NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:08pm On Mar 22, 2016 |
jubrealguy: ask smartin1, we meet am for airport, na for dere sef my beautiful wife iambibi arrange one fine babe molakem for am.........Make i yarn u d truth..... money..ego, e dey well........i hear say na d money i dey spend for ya side, na hin u dey take maintain family, o ma shey ooo, na y u run attack fraiser......i don dey talk too much sef
I sha miss u, olohun n gbo Na the level be that ooo,thanks to your wife!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:27pm On Mar 22, 2016 |
iambibi: . Am gud... Hw u..... By d way congrats!! I saw her reply... Lol Thank you my dear... how was ur day? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 4:02pm On Mar 22, 2016 |
Iambibi, howfr? how's you day going?
And wey my man! Aghans? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:01am On Mar 22, 2016 |
I greet the full house oo, how was our night? mine was a drunk full... Still dey on the OH level... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:39pm On Mar 21, 2016 |
iambibi, my Molakem accepted... do you have anything to say? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:33pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: In special way I want to say a very big thank you to the citizen of the great golden city for the love and care you showered on me on my special day. Without the concise of this great golden city my day could have not be special and I pray as you celebrated with me so shall the world celebrate you in JESUS Name. I will not forget to mention the following for making my day special SMartins1 Qutyjoice spixytinxy Fraiser Rukkyola iambibi merikims CROBBOY opiscoal Beckytee katerine7 eddykisses1 greatestman LogoDWhiz Omesbrit shuaibbs BlizzydoDo justified10 chisophia molakem Testimony89 pumpy007 iamdynamite Blaze55 Aleora splendidmercy Abbeyunique2 chisophia DTOBS eaglevision Kbs468 jubrealguy Walexz02 to mention but few. I love you all what to do! you are welcme |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:30pm On Mar 21, 2016 |
molakem: *collect the rose* they smell nice. No problem but hope u won't break my heart I won't break ur heart my lady |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:36pm On Mar 21, 2016 |
boys done high, iambibi done move onlow key, my lady molakem dey high on some bottles...Make I carry am go house... Aghans I sight happy Bday once again. Mr fraiser (MC), I sight you! did a gr8 job... hold ur woman go house ooo...e get why |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:31pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: my guy u no get me, i mean say u don drink give everybody? I trust u live (lol) but i don trust u die That wan dey. lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:21pm On Mar 21, 2016 |
iambibi: .. *Wispers * so na like dis u take forget d diamond ring..... Ya naa nah after her response! ring go show. I gat this dear frnd |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:18pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: hop say drink reach everybody sha nah you dey yawh like this... you no trust me again? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:09pm On Mar 21, 2016 |
iambibi has drip drop me... no be so ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:06pm On Mar 21, 2016 |
people... party hard |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:53pm On Mar 21, 2016 |
iambibi, the mara done dey ground ooo.... nah my lady me dey find so. help me call am out! abeg |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:51pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola: U wan try me! I dey sell kuler o ncase take away finish. I need 2 sell all d NYSC kits wey I use my precious money buy b4 rats chop dem finish 4 house. Nothing do you... Flex on |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:48pm On Mar 21, 2016 |
To the lady i fell in love with!!! MOLAKEM *roses*
I'll make it brief... not a guy with to many words and promises!!! but when i make a promise, not can stop me from fulfilling. Last night I looked up into the stars and matched each one with a reason why I love you. I was doing great until I ran out of stars. I went tru your profile "God" Your cute smile made me melt...we really haven't see or met each other, but I want to make you this one promise!!! You will never regret knowing / giving me a chance. I Love you my lady MOLAKEM ... *tear drop* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:30pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola: I don site una. Enjoy! oboy! see Rukkylola ooo( jaw drop), you are looking good! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:20pm On Mar 21, 2016 |
@iambibi, na Exam you give me oo. me kon dey shy put...Molakem are you ready? cos it starts now. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:09pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: SMartins1 Abeg tell ur guys dem make dey start to share drink, i no won com out nw til MC call me out My peepz are already on ground... you just have fun |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:08pm On Mar 21, 2016 |
iambibi: .. Oya SMartins1... I guess the atmosphere is now conducive for ur punchlines..... *rings the WWE bell* oyaaaa let the official toasting begin.... (no forget we go hav to ask her if she accept am ooo) okay @iambibi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:05pm On Mar 21, 2016 |
molakem: Smirnoff thks dear There you go!!!
My pleasure |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:58pm On Mar 21, 2016 |
molakem: Smirnoff thks dear There you go!!!
My pleasure |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:54pm On Mar 21, 2016 |
Rukkyola: I don dey road dey bounce my thing. C as people just dey hail me, dey shout Aunty Corper 4 my head. I no go gri enter car. Na jug I go jug till I reach d venue. me and my lady Molakem dey the party so ooo... the DJ dey on fire now... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:49pm On Mar 21, 2016 |
molakem: Yes nd no p after d party Aghans offer my Queen chair naw, and a Cold bottle of drink... Molakem what drink do you prefer? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:43pm On Mar 21, 2016 |
iambibi! Show face naw... no dull ur guy nah |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:39pm On Mar 21, 2016 |
Aghans party done set, wey my iyawo make we enter dance fall... molakem, hope u r havin a nice time. I know say we neva properly intro my self. But can I do that after the party? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:35pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: SMartins1 Abeg tell DJ make he start to warm d city smal, mak our people kw say time don reach The DJ go arrange fuel... make Qjoice share first refreshment ... make bobos smile small. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:55pm On Mar 21, 2016 |
Aghans, make bobos go ready nah...
@beckytee catch ya leha
@iambibi, still waiting for you
@molakem my LOVE, Whr are you?
I hail the full house.
See ya'll lera |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:48pm On Mar 21, 2016 |
Beckytee: dem dey try My dear, wetin man pikin go do! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:40pm On Mar 21, 2016 |
My sweethrt is finally online... clear road for my one and only Molakem |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:37pm On Mar 21, 2016 |
Aghans: ok na, tel ur guy in case fraiser no show nah babe ooh! very correct one... no worry ur self. nah we get am.. lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:35pm On Mar 21, 2016 |
Beckytee: hmmm! am gud oooo despite the joblessness. and you hmmm, my joblessness as kept me online. NEPA dey do una well? |