Sobastical's Posts
Nairaland Forum › Sobastical's Profile › Sobastical's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 172 pages)
I knew it, with that excess of gas in it and whenever I just sip this drank its always hot inside my tommy like I drink some gin... Oya where's SON and NAFDAC ooo, make dem no collect egunje sha oo |
Funny man... Lol |
Una don see wetin ASUU strike cause now If na school dis guy dey wey him wake up early momo around 7am for class shey him go get time to dey upload yeye pikshure for NL... Guy we don see say u fineugly, oya go take your fida mama don put akamu and milk inside am! |
But I thought this guy said they won't sign any artist until psquare stop singing... #agbayaJude |
Cos of beauty sake, she now looks like a somalian refgee ![]() |
adaobi123: Can't wait for the interviewThen run to Ndani's office nau ?? |
All this ogbanje celeb sef : / |
Airforce1: Who is he?Mobile phone seller for ikeja. Open your eyes and read well my friend! |
Police acting opposite to their duty, shameful |
kingkoboko: TAAAA... DAT WAN NO B NEWS NA.Wetin be this? Kai If na here I go don kill that goat with stone |
booqee: some nigerians can be so disgusting and hypocritical. A poster even had the dumb nerve to insult him. Like seriously, was it his fault God created him dat way?? GoshI tire oo name sake, some people really need some spanking on their back or cheek for judging people wrongfully, who are they to judge sef ![]() |
I'm happy for you bro, at least I can see the progress of you having a physique of a man already.. The Lord be with you and raise helper for you bro. |
Bsmartt: God will assist her......AmeenIts He not she anymore :/ |
Oya pass the polybag to contribute money for am ![]() |
demelza: Her legs for the third pix no follow at all.So make dem comot the leg or the picture? Which one? |
But it only covers the head not the whole body nau ![]() |
Shey because say she wan sell market na hin she wan come naked herself finish for here Na wa for this yeye naija artist sef.... Wetin money go cause for this life, money sef no go fit handle am! |
Chanchit: I'm a student, relying on free Mb from Mtn, Zain and Etisalat to come disturb my sef here on NL, but you can't catch me doing that. I've seen Yemi Sax and Omawunmi @ Jimi King's building in Masha where D'banj's former manager's office is situated, I even saw Peter Rufai too around that same Masha(for those who do not know, Masha is just a stone throw from National stadium) so Rufai might be heading to the stadium and I was on my way to Aguda with my legedece benz, cos 5kobo no dey my pocket, the way I looked @ Rufai, the guy walking with him smiled, cos he knows that I know who Rufai was.Is that all? please continue what happened when you saw peter rufai shey him drop? and which other celeb you see again? I dey gbadun ur write-up ni jare. |
Du.mb invention, anyway its not for everyone sha |
Oponu alainise oniranu ode osi..mumusco see as hin dey waste MB putting jagons up. |
Muscle flexin' bloggers/OP @work ![]() |
Lord have mercy and comfort the family ![]() |
Nice one OP, but that bros on left side na de mateo bouncer? |
Talking Lubbish! |
taiwo br: i just comfirmed from his P.A now,the mam is dead,he died yesterday at his home in command/ikola lagosReally I live around that area oo and I haven't hear anything... Well I don't bother myself much about churches sef :/ |
An hungry blogger is a desperate and curios one.. Any nice one @OP at least you're making useful of the ASUU strike. *thumbs up* |
Bloggers flexing their muscle trying to meet end, readers are screaming 'what a piece of crap'....lol ![]() |
Could this be true? If yes then that's a cool move |
Htc sensation or one x on my dear mind now ![]() |
But wetin mr cool dey do now sef?? E no dey sing again ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 172 pages)
If na school dis guy dey wey him wake up early momo around 7am for class shey him go get time to dey upload yeye pikshure for NL... Guy we don see say u fineugly, oya go take your fida mama don put akamu and milk inside am!
