake,,, If you do am@MOD,I go naked baff , I go even open my mouth eat.... |
eyaaaa,too bad bro,ur magical tortoise fall ur hand. |
Najia I hail thee.this person must be from Aba |
Ricky you have done well,I guess ur great grand father is an Igbo man...u no wan invest throw way.Pele bros. |
gorgeous brown eyes and a great body, oh sorry,it is a sorry case. |
na wa ,make ona mind ona business all dis oyinbo people, |
Amen |
This world is terribly wicked, O God pls eh just destroy dis whole world eh ,and create new Adam and eve,And if dem mess up again eh,make u kill dem den create another. Wickedness too much.Sodom and Gomorrah self get hope, their wickedness dey learn. |
Amen oo,The worst part is that she is deaf and dump.Pls dis should be moved to front page. |
The girl in the picture below who is known as Elohor Avwenagha has been declared missing since 5th April 2015,on easter Sunday.She left home for church 7am and has not returned.she lives in Warri,at no 21 opi street ugboroke.She hails from Jesse town in ethiope west local government area, Delta state,The police in ugborikoko police station has taken her picture to be televised in our local TV station,DRTV,yet no sign of her.She attends Alterstand school for the deaf and dumb which is located at odion road Warri. Any body with useful information should please call this number.08143500589,or report to the nearest police station.Thanks. |
that's your own opinion about dreams.. |
Ok,but me don watch am oo,na 2H i buy 4 market oo,Ay abeg no vex,e no go happen again.... |
Na waaa,see as she lepa.hmmm,money good o. |
I dont like this girl,seriously. |
Ok,born again christian,i ve hear.abeg eniola stand in a straight circle,make i 4 fit hear u were. |
Papa myles,what has dead done 2 u,oh,what re we living 4.may ur soul rest in d bosom of our lord,u imparted ur generation,u were nt a waste. |
Still cant believe it,oh life. |
I DONT BELIEVE IT,I COULDNT EVEN A THE CHANCE TO READ HIS BOOK I BOUGHT...I PRAY ITS A JOKE. |
So? Na money dey talk na,some women can date a 12years old boy,all 4 money.weldone uncle neymar, |