Jokes Etc › Re: Npjc: by skales(m): 11:43pm On Feb 13, 2012 |
Mikus time for bed don reach for you, Bounce! sutoboy: ok no wahala! drop urs!
i go add u ontop my pal own here! Forget it if u not on bro |
Jokes Etc › Re: Bad Friend!- -dedicated To Donkollione! by skales(m): 11:38pm On Feb 13, 2012 |
mikuz: the guy dey yarn like say em escort you come Nairaland. U be mumu |
Jokes Etc › Re: Npjc: by skales(m): 11:32pm On Feb 13, 2012 |
Tis on , But I no dey enjoy am like bb chat |
Jokes Etc › Re: Bad Friend!- -dedicated To Donkollione! by skales(m): 11:28pm On Feb 13, 2012 |
Mikus What has dat got to do with the price of garri in the market? |
Jokes Etc › Re: The Official Chat Thread For Jokers by skales(m): 11:25pm On Feb 13, 2012 |
Ottoooro
We know sey u no dey fit get liver show woman your pennniiss cuz of the size
I mean dis in a nice way |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 11:21pm On Feb 13, 2012 |
Wetin dey amuse you?
Na correct yarn na |
Jokes Etc › Re: The Official Chat Thread For Jokers by skales(m): 11:18pm On Feb 13, 2012 |
tanimz: They banned you again??!! Sorry do I know you? |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 11:15pm On Feb 13, 2012 |
Soon dem eyes go clear and dem go leave biiitchcrapgbo all alone for that opata club wey no get head |
Jokes Etc › Re: Bad Friend!- -dedicated To Donkollione! by skales(m): 11:12pm On Feb 13, 2012 |
Mikus bro, are u sure no be moiney u wan beg me |
Jokes Etc › Re: Npjc: by skales(m): 11:09pm On Feb 13, 2012 |
I don't do yahoo , boring
Drop your bb pin if if if |
Jokes Etc › Re: Bad Friend!- -dedicated To Donkollione! by skales(m): 11:05pm On Feb 13, 2012 |
I be celebrity na |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 11:03pm On Feb 13, 2012 |
U get mouth
No mind dem, dem be olodo |
Jokes Etc › Re: Npjc: by skales(m): 11:00pm On Feb 13, 2012 |
Ok I think sey u dey lagg cuz I wan put one joker upon a game tomorow with my fellas |
Jokes Etc › Re: Bad Friend!- -dedicated To Donkollione! by skales(m): 10:56pm On Feb 13, 2012 |
She just dey realise sey the president of her projan club be olodo  |
Jokes Etc › Re: How To Know Valentine Day. by skales(m): 10:53pm On Feb 13, 2012 |
No wonder |
Jokes Etc › Re: Npjc: by skales(m): 10:51pm On Feb 13, 2012 |
Sutoboy how your movement go be tomorow? |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 10:49pm On Feb 13, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: The Official Chat Thread For Jokers by skales(m): 10:47pm On Feb 13, 2012 |
Rugrat  |
Jokes Etc › Re: Npjc: by skales(m): 10:44pm On Feb 13, 2012 |
I understand
But take am easy cuz aids ni dey show for face
Gudluck |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 10:40pm On Feb 13, 2012 |
I dey vex right now |
Jokes Etc › Re: Npjc: by skales(m): 10:36pm On Feb 13, 2012 |
booqee: Agybabe actually d meaning of npjc is nairaland progressive jokers club. The president is skales(or studio), other members are sutoboy, ekeroyal, homar and kinzeala(dats mikuz 2nd i.d). But looking at the members constituting dis unproductive and useless club, u'll agree with me and otooro that a better and befitting name for such a mumu club as npjc is Non Progressive Jokers Club.  Lol Boogee join our club and your life will never be the same Araregem is our latest member |
Jokes Etc › Re: From The Stable Of Your Jokes Poster Of The Year -----> Enjoy by skales(m): 10:30pm On Feb 13, 2012 |
U nver see woman before? Yeye fowl  |
Jokes Etc › Re: Npjc: by skales(m): 10:26pm On Feb 13, 2012 |
I know sey u be gayy
Yes I like. Booobies, do u have problem with that boi? |
Jokes Etc › Re: Stingy by skales(m): 10:23pm On Feb 13, 2012 |
booqee: jeez. . . . ! damn u! Don't hate boosqee bosqee  |
Jokes Etc › Re: Val Special Notice by skales(m): 8:56pm On Feb 13, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: How To Know Valentine Day. by skales(m): 8:52pm On Feb 13, 2012 |
Early sign of menstrual period dey worry dis tejuosho brought up poster |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 8:09pm On Feb 13, 2012 |
allegation, hand work of my political detractors |
Jokes Etc › Re: Stingy by skales(m): 7:55pm On Feb 13, 2012 |
Booqeeee luv
U no bussy pass me in real life but I tryna squeeze out time to relate with folks on nairaland And I'm so loved by many , and yes I'm that choosy type lol
I choosed u cuz u are flat chested, sagged arsee and dark skinned
Can't u bleach? |
Jokes Etc › Re: Sad by skales(m): 7:46pm On Feb 13, 2012 |
Mt happiness be sey all de guys for projan get mosquito legs So to deal with them no go be problem |
Jokes Etc › Re: Npjc: by skales(m): 7:43pm On Feb 13, 2012 |
Boosqee
U wan re-baptise yourself cuz u gat sagged booobs?
Nicky minaj w once like you tilll she went for surgery
I mean dis in a nice way
*Npjc* |
Jokes Etc › Re: Projan News ### Ist Edition by skales(m): 7:39pm On Feb 13, 2012 |
No weapon fashioned against me shall prosper
Why me?
Everyday of my life I try to make jokers happy, But all I gt in return is hate and jealousy |
Jokes Etc › Re: Sad by skales(m): 7:29pm On Feb 13, 2012 |
Atleast u are now convinced sey na touts full proja |