Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,432 members, 7,843,317 topics. Date: Tuesday, 28 May 2024 at 10:45 PM |
Nairaland Forum / Sleuthhound's Profile / Sleuthhound's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 38 pages)
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 9:12am On Sep 25, 2022 |
MrSuama:bro..dats no sign of hope..dats a big sign of "weakness".. If u dig 2 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 9:07am On Sep 25, 2022 |
Adeplenty001:lmao.... "ASEA" -- Associaton of Shortlisted Efcc Applicants ...we go soon call for general strike & block karu road &gate, dem dey craze ni? (Don yarn una say dis pple go use una play games till pop, while vultures enter codedly.. den everywhere go quiet after!) 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 6:43pm On Sep 04, 2022 |
error4040:not really...courses r called based on a particular cadet set... 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 4:47pm On Sep 03, 2022 |
Fuckboy123:alrite if dat is even true to happen sha, but will warn u guys waiting dat dese bk door/ vultures will still pounce on dat thing & u guys berra prepare ahead find heavyweights fight secure ur slot &4get any staff forming helper 4nw! 2 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 12:01am On Sep 03, 2022 |
Fuckboy123:bro u sure? Sincerely best time to enter training is usually when others r currently in dere sha cos i do get suspicious when some staff & the org throw out some "ruse" of "anoda set go enter immediately" in order to reduce external pressure on dem, deceive "waiting guys"& time 4don pass, pop happen, den d "waiting2enter" guys no go hear anything again! Anyway bro i hope4 d best4 u, but keep dat in mind sha! 2 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 9:22pm On Sep 02, 2022 |
shagari011:lol, u shld know its dem last shots@power, so na anyhw cos regime go end 2023 dem need grab all dey can in disregard 4fed character. U dig? |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 9:10pm On Sep 02, 2022 |
shagari011:bro4rm experience, will tell u straight up 2 put in ur plan b into works & if dis camp ride is a do or die 4u, den find political heavyweights& 4get any replacement story 4rm a staff or a featherweight...cos unofit get dat ur way in cos intel shows heavyweights are gonna grab whats left of last moves! 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 10:12pm On Aug 23, 2022 |
IbaAsiribibo:well me don dump dem ass, if u noticed &stopped bugging my connect, even if dem send me iv@dis point sincerely will ignore am sef cos i dnt fancy nonsense! I hd things i was on already 2 Likes |
Crime / Re: EFCC, Army Arrest 120 Suspected Oil Thieves In Port Harcourt by sleuthhound: 9:57pm On Aug 23, 2022 |
Chyma231:lmao, u clearly dnt know what u saying. Dnt talk like dis outside bro u go jst embarass urself |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 3:12pm On Aug 23, 2022 |
PrinceOfIgbere:lol... I tell una na. Power play don start. What a country! Hehehe 1 Like |
Crime / Re: EFCC, Army Arrest 120 Suspected Oil Thieves In Port Harcourt by sleuthhound: 9:06am On Aug 16, 2022 |
Chyma231:Ignoramus! Efcc is police lol |
Crime / Re: EFCC, Army Arrest 120 Suspected Oil Thieves In Port Harcourt by sleuthhound: 9:00am On Aug 16, 2022 |
Originalsly:lol... Ignorance showing on ur part |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 2:00pm On Aug 15, 2022 |
SirAderm:u will hv 2check old posts here... expect d worst, u will survive, its a mindset thing but if ur body says no! japa dnt push it comot cos if u kpai wetin u gain? No shame dey dere, na y i tell peeps not 2resign dem job! 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 7:10am On Aug 15, 2022 |
avsadeeq0:lol, ur reply sef no correlate, i guess u still be newbie not to know what it means when used in dat context |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 1:41am On Aug 15, 2022 |
avsadeeq0:lol, na wetin newbie go yarn be dat. When u see things wey ur body no fit take na dere u go sabi hw far! Till u feel am dnt assume! Many maggots go run no be mouth! Read wetin happen2 previous sets! |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 1:30am On Aug 15, 2022 |
error4040:i no wan yarn b4 but seems some BASTARDS (lol naso dem go address una@camp o) wey wan enter now/ used bkdoor enter b4 no sabi say d job& training isnt 4all & e go brutal very soon, blood go flow, eyes go clear. We warned b4 now here but some clowns dey eye fat salary money or wan enter with dem phones 2press lmao. . .jokers think camp na playground despite my warnings dat instructors control ur life when&how u eat,shit or even if u can even sleep sef.. 1 Pesin die during our previous set sef @kd. Nobody send! Jst dey watch hw more go run soon&clear way 4rightful maggots 2replace dem 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 10:36pm On Aug 11, 2022 |
Pro batch B vs Anti batch B round2 camp fight! 2 Likes
|
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 12:33pm On Aug 09, 2022 |
MrSuama:bruv why u dey yarn like dis..u wan make i vex bah..lol..that word "strict" doesn't exist in anything,shape or form of Nigerian govt na. |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 8:29am On Aug 09, 2022 |
asiwaju60:lmao...jst dey watch dis funny thing go enter sept oct sef&..... i remember bk den with dat my guy set, even when dem don reach full capacity limit &some strong connects dey ground, they ejected some guys already in camp sef to create space for those connected ones to replace dem..chai that was kinda wicked o..pray mk dem no still dey do dis kind thing again! But prepare 4it.. DONT RESIGN UR CURRENT JOB 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 8:16am On Aug 09, 2022 |
MrSuama:no actually it was pegged @30 officially dis time...but u&i know say dat wan na excuse 4 pple without connect & with dese ASUU stuffs recurring when will all dese govt agencies begin stop dese age nonsense. Lol Ur own country go cos u wahala to graduate& same country go say u don pass age to collect dem work...smh 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 3:42pm On Aug 08, 2022 |
kegnufostu:4get, so far u get iv, stroll in when u reach dere cos no be others go still enter @l8r dates! Real training i.e lecture neva start |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by sleuthhound: 8:55pm On Aug 04, 2022 |
Bliss552655:no, &i strongly doubt. |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by sleuthhound: 8:47pm On Aug 04, 2022 |
Karac:i hv contacts dere, but depends which lga r u 4rm? |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 6:53pm On Aug 04, 2022 |
Ziz123:lol, something like query or sack letter bah? lol, as evidence for being forceful or getting into trouble for im pikin! Hehehe! My guy! Jst relax & be hopeful, dnt 4get to always hv a plan B jst in case! cos u hv a bright future with or without efcc 2 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 6:42pm On Aug 04, 2022 |
[quote author=Dikjaja18 post=115367604][/quote] lmao. U& error guy no dey serious walahi . Una dream job dey hang with 1leg na im una don dey play ps4 for here.... Hehehe.. if chance dey una for bring am play inside karu bah? We go all soon begin dey chop agbado&cassava dey wait Our karu IV... Lol |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 5:19am On Aug 03, 2022 |
Gensanusi:like i said "its abnormal". U dey regimented org, efcc na serious place |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 2:47pm On Aug 02, 2022 |
Coolcraze:its abnormal to hv phones during paramilitary training or u think dis na Nysc where u will hv pple act anyhow? Ur wake up, parade, eat, bath, shit & sleep time is determined by ur instructors |
Jobs/Vacancies / Re: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by sleuthhound: 10:16pm On Aug 01, 2022 |
Ajayimichael:u find out which state run org/agency dey currently recruit, then we can work 4rm dere & i talk to someone in st govt but if ur eyes only dey federal dat wan hard small but not impossible but na u go do d wahala 2 Likes |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 9:49pm On Aug 01, 2022 |
Ziz123:dis wan wey email dey rain, when dem begin collate dat wan during screenin? & what happened with sms iv? |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 10:08am On Aug 01, 2022 |
MrSuama:dnt pass it, buck stops with him, u saw hw ruff&dogged customs own& d guyman be! dnt get me wrong even if i entered, me will always look@any system&warn cos u must get short&long term consequences/result! 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 3:48am On Aug 01, 2022 |
MrSuama:lol, bro hw bodi hope u good bruv! Bn a while... Thought same due to dah young sheriff on seat but i 4got 9ja rot eats deep& its difficult to stay straight! @error404 u remember I once yarn u on dat office pressure mata& uncertainty! D guy up dere na my colleague we saw it all, na y we no dey feel am |
Jobs/Vacancies / Re: Efcc Recruitment by sleuthhound: 3:42am On Aug 01, 2022 |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 38 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |