Sodiq33's Posts
Nairaland Forum › Sodiq33's Profile › Sodiq33's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 28 pages)
Joy mojuba: We go need smbody we go de supply free recharge card so that we go the get free call may be we go give sodiq that work my fellow Abusite on narialand wetin una tink?lol,u wan force me go dy work 4 netwrk office b dat o..y me 4 free rechrg card nw,i go lyk dis post-babes controller..lol |
Lwkmd..@2go handler nd mrxela..flexin ma dy kongo nw,only b say d main main campus na samaru he dy..bt wait na campus una wan go read ne?where aboki nw,abeg aboki if u cum ansa dis questn..HOW MANY CANDIDATE RE DY LIKELY 2 ADMIT IN MASS COM AND ACCT DEPARTMENT?nd plz analyze score 4 my broda,@babatundeGDP -270..international study,kwara state!reply asap |
Joy mojuba: Skul dat wrote p.ume two wks after us are resuming n we neva c our list. Abeg my own be say make them do resume b4 my rice n beans go start to germinate because even salt we smal pass i don buy. And anoda thing b say those rat we de my neighbour house i no trust them b4 they eat my dry fish finis.... Lolzlol..@joy,2gohandler don finish talk am..JOY FAST FOOD A.B.U,LIMITED..HMM |
Al-hasan:bros,u re out of point..sori.. |
Druggmoni: If u blv u go defeat,lets us trust in GOD and he wont disappoint us......by d tym d list iz awt...we all gon chant HALLELUYAH*peace*yes o@drugmoni,whr u go hide nw,welcum bk!*smile* |
Ina aboki ne?d guy name raim wt hn character!GREAT ABUSITE |
Buc: I find it hard 2 lie 2 anybody, talk more of myself.yea,i undstnd u..bt let's kip our fingers nd legs cross. |
Buc: Wit people posting aggregate scores of over 280 for law, I ve lost hope long ago. I'm feeling there may be about 200 or more scores between 280 and my 256. I guess some people wanted or may be, deserve it more than I. The thought of going through d long process again next year is kind of annoying.i read dis post nd i laf,last 2years,1 of my senior in secndary skul got d aggregate of 212,nd he applied 4 law,wen d admtn list came out he waz admtd nd was gvn d course of hs choice(law),many cases lyk dat dnt b suprise if sum1 wt 200 is admtd into law,while all dos 280 wil b kept watching....u knw wat is failure kua-d moment u strt acptin defeat dat is failure...u got 256 nd u re luzin hope,were as sum1 hu got 200 is even thankin God...*disappointd* |
Y debatin on dis issue?@mtempe,go nd do d state of origin ebonyi nd continue ur lyf.. |
Mrnin palz..hw wz ur ngt?hope u got swtdrms?me dream say i dy receive Lectures 4 a.b.u,MS102 |
MR XELA: Ooooh boy c as we day fly no b small tin 40 pages sharp sharp. Hmmmm it seems addmition list is near. It surpose sha because 2day na 10th of sept make way arrange guys we go make am,naso nw,if no b aboki we show,we 4 stil dy 35...thank God guys don dy post |
Abokii8: mass com being the hottest cake of faculty of social science their cut off mark is expected to be high but no matter how many point they need i think you must have satisfied the requirements for merit listowk,tanks,we appreciate ur gud work o..in mass com and acct department,hw many student re dy likely 2 admit? |
Kai,aboki,walahi i dy gbadun u,jst lyk hw u explain thngs,kudos 2 u...abeg,analyze 4 me 2..aggregate 255..osun state..mass com..reply asap..thanks |
Yea bro..abeg,me no knw y una nah dy post again,mk una nah liv us..na only babatunde i knw y he nah dy post,@druggmoni,nazi,drykson,udinev,femolah,buc. Etc..whr una dy nw?a.b.u here we cum |
2gohandler: @aboki m 4rm oyo state.. Ah applied 4 accountin..@aboki,abeg,if d list cum bk 4rm jamb,mk we knw..thanks |
Abokii8: don't fear guy,only one or two candidates will be admitted from your state,pray hardfanks...so,hwfa wt u,u,i knw say u go don chk ur admtn status 4 ur faculty?hwfa wt am? |
Shamoo100: Enx alot...lets all look up2 God nd hope 4 d best!yes o my broda... |
Abokii8: the ladies are from kano and kwara respectivelyokay thanks,me,am 4rm osun o...me dy fear ooooooo.... |
NATIVE DOCTOR UNIVERSITY OF NIGERIA...BECUS HE PAS AGRIC |
Shamoo100: But sodiq33...plx wat is d course cut-off 4 Engineering...WATER RESOURCE AND ENVIROMENTAL ENGINE...2 b precise...plx hlp me outguy,a.b.u dnt have cut off o...dy use catchment area 2 gv admsn..so,if sum1 eva tld u dat dy do release cut off(big lie).. |
Nd again dos ladies u help 2 chk,re 4rm whch state? |
Abokii8: @sodiq33 since you are mass comm aspirant i can help you but it is too late now your HOD Dr. Jerry was once my tutor during my secondary sch refresher course, i helped two ladies last month and their aggregate is 215,and the guy told me that they have been shortlisted from the department but they should pray to survive in the senate.okay,guy thanks o..we nid sum1 lyk u in dis thread?so,re u also an aspirant?if yes,whch course? |
febirac: At lest Mr President( GEJ) went thereeh,no even talk abt dis guy...plz can we rank dis universities base on alumni...GREAT ABUSITE WIL ALWAYS TOP D LIST |
Abokii8: yes i can help you to check yours but it is too early now,wait till jamb approved and v/c signed then you are undeletable.okay,guy,abeg u fit help me wt ur number?plzzzzzzzzzzzzzzz |
Abokii8: From all indications this year's admission is less corrupt than that of last year becourse the merit factor has been favoured than the other factors such as catchment,ELDS etc. But concerning the chua chua,they can't do anything becourse the time is against them except that the name of some unlucky ones were droped at the die minuteokay guy,thanks 4 ur imprtant info..have 1 last questn..plz,can u help sum1 2 check his admsn status b4 d list is bin release since u re connected? |
Abokii8: From the available reports reaching me from abu, it seems that the v/c is unhappy with the way the admission committe carried out their work,it can be recalled that during the last senate meeting the committee chairman Dr. M.L Garuba exchanged verbal abuses with the notorious and feared persons prof. Andrew J. Nok (biochem,kaduna) and prof. I.I Funtua (physics,katsina) but the committee insists that their work is free and fair. And right now some senate members threaten to boycott the yet-to be sheduled meeting on how many batches the admission shall be release if the due process is not followedowk,thanks bt i think dy cnt do anythng abt dis present list becus it had alrdi bin taken 2 jamb..or plz cn dy stil do chua chua on dis present list?enlighten us |
Abeg,mk una post latext abt dis admsn stuf nw |
2gohandler: lol.. 4 ur li2 mind nw if u dey der u go work pax ha or u go chop 9ja moni pax dat madam wey dey use 3D glasses?oboy,4 9ja nw ntin lyk work o...i go use 9ja money strt do aeroplane trade,i go dy buy,dy sell aeroplane.. |
emmytob622: hahahaha@sodiq na minister 4 infomation u suppose ask.wetin u wan do wit petrol n finance.haha,@emma,as per upcomin communicatn stdnt ba..bt me nah lyk as labaran maku dy talk talk anyhw,me na moni me want.. |
suam_ng: nahhh, u can only try as da VC of ABU, buh I'm goin 2 change da system of dis country 4 gud wen I emerge as da president. Only then,corruption wil b wiped out 4rm all sectorsoboy,if u reach dier,na 4get me o..minister of petro nd gas don do me or minister of finance becus me nah lyk as okonjo dy do.. |
2gohandler: hw was ur nyt man? Wen u go enta game shop mayb i ft cumi go enta dat kind 2,3 sha..becus he don reach 1wik wey i nok ps2 last.. |
Yea,joy,u re rgt,drop ur 2go username so dat we rob minds.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 28 pages)