Solomityo's Posts
Nairaland Forum › Solomityo's Profile › Solomityo's Posts
booqee: na wa o na u dey enjoy pass! My ppa no dey pay neither edo state. Na only Fg allowance for here o.babe this one not my real ppa. Jst did holiday coaching... My ppa oga dey f up, the man dey owe me money since june. |
Well thank God for my second ppa o. They jst paid me my 8k. Now i can SMILE and EAT WELL. God bless dis HOLIDAY COACHING... |
Well thank God for my second ppa o. They jst paid me my 8k. Now i can SMILE and EAT WELL. God bless dis HOLIDAY COACHING... |
ABEG WHO GET DG number, Facebook id or email? I need to reach d man o. Corpers don broke and still yet them sey make we pay for cds? Na wetin i wan use pay? My BLOOD or wetin? |
Neroski: seriously i am equally surprised too,ds months allawee is slow o.i always receive alert every 25th,its 28th n no sign.d funniest part is tat i dont wear d crested vest. Jst only once during swearing in ceremony i worn it. Its as useless as d socks they gave me in camp... Abeg CRESTED VEST FOR SALE!!! Jst 5h. |
ideology: just need ours will be from 2nd weekWHAT?? Second wk? If i dey urside na DIE O? |
booqee: u don vex patapata! No worry God pass dem all!yes o God pass them. But i need money jor. |
who ever is responsible for NYSC PAYMENT dey f up. This month is completely 5weeks and yet alawee never show at dis end. Na wa o.... I go soon sell my khaki and crested vest to survive... |
who ever is responsible for NYSC PAYMENT dey f up. This month is completely 5weeks and yet alawee never show at dis end. Na wa o.... I go soon sell my khaki and crested vest to survive... |
ochuisboy: Plz can i get motor 4rm warri to ebonyi state?yes you can. But jst in case you dont go to onitsha first. |
May his soul rest in piece.... God guide ur children.. |
daddington: HELLO HOUSE, PLS DO ANYONE KNOW WHEN AUGUST, 2013 ALLOWANCE WILL BE PAID. STATE COORDINATOR IN CAMP SAID SINCE WE WERE PAID EARLIER LAST JULY (13TH), SO WE WOULD BE PAID BEFORE 1ST SEPTEMBER, 2013. PLS DO YOU HAVE IDEA? THANKShahahaha...... You don spend money finish? Well no one knows wen it will be paid. So frm 26th august to 5th sept jst be hoping. Cos we all dey wait too. |
Esji80: what s d full meaning ov RSM?Regimental Seargant Majors... The RSM is usually the senior soldier in the unit |
nwaeloka:are you serve in ebonyi? You sounded jst like our RSM here. |
how come NYSC no dey go strike self? Why na only ASUU? |
Emmysteve: I have gotten a PPA after my relocation, the payment is very ok but i need assistance from you guys before the school resumes next month. I was told by my employer that i will also engage the students in match pass cox of my experience from camp. The truth of the matter be say i don forget most of these parade terminology and me no wan fu*kk up as be say na only me be corper and dem respect me well well. Abeg make una remind me the one wey you fit remember eg it's quick match time, parashun, hot etclol bros abeg i no fit laugh jor. Na quick mark time... Parade halt... By d Left March: Left, Right..... Abt turn... |
xpens: how do u call ur best friend on mtn ipulseno mtn ipulse again |
Password77: omo no make me vex for u oo. U wey dey hospital dey hammer plus all d fine fine nurse babes. . . Na wa for u oo. . .no mind them. Doctor and nurses na them dey enjoy cash for nysc jor. Make una no complain.. Infact una suppose work 24/7 jor. |
manny4u: Rily? Wel i wud be here,am at d copas lodge.at afikpo? Is it NACC family house? |
Password77: flexing me holidays. . . Na now i come appreciate serving in school. Hw una dey??we dey fine... Skool make sense no be lie sha... Now i'm doin holiday coaching for a family.. Making extra cash.... |
manny4u: wich part f ebonyi are u serving.? M in afikpo north uwana to b precise.abakaliki behind presco campus (ebsu).... Hw uwana? Will be coming there this wkend... A frnd is writing uwana pume. |
ohnyeestephen: mehn , i just regret doing my PPA in a ministry. see as my friends wey dey schools don go finish , na only me dey my compound. which kain thing be this na ? now nepa wan come cut light. omo gehs are not smilingsorry abt tat. I'm doin my ppa in skool and jst spent 3wks in lag for d hols. We vacated july 5th cos oga no get money to pay corpers for july. I travelled home 6th to lag. Jst came back to abakaliki ystaday. Now thinking of travelling again on d 7th after clearance of d 6th. D hols many. But you ppl at secretariate do learn smthn na. Cos we in skool r not learning rather we r giving. |
obinoral: may be you should look at the topic again.and maybe u should read d beginning of d post again..... |
,, |
lets v a debate..... Skool, Local govt or Secretariate which is d best place to v as ppa? |
sup corpers? Hw r u all enjoying d hols? For those in skool sha... Cos i jst spent a month in lag now heading back dis wkend to ebonyi state. Guess those in skool r enjoying d service better. |
stefnora1: I hear say enugu don get alert 4 july alawi o!which state again? no show here 4 kwara shauna dey flex o. Ebonyi state pay us towards d end of d 1st wk of d following month... So expecting mine 8 or 9th of august. |
Chicolee: My dear, e no easy o. Actually, I spent all my personal savings on rent, food and transportation (300 naira everyday), so I decided not to touch my allowee so I'll have something to fall back on. So, I'm depending solely on my personal savings which is not a lot by the way. I can't wait 4 ds NYSC thingy to be over by next yr. I've spent a lot.wats d different? You r still spending money. Whether u spend ur personal savings or nysc money is it not still MONEY? So my dear no difference.... |
dial *230# |
chidyhels: Wish all batch b good posting. IJNlol.... Who will now go to d bad place? |
krisokuweh: Ebonyi campfire night witout a DJ. I'm so shock n so demoralise OBS wit only 1 mini speaker. I wish d campfire can end in d next 30mins because it's beta 2 b under my blanket dan being in cold driven place witout musicdont mind them... Boring camp 9t... But dont think urs will be as ours batch A... |
hope you all r enjoying d camp? Success in ur posting to various local govt... We will be waiting for you all outside d camp. |
?pls i nid reply urgently