NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:31pm On Mar 21, 2016 |
spixytinxy: I say mk una chill fraiser go soon come, Sebi na evening d party wan strt alright |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:27pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: guy u dey try he numb too if fraiser dey too busy, my pardi(iambibi) go still feet run the mara for u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:23pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: i just believe u my guy. The only problem wen i get nw na MC. I no sabi any person. Abeg u fit help me out spixytinxy done give you one of our best MCs ooo. nah how to reach am now! so nah der wahala still dey small . |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:19pm On Mar 21, 2016 |
spixytinxy: fraiser dey now we neva still see am, so make we no how the program wan be! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:15pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: Okay i go tel SMartins1 because na im dey in charge of drink. I neva see MC yet Oooooooo help me out if madam Qjoice say make I carry on with the drink level, no wahala. ah still dey for u. meanwhile, I neva still see the MC make we rob mind. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:10pm On Mar 21, 2016 |
spixytinxy: Aghans no carry my moni go outside ooo, Sebi u sabi say na only me dey sell drink for dis city Aghans! you wan look for trouble abi... just give madam Qjoice the item7 contract. nah small thing for her side. nah who go feet share the drinks i get. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 12:59pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: i trust u my guy, Qutyjoice dey tak care of food. Wetin again i need to do? DJ done set? and please tell them NO AFRICAN TIME |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 12:51pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: you go help me arrange d city. Abeg u go stil put Person in charge of drink (lol) I have able bodies that can handle that section swiftly. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 12:33pm On Mar 21, 2016 |
Qutyjoice: Niggie wusup? Hmmm getting boring gradually It is everywhere my dear, and our useless NEPA is not helping out... and now NYSC. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 12:28pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: tanx sir. Na 8pm b d party 4 dis city, i dey find MC we dey for you, nah we get am... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:13am On Mar 21, 2016 |
iambibi: .. Lolz...eehmm Lemme ask ma bestie Qutyjoice and jubrealguy first... Alright... Waiting... and hope you are having a wonderful time? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:11am On Mar 21, 2016 |
Happy born day Aghans, Many more years ahead man... Have fun in the best and safe way you can. in another news Where is the party holding? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:08am On Mar 21, 2016 |
hello Qjoice, how is ur day going? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:05am On Mar 21, 2016 |
iambibi: Lolz merikims? Oga wait first... Seriously u don miss road... Its molakem and not merikims naaa. offer? , wich offer,.. I dnt understand wat u min by offer don't mind my error. offer! if we can be best friends ? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:51am On Mar 21, 2016 |
Good morning to my lovely molakem, how was ur night? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:45am On Mar 21, 2016 |
iambibi: .. Lolz.. Hope say ur head neva swell oo... *Wispers * go and prepare ur punchlines...and. .dnt forget d diamond ring and red roses o.... lolz my head suppose swell nah... punchlines check, diamond ring and red roses Check. and have you accepted my offer? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:42am On Mar 21, 2016 |
Beckytee: Same to u dear. sorry its coming late it is nothing, you still replied! I trust you are good? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:23am On Mar 21, 2016 |
iambibi: .. Deariee plz... Dnt trust any of themm....den evn mind dem at all.. . They r both d same tin...if u jst agree and u walk out of dis city nw.. U'l see dem goin after anoda lady... So Instead there's this very gud guy called SMartins1.. Dat one is calm, humble and gentle., and infact he doesn't evn have a bae cos his very reserve .. And also nice... Therefor If he comes back i will tell him dah dere is a very pretty lady dat he deserves ok?.. So jst leav dos ones make dem continue to dey chuuk themselves knives.. na dem sabi.. wow...see me blushing (blue)... whr did I go too? why did I miss this Chat. I now have a Bestie on G city @iambibi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:23am On Mar 21, 2016 |
iambibi: .. Deariee plz... Dnt trust any of themm....den evn mind dem at all.. . They r both d same tin...if u jst agree and u walk out of dis city nw.. U'l see dem goin after anoda lady... So Instead there's this very gud guy called SMartins1.. Dat one is calm, humble and gentle., and infact he doesn't evn have a bae cos his very reserve .. And also nice... Therefor If he comes back i will tell him dah dere is a very pretty lady dat he deserves ok?.. So jst leav dos ones make dem continue to dey chuuk themselves knives.. na dem sabi.. wow...see me blushing (blue)... whr did I go too? why did I miss this Chat. I know have a Bestie on G city @iambibi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:32pm On Mar 20, 2016 |
Testimony89: Sey na only gals u sabi ni? me self tire oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:25pm On Mar 20, 2016 |
hardiodun: Lol. Shy ke? I just dey observe fOr background, and I'm doing gud. U? I just knew you were observing. am good, just bored. Hope you went to church? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:22pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: .... Okayyyyyyyy, u call me I run come settle una... Unto say make una leav d bae and find anoda bae... But na wentin concern me u dey tell me abi sote u evn say i get felling for u. Wen i get my own husband .... Isoryt... I don wash my hand comot..... No vex say i enter.... Buh i laff, because as far as na Golden city u dey... Consider urself Bachelor!!! Na me go evn personally dey spoil ur runs for u.... Once again no vex say i enter... Bye bye!! And no call me ur bestie or whatever again.. I don tell u finish!!! you don't vex iambibi, Nd nah una invite am come the mara ooo... iambibi no vex |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:12pm On Mar 20, 2016 |
@ hardiodun show face nah,say something... how are you doing? don't be shy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:09pm On Mar 20, 2016 |
sirguy, I dey with bottles of origin they wait... make she come pick her choice... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 3:01pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: @ SMartins1 .. Hand her over to u.... Hu u be..? ...and hw we go take kno say na u b d right guy for her... . C abeg we no want any desperado for dis situation..... If u tink u r d right guy... Oya goan prepare ur punchlines (sweet words) u tink say fit capture her heart..... Den if she read am, and we ask her weda she concur.. And she yes... Den my broda na u get am!! E neva reach desperado mara ... we gree see the babe online ,make I drop push line wey go move her feet of the fall. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:56pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: u no wan receive sense abi...molakem has made her choice...an am the one... You are the one not receiving sense ooo, we neva even see the Molakem self. make she come settle you and testimony mara!!! make we know who be who. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:45pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: Sirguy542!!!! Oya plz stop dat....drop dat bottle .haba. C hw u dey breathe sef.... So Na Testimony89 head u wan break abi... because na only u God bless with muscle to elbow ppl abi.. Oya giv me d bottle... .. Nw tell me.. wat is it... because d last time i checked.... A dream was actualized for u... Wetin con happen naa... Y u no wan allow Testimony89...*Turns to Testimony89 *And u Oya giv me dat knife... Na sirguy542 ur frnd u wan stab? Habaa... Wetin dey do una.... And Where is d molakem sef... Oya come to dis side....plz forgiv dia manners, I no they hav jst displayed dia discourteous attitude .. .so plzzz.. Jst ignore both of them..dnt eva mind them So my dear ur welcom.. Oya come and take fruit salad.. Feel free o.. If u see diz guyz on d road... Jst go ur way.. because they hav proven the oda way round.. *turns to sirguy542 and Testimony89.* shey una don see una life? Cool down make e beta for una for life, una say no!! Instead na stab each oda una want, .... Ehn... Aswear... If una continue like dis for dis city... Na bachelors una go die as for dis city until una agree to change......!!!..c dia faces.. like say they fit evn take care for woman!! . Abeg clear for road make i pass joh.... iambibi, " . I will personally hand u over to a gud guy dat doesn't need to kill, stab or tear anybody or evn lie because he wants to hav u... Ok? Sombody dat will take gud care of u here in Golden city..." what happened to smartins? hand her to me naw. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:29pm On Mar 20, 2016 |
Rukkyola: Help u out ko. I no fit help u kan kan. Gone are doz days when I used to help people. All my friends 4 dis city don marry. E get one wey I 4 carry give u. Dat one dey single. Her name na themmy90. But d problem b sey d girl no dey sidown 4 one place. She dey travel upandan like sey 2moro no dey. If I carry am give u, she no go get ur time. So make ur choice, will u manage her like dat? Or will u wait till I make another friend wey dey single? Or will u do search by urself? Or will u marry person wife make I help u? your options go well, but me know like wahala i for reason collect person babe (that's if her man no dey treat her well o). as for that waka waka babe, she for go well o. but for (me) someone that don't like wahala...what to do. just be on a look out for me. will do well to remind you. *shineteeth* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:22pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: Am not fighting with anybody...molakem has made her choice..she has choosen me as the apple of her eyes & i have promised to love her for as long as this thread exist... nah man you be... take charge of your woman |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:08pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: u no go run enter inside..abi u want make dangote truck come crush u here... nah so you be, shey we they fight ni... you like as the two niggas they fight ? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:02pm On Mar 20, 2016 |
Rukkyola: Dey dea dey hail people. No go find ur own wife. just tot about it ooo, will you pls help me out? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:50pm On Mar 20, 2016 |
@ iambibi, don't you think it is better I take charge (molakem)? so as to separate our guys for fighting? |