NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 10:27pm On Apr 11, 2015 |
leemah4u: wen I be dey think say I get paddy, make u sef wait make dem break ur head and legs and electrocute u but dem no go kill u sha o, kontunu Oya ma binu alhaja...mo sha ti jawonbe  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 10:24pm On Apr 11, 2015 |
Emmaczee: I trust you bro. U cant fit do such a thing. Yea bro...dats d way we roll like egg roll. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 10:14pm On Apr 11, 2015 |
Emmaczee: *in Genifer's voice* Whatever! Howdy bro? I dey bro...u n damiesan jez go since. Nah wah o...how many hours u dey go sef?! Well I done open 1 sofdoc hotel sha...in case u guys wanna go again. Its free!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 10:11pm On Apr 11, 2015 |
leemah4u: best interest my foot, u and electronzeez come dey plan to kill my boo and u call dat my interest abeg if na play make u stop am No ooo...kill keh?! We jez wan break hin head and legs and electrocute am...dats all. Buh since u no like am...me don jawonbe. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 10:09pm On Apr 11, 2015 |
Ahmed4002: none. its just true love between us Hmmm U sure? Ok o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 10:04pm On Apr 11, 2015 |
erisegun: y u jus lyk to dey spoil ma Good name eh Na wa4 u o Wetin I talk nah?! I jez dey ask Zeez question o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 10:03pm On Apr 11, 2015 |
Ahmed4002: I dey here. Well done azeez
Sofdoc is that your plans. No nah zeez suggest am o. Me ke?!! *raises both hands* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 9:31pm On Apr 11, 2015 |
Ahmed4002: Haha. Leemah4U will gladly accept that. Our booship no be here. Abeg jez introduce me 2 ur e baba. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 9:30pm On Apr 11, 2015 |
leemah4u: To All A15 family, sucha wonderful family am so happy to be part of dis great family forward ever.
Electronzeez Doublezero7 Kingphilip Richybanky Erisegun ChidexSmokey Sleekyonyx Pinkiepetite Smilingjimmy SparkleRed Tolustx Sofdoc
Too many people to remember, love u all U r welcome luv...backwards never! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 9:29pm On Apr 11, 2015 |
leemah4u: To all Akokites in da building
Sofdoc Femolala001 ChidexSmokey Luchiana1 Clans Leemah4u Tunbebes Misspetit
Dis space for us, May da Lord continue to bless us Oshey paddy mii...ur head dey thr! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 9:28pm On Apr 11, 2015 |
leemah4u: paddy u of all people eyan titan ni aye o  No be so paddy me...I jez want d best 4 u. U shld know I have ur best interest in mind. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 9:27pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez: Really
EXplain that Lolz...I meant enraged Oga mii. Nah one conductor use the word 4 me. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 8:11pm On Apr 11, 2015 |
Sofdoc e hotel!
All e couples are wlcome to lamba!
Uh la la! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 8:03pm On Apr 11, 2015 |
Jez in case 1333 z still open... I dedicate this to the e boo who won't break my heart. I luv u in advance  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:57pm On Apr 11, 2015 |
4got p1333 z a landmark sef.
Pls who z d landmark announcer o! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:55pm On Apr 11, 2015 |
richybanky: Follow ur mind bro  *mind static, confused, stands still* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:21pm On Apr 11, 2015 |
DamiEsan:
 What is z it dear?! Missing ur boo already?! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:19pm On Apr 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:19pm On Apr 11, 2015 |
pinkiepetite: chidexsmokey Like seriously? An akokite? How am I in the dark abt all dis. I'm enraged right now! Dis union z not certified till electronzeez n chidexsmokey c me or any oda akokite. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:09pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez: you must have worded this shabby flattery in french shey? I don't understand all dis big English Oga mii. Can we pls speak yoruba? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:02pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez: o dele ku olo baku, se gbigbe lo fe ni abi tutu?
Shege na ologun ika...e get juju no be small. Yeepaaa! Bobo yen strong gaan niyen. Oya...hired!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:57pm On Apr 11, 2015 |
pinkiepetite: sebi? U can't lie my dear. Who z zeez boo sef? She z very lucky 2 have hooked up wif Mr. Cambridge. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:55pm On Apr 11, 2015 |
rhema9898: Don't Love to later Hate. Are u kidding me?!!! Can u guys remember this babe? Well, if they don't. I do! N I missed u. BTW, I'm kinda in the market  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:52pm On Apr 11, 2015 |
richybanky: I tried my best bro, bt am totally lost wen dey started speaking in ibo lang kingphilip sef Bleep u up  Omg!!! I can't take this news anymore...I can't be with someone who z cheating on me and I can't be single either! I'm standing on the railings of the third mainland bridge, arms open wide, staring at my schools senate building, trembling feet, wet eyes, heavy heart. Water below me, I can't swim, do I jump?!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:41pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez: wary not about leemah, i go marry her to someone else. Shegun get jax, make e no logun Ok...buh shey shegun fit unjazz her sha?! Cos dat jazz z outta dis world, so tey if Ahmed4002 say make she go service in d next 3 years. She go jez say...no p. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:36pm On Apr 11, 2015 |
richybanky: Am sorry bro, take heart  Fanks bro...buh honestly I'm disappointed in u. U 4 stop dem nah...even if nah to pour acid on top d guy...u go jez make sure say e no touch my bae! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:30pm On Apr 11, 2015 |
pinkiepetite: gwed lawd! must I always check a dico wen u talk?
I respect you o I tire ooo. I jez can't kip up wif dis queens English...I dey open dico, open bible join again. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:27pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez: jungle justice should be the best.
Lets do it this way i brake his head you take care of his leg. Gud idea, we fit call erisegun 2 break his balls and kingphilip 2 use some Philip electronics to electrocute him. Buh nah my paddy leemah4u I dey pity now...she z so in luv  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:23pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip: n the jazz work
She provoked me yesterday I beg ha to say yes n she rebuffed me na im I shaperly dust my bum bum go meet am Nah my own IFA work...nah wetin I dey tell u. Wen u sef no go pay beta money and perform better ritual. U walk naked for midnight 4 market square like me to bring dat yes our of her mouth?! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:18pm On Apr 11, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:17pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip: nafdac abi sofdoc this is d eyewitness account of what transpired that nyt while u were away Chicos! Misspetit ooooooooooooooo. Where art thou?!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:12pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez: i de do electrical short cut if that is what you mean.
Na true he stingy, e nede roja me shingbai. D guy sef ehn...wetin we fit do to hin case? |