Solabalo123's Posts
Nairaland Forum › Solabalo123's Profile › Solabalo123's Posts
1 (of 1 pages)
Majority no get 40k ajeh |
Cancer is as a result of junk food and radiation from electronic gadgets. Seems black gat strong immune system |
Make we dey calm down abeg, small thing we don dey criticize. Na wetin we do super eagles wey make dem dey vex till today |
Same here |
If na jamboree, why u dey worry. Leave that one for supreme court nah. |
Na wa |
Una never hear of californium $27 million per gram Dey play |
Dm me, am a music Producer base in Lagos +2347038700063 @pinoquo |
It has happened to me before. Just call your bank and give them details, the person's account will be debited and reversed to you. |
You will get your money back, just call customer care and explain to them, even if dey don withdraw the money, bank go debit them back -500,000 from the account |
See setup, we don get sense pass all this |
[CNN know the implication of fake news, dey don carryout there research well before them fit carry the newsquote author=Islie post=96217233]Oby Ezekwesili, a former Minister of Education has reacted to a statement by the Nigerian government demanding that CNN be sanctioned. Lai Mohammed, Minister of Information on Thursday said CNN should be sanctioned for its investigations which he described as irresponsible journalism. On her Twitter page, she wrote: https://mobile.twitter.com/obyezeks/status/1329409799440769024[/quote] |
Acting as if he is not aware of the whole thing TheRareGem1: |
We don get sense pass all this kind thing nairavsdollars: |
1 (of 1 pages)