₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,187 members, 8,425,376 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 12:30 PM

Toggle theme

Sodiq33's Posts

Nairaland ForumSodiq33's ProfileSodiq33's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 28 pages)

EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:25am On Sep 11, 2012
Joy mojuba: Shinexman abeg kul down no join the queue abeg fear don de catch me make dem no kidnap me 4 samaru
lol,@joy,abeg,tel am nw o....bt i fit change my mind join d queue o
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:20am On Sep 11, 2012
2gohandler: na ur typ dey turn gals bossom 2 phone botton.. U go dey prex am lyk say 2morow no dey
ehen nw,no mind am,dis shinex wan jst snatch all d gal wey dy dis thread,i go report am 2 mrs odonnu(moderator)
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:18am On Sep 11, 2012
suam_ng: lolzzz, drugmoney na guy ooo
na gal o
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:16am On Sep 11, 2012
nazi yaro: una they here they crack jock when v c don reject the directive we jamb n nuc gv them so the v c has said as follow that it is very sad development am here by cancel d 2012/2013 adm exces that al candidate who apply a b u shld prepare for another jamb no adm this year at a b u zaria.
lol,guy,u want make guys pour folo u ba,guys,arent smilin o
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:14am On Sep 11, 2012
2gohandler: drugmoni no dey 4low mass com guys.. Na ppl lyk we ft b d guy
lol,u,no go find ur kongo chick,dy drag my samaru chick wt me..nd again sef,chicks full my mass com nah b small
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:12am On Sep 11, 2012
2gohandler: d una play dan dey too much fa
lol,help me tel am o,he wan kil man pikin
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:11am On Sep 11, 2012
Shinexman: i no ur prblm sha, u won dey inherit der body n properties abi wen we enta i go advertise u
no b so nw,na dem gud pas 4 dat soft nw
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:10am On Sep 11, 2012
Shinexman: she don book apointment wit me saf guy zero ur mind ooooo
abeg,wait,u na everythng u wan cari ne,i say pakavy cousin,u say no,i tk say joy u say na ur own,ha,u won chop nd die alone ni..druggmoni on my mind toh
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:08am On Sep 11, 2012
Shinexman: ask 2gohandler i beg he sabi dat tin
owk o,na prblm..kaikain
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:07am On Sep 11, 2012
Shinexman: u make me laf,if u c her u no go lyk her cos i don double her me i b sharp shooter nw
oboy,dem no dy drag babe with me o,toh,i fit live her 4 u sha..becus me na 500l i wan dy date
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:05am On Sep 11, 2012
Shinexman: boi dis joy na sumtin ooo, u no go beliv sa i don dey fil dat gal sha
oboy,hope say no b wetin i dy thnk,guy,no try dat thng o,1 of my guy don book am alrdi o..
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:03am On Sep 11, 2012
Shinexman: i sa i neva toast gal b4 u dey talk abt fleshy penetratn bt i sabi du kaikain sha lolz
kaikain,abeg,wetin b dat 1
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:02am On Sep 11, 2012
Oboy,1 pakavy sister dey wey dy read pharmacy 4 a.b.u nw..na my prime target b dat
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 10:00am On Sep 11, 2012
Shinexman: so u gud in writin tinz y u dey luk for admission again nw,go dey rgt novelz u go get moni pass yaradua
lol..i min,i wil b d 1st 2 post it..if una want mk we enta wole soyinka level,nah prblm
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 9:58am On Sep 11, 2012
Shinexman: Ok xella i no dey du dat kind oooo,infact i neva toast gal b4 talklessof usin condom so joy detergent go gud pass jawe n u ar frm wic part of kogi @ joy
na una go bad pass..i hail u
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 9:56am On Sep 11, 2012
If admission list comot,na me go 1st rgt am 4 nairaland..make we bet am?
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 9:54am On Sep 11, 2012
papachy: Abu admission list is finally out go to www.abulist-not-out.com u go see ur name wish u best of luck
lol,abeg,if u kil any nairalander,we go cum mount road block 4 ur huz
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 9:53am On Sep 11, 2012
suam_ng: Dis 1 wey ol of una d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ giv us agege bread S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴͡ ehn, 1st na pastor pikin 2nd na alaji pikin. Me self na pope b ma uncle inyas na ma cousin grin
eh,una don dy claim,religious men pikin ba,til den
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 9:52am On Sep 11, 2012
Hahaha..i c all wetin una rgt,dm go expel sum dude here b4 matric.,..changing of babe every semester on my mind,sori,admission list on my mind...
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 9:50am On Sep 11, 2012
Druggmoni: I will b incharge of hard druggs and CONDOMS.........all who gon enjoy my service r dose who gon b in samaru campus!!!!!!! *winks*
lol,@druggmoni,me go nid dat CD badly,becus me stil b .V. o,nd i knw wan hear say 1 gal get belle or anythng 4 me...abeg,dy supply in cartorns..it's veri important..ur guy ma no go get prblm,if sumthng wan hapin,u go jst enta ur shop,bring d tool,comot go mit am,una go jst strt work..gbam(mayb i wil b d guy sef)
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 9:43am On Sep 11, 2012
Joy mojuba: Sodiq stil the sleep this one we his conner quite this morning abi he go luk for our Aboki?
lwkmd...abeg,hw una take cari dis post enta 43?gud job...i don read al wetin una dy talk o...fed gov't no gri pay nepa,my generator don nok yestdae,our solar energy rain spoil am,so,my b3 was flat...am bk
EducationRe: Is It Possible To Change State Of Origin In Jamb Result?? by Sodiq33(m): 9:55pm On Sep 10, 2012
toboy: how do you mean? You mean at jamb's office
i min,if alrdi,u hv gotten admsn nd u dnt wana luz it on scrnin day,den,u jst have 2 take dis step...u re nw an ebonyi nt enugu again,jst put dats on ur mind,go 2 ebonyi,nd colect ebonyi state of origin..me am usin kwara nd osun,my real state is osun,bt i change it wen i wana gain admsn into sec skul,so nw,wen i reg jamb,i use osun,am stil goin 2 collect d 1 4 osun state..no dulling,hope u undstnd my point..
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 9:47pm On Sep 10, 2012
Ameena1: Hello evry one, pls anyone has an idea of when ABU will be writing post UME? Help out pls
Hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha.....walahi,dis post funi pas joke..@amina,mayb u did mistake nd click a.b.u instead of aau....O.M.G
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 9:44pm On Sep 10, 2012
Joy mojuba: Shinexman u say if am in suport i shuld hi u abi? "HI" u knw say na busnex partner we be jst pray make i fit get chance for that brkfast o and dis one u say make we cum ur place na off k u go stay be dat o if nt i no go fit cum cos dey say make babes no de cum guys hostel. Any news 4rm Aboki, pakavy disapear go write xam were Aboki cum go nw abi he go jamb office?
lwkmd o..jamb office kehuhna una sabi o...bt wait,i thnk say na guys nah dy enta gals hostel,bt gals dy enta guys own bt by 8'0clk dm must comot 4 dier,abeg,dat ribadu hostel side na tempation ground..GOD GO HELP US..admission list on my mind
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 6:45pm On Sep 10, 2012
nass18: [i][/i][s][/s]
iz admission out ne? Me c how u de talk as if u r admtd 2 ABU ZARIA.peeps i lyk ur faith wooo.
yea,if u get faith as foundation,den ur future cannt collapse..join us..
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 6:43pm On Sep 10, 2012
Joy mojuba: U we won contribute gari no 4get say na my busnex u won spoil sha no problem bt we no pray to cum drink garri o. All of una we de hid nw we no the contribute to dis tread na to cum look go no problem o becos na us we the declear our faith na him God go honour pass o so make una no talk say God do partial o n wen we met make una no beg us anyting lyk wat we r arranging nw o. Because wen we reach samaru na ur narialand username u go take answer present.
abeg,help me tel dm o,i no knw y dm no dy post,let's continue,last year dier page was 38 wen dy release dier admsn list,bt dis year.we don dy 42...hmm,i c bright future 4 all of us..patiently waitin 4 God blesin..ABOKI, were @ u?
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 6:40pm On Sep 10, 2012
suam_ng: :ochai!!! Sodid! U ₪ serious oooo,see as u make ma heart seize 4 sum seconds. Abeg stop dis kind play b4 man pikin kick da bucket joooh shocked
lol,abeg o,no kick bucket o,smal smal..
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 5:37pm On Sep 10, 2012
papachy: Is there hope 4 me applied 4 computer science with agg 222 and mah state Sokoto
u get gud chances..welcum 2 d thread bro
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 5:36pm On Sep 10, 2012
Guy's,hurry nw..A.B.U ADMISSION LIST IS FINALLY not OUT..
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 5:35pm On Sep 10, 2012
Shinexman: Me go dey suply kulikuli n gari as pa say me and sodiq go dey d same hall
lol@shinex,garri it's nt our portion..lol
EducationRe: University Of Ibadan 2012/2013 Admission Continua by Sodiq33(m): 4:27pm On Sep 10, 2012
*just passing by*am disappointd wt all wat am seein here,undergraduate 4 dat mata..*smh4u*guys..
EducationRe: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by Sodiq33(m): 4:18pm On Sep 10, 2012
ojo12345: Is edo amog d catchment area,plz nid ansa,ad wat ar my chances of gainin admition wit 243 as agregate,political science plz ansa
edo nah b catchment area,u stnd a gud chance wt ur score,..all na prayerz..welcum 2 d thread

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 28 pages)