Skare's Posts
Nairaland Forum › Skare's Profile › Skare's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Let APC just try and finish 1st 4 years, make dem know PDP whether PDP mismanage 4 16yrs |
B/4 na free?just like u give a chic 10k 2 make hair,inside ur mind anticipating.......... U should know na |
Hmmm,not only poor Nigerians,na every Nigerian, cos na big office be that.Come Musa go check if I no 4get my PVC 4 that joint.Na now e go do im work |
Hey mallam,watch that car fast make I go drink cool beer 4 8th miles.dey neva shi shontin |
Counting 2/6/15 5days now,nothing to show this is a new govt. |
What of the 20 most poorest Nigerians. |
I d laf in chinese,wait til u resume office.u never che shomtin. |
U never free o |
This man sef,wetin be him problem,na only be our former leader?8yrs him no fit do anytin,now him d make noise. |
Mark my word,one day the igbos will produce a presidential candidate that will be accepted and loved by all.And that day is not far.please am not talking about the Ngiges and Rochas here but a messiah. |
Abeg make this telemundo channels finish this movie make I check how Jona dey 4 office |
Rejected or disqualify? I thought the same INEC said they don't have power to disqualify any candidate. If rejected why did they accept them in the first place, since INEC discovered this candidates don't have running mates.I smell something somewhere |