Sneh92's Posts
Nairaland Forum › Sneh92's Profile › Sneh92's Posts
1 (of 1 pages)
If dem still use like 30mins-1hr to torture dis guy,I swear hin head go comot for hin neck oo kos d head don shift from d normal position oo |
God bless u my bro...may d good lord replenish ur pocket |
May her soul rest in peace.ladies too,make una dwy try make move.ig u see a guy u like,walk uo to him..dieing in silence no be d right way ooo |
My condolence to d families and d loved ones.. Our youths,young and getting it geng,please make una take am easy oo. |
Happy birthday to u BADDOOO..Many more years to come in sound health.�♥️���� |
08134553081 |
1 (of 1 pages)