SiMPLYCHiC1's Posts
Nairaland Forum › SiMPLYCHiC1's Profile › SiMPLYCHiC1's Posts
1 (of 1 pages)
gistmelove: I was stunned when I got this picture. See me see wahala oooo, anything dey possible forthis obodo naija.
|
Serves ha ryt *IMHO* y go to hollywood wen u re appreciatd in nollywood ,hu she wan outshine dia sef? |
so the britons they fear gej gov't like this. Wich fear ? Ow u take perceive fear frm wetin d man talk dey beyond me . Dem change d policy? No . Truly I no blame dem 4 wanting 2 checkmate d way we dey take enta dia country,most of us dey do illegal biz ova dia,person go tell immigration say na one month im go stay ,dey 5yrs.serves our leaders ryt 4 making dis place hell 4 most Nigerians.Now dem dey feel insulted.Dey neva see anytin ,tym don dey reach. |
stillwater: Ok now I waited and waited before I saw her on the show. And her part was like 5secs and it was over.. Shey she don talk am say na lil beginning ![]() |
[quote author=, the man owns the woman,.[/quote]U MUST B slowpoke. Dis s nt d stone age. |
thoth: this is carefully engineered media and disinformation campaign against the propective enemy of Boko Haram in Nigeria. The Western Engineers of Boko Haram and other Islamic Terrorist that topple and disintegrate nations have had a bad opposition to their plans in syria and Libya, they have the same plan for Nigeria but since Hezbolla has been a stumbling block ofr them and has shown its efficency in Syria they know it is time to blacken their image and disinform the people before the time comes. it is really working but i should say this as strange as it sounds Hezbolla are the friends of Nigerians against Boko Haram in this Situation. Nigeria will be facing the fate of Libya and Syria, and we better prepare now because our enemy has has a long time to plan his game.OGBENI calms dwns o ,u jst dey dash pple shame, na fear? |
Billyonaire: So many illiterates on Nairaland these days. I didnt see where the First Lady, 'blasted' AmaechiU for jst read ,waka . No b must 2 comment , nw we knw wat u re - ILLITERATE ![]() |
Does quite a lot , it shuld cum in Jars I tel ya *producers tk note* |
;DInteresting. |
1 (of 1 pages)
