Jokes Etc › Re: Venom. . .tooooooooo Fonnnnnnnnnny! by skales(m): 9:09am On Feb 18, 2012 |
I hear him followers for projan dey plan to pass vote of no confidence on him
Meaning projan will soon crumble
Up NPJC |
Jokes Etc › Re: Npjc Or Projan? by skales(m): 9:03am On Feb 18, 2012 |
booqee: u mean the name dats already tarnished?? Tell me, i dunno. What's your problem with me biitch? Why me Can't u see I don't love you? Or do u want me to love a sick hard cold biitch like u by force? E no go work o Stop pestering my life biitch, |
Jokes Etc › Re: Venom. . .tooooooooo Fonnnnnnnnnny! by skales(m): 7:22am On Feb 18, 2012 |
bin gbagbo: bunmioguns,
wise up!!! Shattap bincrapgbo The joke no funny Lucario007: sorry my presido, but this joke isn't really funny.  bunmioguns: See two Mad Men. . . . I laff for u ppl in Jumong I like una two courage to tell una projan president sey him joke no funny Let's call spade a spade No shaking |
Jokes Etc › Re: Npjc Or Projan? by skales(m): 7:16am On Feb 18, 2012 |
booqee: Efulefu is it necessary u join any of them?? Well if dats what u want, join projan and not npjc(non progressive jokers club). Reasons: . Projan members post funny jokes than npjc, . Njpc members are hhomosexuallss(i even heard skales and sutoboy are getting married dis saturday, but no one knows how oderemo is taking dis since he's skales long time wife partner . Projan can never run out of funds and they even pay their members, i can testify to dat. . Npjc members are very abusive, arrogant, insulting, and too aggressive e.g ode remo, mikuz and skales. They don't pay their members, they're very stingy, uhmm. . .maybe except sutoboy. .they also post yokes instead of funny jokes. Now d decision is yours to make. Biitch Stop dragging my honourable name to the mud Are u madd? |
Jokes Etc › Re: Which Nairalander Would You Like To Spend Your Val. Day With? by skales(m): 7:04am On Feb 18, 2012 |
Don I'm so happy for u bro. At last u don find wife  |
Jokes Etc › Re: Projan News### 2nd Edition by skales(m): 9:42am On Feb 17, 2012 |
Don't let me insult your father, he didn't do me anything |
Jokes Etc › Re: Which Nairalander Would You Like To Spend Your Val. Day With? by skales(m): 8:50am On Feb 17, 2012 |
No make me laugh abeg |
Jokes Etc › Re: Serious Fight by skales(m): 8:46am On Feb 17, 2012 |
No let me sound dat your sausage lips go inside |
Jokes Etc › Re: A Friend by skales(m): 8:42am On Feb 17, 2012 |
Biitchcrapgbo Shut up already
Lousy papa ejimma |
Jokes Etc › Re: Projan News### 2nd Edition by skales(m): 8:32am On Feb 17, 2012 |
Which kind dirty post u wan give a whole B.Sc holder like lucario?
Lucario bro join NPJC and we go give u make u head of finance
No kidding |
Jokes Etc › Re: Which Nairalander Would You Like To Spend Your Val. Day With? by skales(m): 10:02pm On Feb 16, 2012 |
Who told u you're hot? |
Jokes Etc › Re: Projan News### 2nd Edition by skales(m): 9:58pm On Feb 16, 2012 |
Lucarioi One day u go make me laugh Just keep trying  |
Jokes Etc › Re: A Friend by skales(m): 8:29pm On Feb 16, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Which Nairalander Would You Like To Spend Your Val. Day With? by skales(m): 8:21pm On Feb 16, 2012 |
Switchgurl
Are u born again? |
Jokes Etc › Re: Serious Fight by skales(m): 7:50pm On Feb 16, 2012 |
booqee: go and kiss d devil! Thats d next thing.  Shift back U dey pour me spit jor Leaky leaky mouth Mtchew |
Jokes Etc › Re: Which Nairalander Would You Like To Spend Your Val. Day With? by skales(m): 7:34pm On Feb 16, 2012 |
mcnepow: Skales wey be like okporoko wia u dey?? M ina mood for yabbing today, abi ur free browsin don stop to connect?  carry that ur chewing stick leg come hia naw naw! No weapon fashioned against me shall prosper In jesus name? Somebody should say ' amen'' on my behalf |
Jokes Etc › Re: Projan News### 2nd Edition by skales(m): 7:25pm On Feb 16, 2012 |
Gayyy allegation, hand work of my political detractors  |
Jokes Etc › Re: Prison>>>>>>>projan by skales(m): 7:23pm On Feb 16, 2012 |
Where is the joke? |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 7:20pm On Feb 16, 2012 |
dani1luv: You are spiritually imbalance, meet skales for solution Even god is tired of his case I would suggest we contribute moiney for his upkeep at yaba left psychiatric hospital * I mean dis in a nice way * |
Jokes Etc › Re: Joke Of The Year So Far (njpc) by skales(m): 11:50am On Feb 16, 2012 |
Just passing o  |
Jokes Etc › Re: Riddles: Npjc by skales(m): 11:47am On Feb 16, 2012 |
booqee: come oh! How dat one take concern u?? Huh?? What matters is, he sent it, he kept to his promise  Up NPJC!!! Hehehehehe I trust my guys for dis our progressive club hehehehe Booqeee, we make things happen Join us at NPJC and your life will never be the same again Young Skales, President, NPJC  |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 11:39am On Feb 16, 2012 |
Person wey prophet tj joshua don tire for him case |
Jokes Etc › Re: Which Nairalander Would You Like To Spend Your Val. Day With? by skales(m): 8:56am On Feb 16, 2012 |
;d |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 8:54am On Feb 16, 2012 |
Pity yourself
U no fit ban me,
comot! |
Jokes Etc › Re: Whats Ur Worst Valentine Gift. Dis Is Mine. (lets Hear Yours. . . . by skales(m): 8:51am On Feb 16, 2012 |
The thread no dey move at all First time my thread made the front page sometime last year, I recorded 202 replies under 20minutes and about 13pages over all Lol Dis is boosqees thread 3rd day for home page and nothing is happening *smh*  |
Jokes Etc › Re: Mr Jjc by skales(m): 8:42am On Feb 16, 2012 |
Danny Why u wan use me dey catch trips na? I thought u be a responsible mofo Sorry I meant a responsible guy  |
Jokes Etc › Re: Which Nairalander Would You Like To Spend Your Val. Day With? by skales(m): 8:38am On Feb 16, 2012 |
Muguu  I trust u Once u don find interest for a particular girl, u fit do anything to win her over Even if na to bann anybody wey try to block your way  |
Jokes Etc › Re: Whats Ur Worst Valentine Gift. Dis Is Mine. (lets Hear Yours. . . . by skales(m): 8:32am On Feb 16, 2012 |
Any thread I (Young Skales) no pick interest on dey end up been a failure
Dis thread for example
Even the lousy OP sef is boring |
Jokes Etc › Re: Mr Jjc by skales(m): 8:26am On Feb 16, 2012 |
No be only u invest dia o Even mikus and Donkeylion too invest there, I feel sorry for those guys cuz dem no know waiting dey await them  |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 8:20am On Feb 16, 2012 |
Your sister dey fine  |
Jokes Etc › Re: Which Nairalander Would You Like To Spend Your Val. Day With? by skales(m): 8:17am On Feb 16, 2012 |
As if u know sey na my prayer be that  |
Nairaland General › Re: Dont Open! Projan by skales(m): 8:14am On Feb 16, 2012 |
Don't have gbagbo
Dis is jokes section |