Sodiq33's Posts
Nairaland Forum › Sodiq33's Profile › Sodiq33's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 28 pages)
toh,@2gohandler we don hear o@druggmoni,if u no cum hear tel us say u don c our name,no jst post anythng 4 hear o,unles i go report u 4 moderator 4 gross misconduct,after dat,na banning thngs o..@aboki,abeg,quick gather dem,we dy wait...mass com here i cum o... |
@aboki,i c u..any latext? |
Shinexman: na isolated prayerz u won begin dey pray for dis trend nw ba no whala continue.@shinex,tel her,abeg,i wish all my a.b.u aspirant wat i wish 4 myself nd vice versa...druggmoni,wan break our jinx o.. |
Druggmoni: i saw my name on d list and dah of 2gohandleraunty,u no c our own name ba *strng face* |
Abeg,hu knw hw much dm dy sel ok bucket,becus i don go buy stove nd towel 2day? |
Joy mojuba: No mind one okada guy wey one make i cary one leg cum samaru so i jst de fel pain body no sweet me at all since morning na him make i no fit talk bt nw i don de strong.ehya@joy,pele o,sori,we help u share d smal pain yestdae,hope say u take anpiclause |
Blaqbony: Hahahahahahaha sodiq I see u bro, 2gohandler I hail u man, shinex I feel u guy, udinev I c u dearie , pro Pakavy I hail u men and oda aspirants in d she one love ...ABU must mke brains I REP SAMRUM... How una day de go na? HAPPY MATRIC IN ADVANCEyes o,blaqbony,u go tel me say u no c my friend request 4 2go ni?SAME 2 U |
Shinexmen,i c u o,yarn me smal abt oga pakavy sister nw.... |
Kai,me don tire 4 huz o,so tey nw,na my television dy watch me... |
chale: to the dreams we all have nd the desires of all our hearts, they shall all come to pass. nd notin shall stand on our wayamen broda,jamb dy ontop babatunde name nw,den druggmoni,den 2go handler...etc |
its abdul: Guys! Just keep on PRAYING cuz GOD is with us...And am certainly sure it 'll be out in three weeks time or less!yea bro,u re rgt..add up sodiq3@2go or u fit drop ur own? |
2gohandler: Mek jamb do accreditate awa names nw.. Ahbi dem wan chop d list ni?oboy,make una na wori,it's cumin out soon,dm dy ontop my name nw.. |
Pakavy: hmmm!make una pray 4 me o,na clinical pathology i gt by 2 and b4 u start am na 2 answa booklets the go drop 4 u.we go yarn latermy guy,wish u all d best broda,am sure u gonna demand 4 more booklet becus dat 2 no go do u...u wil cum out wt flyin color my broda..gud aftn guy's.. |
Guy's,d fact is dat highest,patapata say d admsn list tey,it wil neva exceed sallah day(ileya)..gudmrnin pals |
Druggmoni: Samaru or kongo campus.....let vote for d best!....kip it going....i vote for samaru...LEGGO!u cnt compare dem,d diff is clear,na samaru thngs dy hapin nw...samaru all d way... |
Druggmoni: Mowin beautiful pple.....hw was ya nytlwkmd@druggmoni,i support 2gohandler,na xmas dy ur hand,i knw u must b joking,GUDMRNIN DEAR,HW WAZ UR NGT,hope u got sum swtdreamsss? |
Gudngt palz,swtdreams...@druggmoni special regard 2 u |
Just passing bye |
chale: guy accomodation tinz for my mind nt admissionguy,i lyk ur fate..exactly wat's on ma mind... |
Shinexman: Pakavy n abokii ar cumin wit vita infoz for us,so guyz stay tunedowkay o,we dy wait.. |
Blaqbony,i c u,whr u go hide face nw |
Gud evenin guys...lukin 4wrd 2 october guy..i no spoil una mood o bt dat is d bitter truth...i don mk research,nd i analyze dat in d past years,a.b.u dnt release dier admsn list in september,bt sha dy may want 2 bring out suprises,let's kip our finger nd leg's cross....druggmoni is nw untouchable,mk all d guy wey dy 4 hear no try anythng funi wt her...mass communicatn department,watch out 4 me...i rest my case., |
Am nt a scammer |
chale: seems abu go make sense die. wit d condoms the azonto dancers the free restaurant. babes and guys. samaru nd kasaru i mean konga. cnt wait to c all u guys. till we meet yallnaso guy, |
Rosiscy: [b][/b]Pls does any body wen a.b. u direct entry form is coming out?Pls does any body wen a.b. u direct entry form is coming out?Pls does any body wen a.b. u direct entry form is coming out?find A.B.U ZARIA ASPIRANT 2012/13 SESSION THREAD AND ASK DIS QUESTN |
bah19: there is no day dat will not reach the day might just b far. The list surely wud b released b4 d 50th year celecbration(sources from d senate)which wud fall by oct......so expect the list ending of sept nd 1st week of oct....so guyz there is still time for more preyers. Wish all of us best of luckyes,u re rgt..we do thnk alike..may God help us...he wil mk d impossible possible becus impossible itself say I'm possible..no lele |
Joy mojuba: Make una de hear the tel drugmoni to bring condom make una no go repent de pray hard. I spy into futminna tread this aftnu i bow come c prayer every body don repent guys are nt smiling dare o na play we de play here if u de 4 dare tread hypertension 4 don catch u.yea,my sister bt God don do am alrdi nw,we no nid 2 wori much..okay nw,if u ova wori,get hypertnsn,die,na ur spirit won go d skul?abeg,al work nd no play mk price of garri cost 4 market |
Joy mojuba: WARNING! WARNING!! WARNING!!! Abeg if u no knw wen dis list go comot jst cum pass go no cum put person for high jump sm people say 2nd wk of aug e cum pas they say aug ending at most 2nd wk of sept nw smbody say friday anoda 1 say tuesday nw i de hear oct dis play doo too much;-(;-(;-( abeg make una no gve me HBP be4 we go if nt make una ready to treat me o. Tank u for ur coperation.hahaha,@joy,u no go kil persn o..4rm my source in a.b.u,i thnk it wil b out by november.. |
Joy mojuba: Sodiq no allow me go report u ohaba,honey,u no nid am nw |
I thnk we shld use dis formular 4rm 14th of dis mth 2 14th of nxt month,surely,d list wil b release within dat time..14th-14th.. |
Eheh,guys,me nd my chick don fgt o,she say i nah get her time again,say,na so so nairalanding i dy do,nw she is gone,hu wil fil d vacant space?am targetin ending of dis month or 1stwik of january,sori october.. |
Aliyu333: me too kongo oh accounting.lol wey dat person wey they praise samaru they cage kongo............lol samaru fit big di.eeeeeeeeeee,but our set for kongo go sure dieeeeeeeeeeeeee.samaru fit get plenty gals die but our set for kongo go get fine girls dieeeeeeeeeeeeee.samaru fit get name but our kongo get gradeeeeeeeeeeeeee.lol kongo here we comelol,it's dis way,great abusite,great samurunians...jst chill,u cnt jst fit beat us in d game.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 28 pages)
?....frm reliable source ABU 2012 ADMISSION LIST will b release on DECEMBER 25th....we stilll gt more tym 2 pray and fast...c u guys in abu nxt yr!!!!