₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,886 members, 8,428,502 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 01:54 PM

Toggle theme

Sofdoc's Posts

Nairaland ForumSofdoc's ProfileSofdoc's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 43 pages)

NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:09pm On Apr 11, 2015
richybanky:
Pesin wey carry last go still carry first one day nau, come may 5th grin
Oga pls let's leave may 5th alone 1st, can u pls narrate wat happened between my bae n her lover?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:05pm On Apr 11, 2015
Ahmed4002:
sofdoc na waah ooo, we self dey look for job ni. remember I get person to take care gan.

no mind Electronzeez nah him be MD electron communication
Ehen?!

U no min am.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:02pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
na for nyt u de go repair person fone or lappy

At about 2amhuh
Jesu!

I kno d nite wey u dey talk. Nah wen I travel out go repair the laptop of d Oba 4 my village.

I had to sleep over.

So as dis guy dey lamba my wife, wetin u dey do?

And again...who z d guy?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:56pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
I first u visit am o
E b like u no dey read news abi?
'D ifa kingphilip consulted was later realised to be a 419er'
Front page, punch!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:48pm On Apr 11, 2015
Electronzeez:
my oga sofdoc, mr too much money i hail o!.

You and ahmed4002 i know no who get money pass, make una show me the way na.

Na electrical i study o, for wan school like dat, wallahi i sabi work. I fit loop five hundred house to one transformercheesycheesy.
Lolz, yeeepaaa...I sure say u go sabi pass shortcut wella.

Me never get enuff money 2 employ yet.
See Mr ahmed4002 e suppose find u sometin. Even tho e never give me anytin as I take guide hin babe reach! Dat guy stingy!
Buh me...I no go talk.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:37pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
u wan spoil mayorsweet show

It was a mistake
But where u go that night self
I no know d nite wey u dey talk o.
Buh recently I've been hustling a lot 4 d fam...mayb I go repair person laptop or phone.

Shey mayorsweet wan do misspetit nii?

I tot she z a newcomer undecided
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:35pm On Apr 11, 2015
Gab25:
Hy everyone, gab, u.i hope to serve in lag or oyo
Dis introduction z incomplete...
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:26pm On Apr 11, 2015
Beejayx:
adonbilivu
Believe wat sir?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:23pm On Apr 11, 2015
emma4eva:
I don calm down sir
Y nah!

Where me don go drink monkeytail dey wait u?!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:14pm On Apr 11, 2015
Beejayx:
c ds busybody wetin concern.u for mata ...abi u na security man. tongue c ds busybody wetin concern.u for mata ...abi u na security man.
Yes o bro...no vex.

Buh I dey protect leemah4u 4rm prying hands tho her boo no dey pay me sha.

Nah so so mouth e get!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:08pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
ifa for what
To force a YES from her lips. cheesy
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:08pm On Apr 11, 2015
megawax8:
Not politics bro.....Any other topic and I go join hand push am.

I no wan disappear from the thread like my man owliver if the person I support loses grin
Chai!!!

Nah owliver u finish like dis?!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:06pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
yes nafdac maybe twas a one nyt stand
I don tire o quinfelip padi mii dis babe wan dey play me wayo.
Z it a crime 2 b in luv?

I don dey use 1 eye look misspetit now sad
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:01pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
na so I hear


Him own jazzman na original o just a sentence n she accepted
Asin...I be learner beside dis guys.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:00pm On Apr 11, 2015
Electronzeez:
Shoro le so kale yii?
Paddy mii. Aufar nah?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:51pm On Apr 11, 2015
DamiEsan:
Hehehehehehe....-IFA ke...baba God nooni grin
I c dat!

I wish u guys all d best! cool
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:40pm On Apr 11, 2015
smilingjimmy:
Pls dnt include my boo erisegun, he dnt take cheap drinks. tongue
U say?!

D Erisegun wey I know?!

Dat guy dey drink fire!!!

Buh me...I no go talk.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:38pm On Apr 11, 2015
sexydelilah:
thank u. Yes I am
Good luck wif dat n welcome to the fam.

What do I offer u?!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:20pm On Apr 11, 2015
smilingjimmy:
Ask him$ vry well ooo
I don tire 4 d guy...e b like e don dey drink 2 mush orijin wif erisegun n electronzeez
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:18pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
sit down there make ha looks de deceive u

If u think I'm joking ask richybanky
Chai!!!
I don carry last!!

Cc richybanky
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:16pm On Apr 11, 2015
misspetit:
Depends on wah u have on ur list grin wink
Well...
Orijin
Alomo
Dongoyaaro
Monkey tail
Baileys
Vodka
Don Simon
Ice Cream
Chivita.

Pls make ur choice
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:08pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
Seriouslyhuh Ask smilingjimmy she go tell u
Tell me say?!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:04pm On Apr 11, 2015
DamiEsan:
Trust me...he deserves it...all the way
Lol
Oshey dear...I almost brought IFA into the matter!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:59pm On Apr 11, 2015
misspetit:
Thanks @sofdoc and leemah4u
@sofdoc I don't drink
Ok...wat do I serve u?!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:57pm On Apr 11, 2015
emma4eva:
Am bored, who will I pick on to cause trouble... scanning...
Raises 2 hands !ove head!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:57pm On Apr 11, 2015
mikaj:
Why don't you create a whatsapp group?
Heard dat z full 2...u cld start anoda group tho
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:53pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
she has finally
Chai...I dey miss o.

And I hear say femo don hook up wif sugarbabekemi?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:49pm On Apr 11, 2015
misspetit:
Hi every1
My is dami, I finished from unilag(dept: IRPM) and am hoping to serve in lagos or IB
U r vewi much welcome bae.
Greatest akokite!

Hey, u drink?!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:47pm On Apr 11, 2015
lagmostkuit:
I swear to drunk love, i'm still faithful
I dunno who drunk z undecided
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:45pm On Apr 11, 2015
leemah4u:
ask me here
Dats my paddy cool
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:37pm On Apr 11, 2015
Cottyekundayo:
You don vex • Nothing lasts forever niqquh
Word!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 3:34pm On Apr 11, 2015
sexydelilah:
Hi guys, am new here.. didn't know a thread like dis ever existed.. it is soo cool.. well I finished from uniabuja, electrical engineering and I wana serve in lagos..
U welcome 2 d family dear. cool

Are u working lag?!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 43 pages)