Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 2:11pm On Jul 18, 2014 |
luxanne: Carry water go bath who? U no fit try am, u know who I be? Na indefinite ban go get u  See how u dey use ban threaten me Thank ursef say u MizMyColi don beg on ur behalf, u for see wetin i for do for u 
Meanwhile boys dey expect champagne and cake o |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 1:04pm On Jul 18, 2014 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 1:01pm On Jul 18, 2014 |
Chai, dey don carry us comot for romance section o Na like this this thread go take die  |
Romance › Re: . by snadguy007(m): 12:33pm On Jul 18, 2014 |
.
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 12:12pm On Jul 18, 2014 |
BRAV0O: brother  Ur boy loyal o E b lyk say birthday party dey today o make u set d stage. This nite go make sense |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 11:46am On Jul 18, 2014 |
MizMyColi: Yes oo I been dey compose birthday thread for one of my besties ____ but na me show before you na u wey no sleep
Tell ur bestie make e come pop champagne for us for here o or else we go carry water go bath am |
Food › Re: What Annoys You Most At A Restaurant? by snadguy007(m): 11:23am On Jul 18, 2014 |
i find it annoying wen i order for food in a local joint and i went to wash my hand only for me to come back and see that the almajiris have taken over my food thinking that the owner has left |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 11:07am On Jul 18, 2014 |
MizMyColi: Present Sir! U came late today How body now ?? |
Romance › Re: Write In Few Words Something About Just 'one' Nairalander by snadguy007(m): 11:04am On Jul 18, 2014 |
snakie86: ; lwkmd...................we are not from the same mother oooooooo |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 7:07am On Jul 18, 2014 |
MizMyColi !!! |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 7:06am On Jul 18, 2014 |
BRAV0O: srry bro , hope u sleep very well sha Yeah yeah How was urs too ?? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 6:15am On Jul 18, 2014 |
BRAV0O: wake up wake up! Tgif  *yawning and stretching* BRAV0O why nah u no allow me finish dis dream wey i dey dream |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 10:59pm On Jul 17, 2014 |
Reporting for night duty 
e be lyk say na only me waka come o |
Romance › Re: Married Ladies Indicate Yourselves.. by snadguy007(m): 10:37pm On Jul 17, 2014 |
HFOG: Which market, oga? We don show face, wetin you wan do? Mummy, i see you o, but na only u waka come nah...we dey wait for others We no wan tresspass |
Romance › Re: Write In Few Words Something About Just 'one' Nairalander by snadguy007(m): 8:32pm On Jul 17, 2014 |
nnekamezor: hw far I'm okay.....how are u ?? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 8:15pm On Jul 17, 2014 |
MizMyColi: Haven't been at my strongest Eeya...noticed u've been quiet lately. Pele...Try and be strong, we need u strong |
Romance › Re: Write In Few Words Something About Just 'one' Nairalander by snadguy007(m): 7:22pm On Jul 17, 2014 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 7:16pm On Jul 17, 2014 |
MizMyColi: and I wish I would just get out of mine Hmmm.... And why cant you ?? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 6:35pm On Jul 17, 2014 |
DJDOLA: Now playing ALOBAM by phyno
Pentz House... Alobam Chorus: Ha Men kpasa na ogbe juo ese iga afu naha bu alobam (Straight up) Men mu anya , ahu adiro hu kwa akam , iga afu naha bu alobam (Straight up) Men kpasa na ogbe juo ese iga afu naha bu alobam (Straight up) Men mu anya , ahu adiro hu kwa akam , iga afu naha bu alobam (Straight up)
Verse 1:
Huh hoo A , Stand up guy, yeah i know you got my back ibu alobam, alobam Repping for these niggas from city to city , i know you got me, ibu alobam , alobam Men kpasa na ogbe juo ese iga afu naha bu alobam , alobam Repping for these niggas from city to city , i know you got me, ibu alobam , alobam
Onye eze bu eze , ima na okwa chi na eme eze , abum nwa biara ije nke mbu oya nwanne biko juo ese, onye yeli nya ye , ka onudu nwanne ya gbawe ka obaye next level ka iri nji na ndu ya ga fe, living, individualssss are taking my pictures while i'm taking in what matters mmmm aaa well let me greet ya put my city on and they ever rated, they ball, a bum onu na ekwulu ilo ngwa shout out to mister raw hahhh haa
Chorus: Ha Men kpasa na ogbe juo ese iga afu naha bu alobam (Straight up) Men mu anya , ahu adiro hu kwa akam , iga afu naha bu alobam (Straight up) Men kpasa na ogbe juo ese iga afu naha bu alobam (Straight up) Men mu anya , ahu adiro hu kwa akam , iga afu naha bu alobam (Straight up)
Hook:
Shey you no know me, shorty talk say she no know me , take a picture So many lies when she instagrams that pic
Shey you no know me, shorty talk say she no know me , take a picture So many lies when she instagrams that pic
Verse 2: hehe ndi a na ene mu anya, na the boy is not ready , na acho ina pum ife but they know I'm gon get it , Shoutout to the niggas will be repping for my city Steady telling me together ma ayi finally we made it made it Neh nwa mmbada ,keh di way onye ko lu mu two , mmu nwa nko the way guys na afu uzi hana ezim di way , na agba mbo ima na ha na nweta di pay huh
Ahh Men kpasa na ogbe juo ese iga afu naha bu alobam , alobam Repping for these niggas from city to city , i know you got me, ibu alobam , alobam maka i'm killing all these niggas ma gbalu ha mgba nu, nna acho so so ihe nga ji tuo them mmanu I got my eyes on this status , keh when , mpuo ha ana ajum nwanne i so na nkanu ? mmu na alobam si na we no dey carry last , na akusa si the place ha si na odisi ka jazz and i addi sha ha ga aju gi what next pino pino form o guys iga agba ha set heh adi godum woooo,adi godum wooo and ha na akokwa twooooo na kwa umu ajebo now na form shooter , obu na ida ako maka money nwanne ina ako toooo ha
Stand up guy yeah i know you got my back alobam, alobam anu welu obi , anu welu obi , ibu alobam , haaa
Chorus: Ha Men kpasa na ogbe juo ese iga afu naha bu alobam (Straight up) Men mu anya , ahu adiro hu kwa akam , iga afu naha bu alobam (Straight up) Men kpasa na ogbe juo ese iga afu naha bu alobam (Straight up) Men mu anya , ahu adiro hu kwa akam , iga afu naha bu alobam (Straight up)
Hook:
Shey you no know me, shorty talk say she no know me , take a picture So many lies when she instagrams that pic
Shey you no know me, shorty talk say she no know me , take a picture So many lies when she instagrams that pic
Verse 3:
hehe Fatboy nwannem chuka family ha bu kwa alobam ibeeee soma o boi na ekwelu mu oyoyo and ima ha bu kwa alobam do chiii snow diggy nwanne, Runtown nwa mama ibu kwa alobam hoo a ayi nature chide white men toh na ogbe unu bu kwa alobam, alobam kedu gab afo chukwu , ebe obuna iga nwanne kene chukwu , anyi enwe buro cha kita anyi na agu na puku , with fans everywhere ha ncha na eku zi mmu ikuku Flipside nwenna chocho siri G ibu kwa alobam da chiiiii Illbliss oga boss, Capital team ni ine bu kwa alobam, alobam Iceprince Zamani, baddo, M.i, Timaya bu kwa alobam , alobam kedu maka Flavour , Peter and Paul, Jude , J.martins agbake bu kwa alobam haa
Chorus: Ha Men kpasa na ogbe juo ese iga afu naha bu alobam (Straight up) Men mu anya , ahu adiro hu kwa akam , iga afu naha bu alobam (Straight up) Men kpasa na ogbe juo ese iga afu naha bu alobam (Straight up) Men mu anya , ahu adiro hu kwa akam , iga afu naha bu alobam (Straight up)
Hook:
Shey you no know me, shorty talk say she no know me , take a picture So many lies when she instagrams that pic
Shey you no know me, shorty talk say she no know me , take a picture So many lies when she instagrams that pic
Outro: aaaeeee na kwa nu alobam mmuo ooo. bondu nwanne, chibago nwanne akpaka nwanne alobam ina anu kwanu anu
(Skit) ooooooo oooo phyno anam agwa ya , nya nyem 1 nairam , welu le clothu mu na cross mainroad na eje ije gote culli (curry) Correct........this nite go make sense |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 6:32pm On Jul 17, 2014 |
BRAV0O: brother e don dey happen where u dey ?  Yeeh, no carry dat tin pass me o. Thank God say i no dey fast today  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 6:30pm On Jul 17, 2014 |
MizMyColi: Doing Great You? Doing fine as well except for this cold....i wish i'm on my bed ryt now |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 5:39pm On Jul 17, 2014 |
MizMyColi: Kikikikikiki ___Not to worry, I'll be nicer  Better How are u ?? |
Romance › Re: Write In Few Words Something About Just 'one' Nairalander by snadguy007(m): 5:35pm On Jul 17, 2014 |
Onihaxy and snakie86.....Best sex story tellers Wonder if they came from the same mother |
Romance › Re: Married Ladies Indicate Yourselves.. by snadguy007(m): 5:23pm On Jul 17, 2014 |
Op, u wan spoil der market, abi ?? If dem show face make i ...... |
Romance › Re: Sex! Ohhhh Sex I Looooove Youuuuuuu!! by snadguy007(m): 5:17pm On Jul 17, 2014 |
Oh no !!! Not again
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 5:10pm On Jul 17, 2014 |
Anybody home??. Oga BRAV0O, Where art thou |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 5:08pm On Jul 17, 2014 |
MizMyColi: As your e-dietician, that's my recommendation na This is why i dont like dietician they always substitute ones best food with not too delicious food |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 9:20am On Jul 17, 2014 |
MizMyColi: Two and Half with that "I no send you" cup of tea Ah....u've replaced pepsi lite with cup of tea ?? Dis is wickedness o..Chai |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 9:02am On Jul 17, 2014 |
BRAV0O: sweerie do u dreams of me , hope ur 9te went smoothly , morning snadguy hopr u're good Morning sir, How was ur nite ?? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 9:00am On Jul 17, 2014 |
MizMyColi: kikikikiki Eggrolls and pepsi lite it is then. I'mma make your dreams come true.  yeah yeah.. ..dats why i love like you How many eggrolls this tym around |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat Room by snadguy007(m): 7:50am On Jul 17, 2014 |
MizMyColi: A good one it was. How was yours?
Very sweet....spent most of d nite dreaming of eggrolls and pepsi lite....i hope the dream will come true this morning |
Romance › Re: Could This Be Love? by snadguy007(m): 7:45am On Jul 17, 2014 |
Love and stupi.dity shldnt go together. This is first class _stupidity. |