₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,886 members, 8,428,502 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 01:54 PM

Toggle theme

Sofdoc's Posts

Nairaland ForumSofdoc's ProfileSofdoc's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 43 pages)

NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:33pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
which other market again
Ebae
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:31pm On Apr 12, 2015
Electronzeez:
Egbon to sure chidex ole bo sokoto nidi mi, iyawo mi atata ni, oni iwa ju omo yoruba mi gan lo.


Ounje ke, sebi igbo ati oti ni mo man ra run yi sad
Ehen...oye ko niwa sha.

Igbo igi meeji nah ni mo fa lataro, kingphilip ti ta eyoku. Oti ti taan.
Ejo e baan wa nkan shey sooro mii. Tori moo get ara mii bayi!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:22pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
person wey de cheat u
Issalie!

Pinshure or adonbilivit!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:21pm On Apr 12, 2015
Dayhorla:
What did I do?
U don dey observe since...kilode?!!!

Get off the bench n come play nah grin
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:19pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
n e for cheap o
Asin...me sef know say I fukup.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:18pm On Apr 12, 2015
Electronzeez:
Ajo buruku ti poju egbon

Mo mobi ten lo
Lolz...ibo ni moo n lo?

Mo ko n conversate nii
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:08pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
carries the drum away n gives it to leemah4u for y
*takes drum from leemah and pours content over kingphilips head*
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 2:52pm On Apr 12, 2015
Electronzeez:
Lol, forget o, i like to de speak yoruba pass any language,
Once i sabi say person sabi speak yoruba, i go quit english straight.
Ori e pe omo iya.

O de Fe ma shey bi olobe tele.

Maje ki awon ti chidexsmokey bo sokoto nidi e fun e ni iro.

Elo lo pa leeni nah. Ebin pa aburo e.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 2:46pm On Apr 12, 2015
misspetit:
Am here oooooooooooo
Sorry have been off
Wats happening
Asin...a lot!!!

I b wan Jimmy jump off third mainland bridge.

Thr were crios accusations against my e boo dat she was cheating on me...I couldn't live my e life properly. No e breath. sad

So I wanted to ask if u were e single...so we would show all dis e couples wat an akokariated e union looks like. grin
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 2:40pm On Apr 12, 2015
misspetit:
Lol
I will take chivita
Chai!

God save u say u quick come o.

Nah d last chivita I go give u now.

U b butti abi?!

All dis chivita we r shearing!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 2:38pm On Apr 12, 2015
Electronzeez:
Shoro leso yiii
Yoruba at last!!!

Dats d zeez I know.

Paddy mii...aufar nah?!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 2:37pm On Apr 12, 2015
joyjoomla:
Be like say dem stl de do female circumcision for ur side.
undecided
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 1:57pm On Apr 12, 2015
Dayhorla turn up.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 1:49pm On Apr 12, 2015
Xone3:
Holarjidex Semesy Harkande > PROSPECTIVE NYSC BATCH Aa
2015
Just got dis information from a reliable source who pleads
anonymous....he said dat Nysc camping for dis year will commence
from June and not May...this he said is due to the swearing in of
the president elect..he further said that the new Nysc allowance is
32k...my take on dis:
Swearing in or no swearing in we shud go to camp on May 5 as
earlier stated b4 cos I blive dat is ow it is done...as for the new pay
am alredi salivating...

copied from Facebook.
sodiqyinka abeg where u dey. any news respecting dis
Y d reliable source dey plead anonymous nah?

How can they jez change d allowee wif such a gap like dat wen a new government znt in place yet...who z coming up wif d initiative?

Didn't NYSC know the swearing in was gonna take place in may wen they came up wif the time table last year?

If all this can be answered, then would I give it any tot.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 1:30pm On Apr 12, 2015
babs01:
Lagoon bus still dey sha
Oga wetin u dey talk sef?! undecided
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 1:26pm On Apr 12, 2015
leemah4u:
Shebi u sef don use ur koro koro eyes see who kingphilip and richybanky be, be careful of joyjoomla too cos e be like say he don join dem, oya paddy fa Lagmostkuit mora jare.
Oshey jawe.

Moti mark oju awon bobo yen.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 1:03pm On Apr 12, 2015
babs01:
U get Oba 4 ur village so
Nah u we dey wait nah.

Abeg come sidaun.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 1:02pm On Apr 12, 2015
leemah4u:
u ehn na ur area of specialisation be dis home breaking, u don give sofdoc wrong info about Lagmostkuit now it's erisegun and smilingjimmy, kontunu
So u sef know say nah wrong info?!

Oshey padi mii. D guy sef talk say make I kee maself. Say make I jump enter lagoon, he wan push me sef!

He wan take lagmostkuit 4 my hand.

Z all a plan...n I wee not gree.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 12:56pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
u well so

no b we n u chop rice and plantain that afternoon

hw we go de mess around when we no chop beans
Lolz...I trust bae Jor. She loves me 2 mush!!!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 12:56pm On Apr 12, 2015
Ahmed4002:
kingphilip and mayorsweet sofdoc

make una dey go church joor.
Oga no church 2day.

We dey go 1 baba side instead...gbogbo ogun ti o lo loori paddy mii, o tan leeni!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 12:53pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
it isn't a landmark

why do u think it is
because it ends wif 333. Y isn't it a landmark?!

Are u d landmarker or the landmarkee?!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 12:52pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
transfer markethuh

shey u b player ni
Lolz...d oda market nah wink
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 12:49pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
please do o
I know say u no like me b4.

I go wait 4 bae instruction.

Cc lagmostkuit
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 12:48pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
na the gods de use him done at that point


u know zeez with queens English before??
Asin...I'm moved to tears.
I just waste time go sch. Instead make I come dey learn under electronzeez tutorship.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 12:44pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
na Broaddsy light me Walsh inside my room as instructed o
Gbagbe instruction Jo...oni gigbiti ni baba yen!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 12:43pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
gives him a drum

no forget full am o rain never fall for here for a long time
I don cry finish, abeg adjust d drum make I piss inside.

Rain go soon come ur side.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 12:40pm On Apr 12, 2015
babs01:
no dey mention jealous here cos na my king's 2nd name
Asin Oba of lagos abi?!

E gats pay 4 dat name o!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 12:39pm On Apr 12, 2015
RFella:
Yes, jump....a certain Oba of Lagos ordered something similar.... lipsrsealed

Yes, jump....a certain Oba of Lagos ordered something similar....
C dem!

Enemies!!

Everywhere!!!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 11:24pm On Apr 11, 2015
babs01:
luk@ 9ja graduates boo boo boo hmmm smh 4 una
U dey jealous nii?
No vex o...sofdoc e hotel z open to e wanking also wink

Its free!!!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 11:20pm On Apr 11, 2015
mickey45:
In fela's voice "trouble dey sleep, leemah4u go wake am" you people shdn't go down this route again 2day ! Haleemah ! Ijogbon se ro e lorun bayii naa? So we we attend Omoluorogbo University , Nigeria plc nko? Make we "go and die inside the lagoon" abi?
Bro...abeg wetin leemah4u do?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 10:48pm On Apr 11, 2015
femolala001:
I want to really appreciate everybody for all the birthday wishes showered on me.. I really feel honoured.
Infact this is one of my best birthdays for over two decades.
I am really grateful..God will surely honour all of u too.
Infact if I start mentioning names, this whole page won't contain it.. U guyz are d best

Sleekyonyx (birthday mate)
Doublezero7
Ahmed4002
Sugarbabekemi (e-boo)
Leemah4u
Luchiana1
Chidexsmokey
Erisegun
Richybanky
Slimingjimmy
Pinkiepetite
Gracyel
Tunbebes
Kingphilip
Electronzeez
Sofdoc
Tolustx
Clans
Sparklered(I love d cake)
Sodiqyinka
Demiesan
Xray2

I'm sorry if I didn't mention ur moniker, but u all made my day and I am thankful.

God will surely honour all of u too..
Happy Birthday fellow akokite...wish u d very best cool
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 10:29pm On Apr 11, 2015
Bae says u guys r jez messing around, z dat true? undecided

Cc richybanky and kingphilip

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 43 pages)